Kstyle2's Posts
Nairaland Forum › Kstyle2's Profile › Kstyle2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 73 pages)
As man utd dey bring playas,mak dem offload welbck,cleverly,young n jones...dese guyz r nt man utd material....welcome fellaini n herrera...jersey numbr 7 and 9 r vacant |
C'mon moyes...mak signings |
British playas r so fvckin overated...dunno wat cleverly,young,welbck n jones shld b doin in man utd...jst luk @ d playas totham r buyin...dats quality...our own na dat nonsense zaha.... |
I've said it times witout numbr,man utd cnt win matches wit playas lyk cleverly,welbck n young...dese guyz r foooools...hope we bring in a decent playa sha...we nid nani,chicharito n kagawa 2 start our games |
nickz: my best line has got to be 'S on my chest Superman wey dey Sing Song' and that his best rapper alive line.In fact, any one who hates phenoms should listen to TKG FREESTYLE#DOPE.....phenom is d maddest rapper...i mean check dis out'my last bars imma mak it count,u'r so broke-i hear echoes in ue bamk account.....dats crazy...abi na'lyf is a short bitch...2 get aHEAD u gat 2 stoop low |
M nt a yoruba dude nor m i an igbo chap but u cnt help but admire wat lagos kips doin....fashola is multi dimensional....if we had up 2 15 govs lyk him,dis contry wil b blessd wit great projcts....i'l put my religion n tribe aside n say'fashola is d best tin 2 com out of 9ja afta petroleum n 2face...if he decides 2 run 4 presidnt,i no go only thumbprint,i go faceprint,yansh print,gbola print sef...datz all |
adaobi123: Manchester United.....i luv u 4 dat...man utd 4 eva...oya chelsea fans go put ur finger inside tortise yansh |
Free toto in d city of munich...i wish i dey dere |
I stay at banana iceland |
alpha conde: Football politics and pastoral work are the only jobs I recommend for my children.....lmao @ pastoral wrk...u get mouth pas unnrepentant ashawo |
Yes na...he ca alwayz go 2 sch later...evn if my pikin dey final yr n wan defend project den gradute n man city kal me say mak i bring am com,aswear na 1 way tinz...if him refuse,i go make him body leak lyk mocheda nak£D pics...which job for 9ja fit giv u wetin messi dey earn per wk?mak persn no jst provoke me here o...my blood dey hot pas water wey dem dey use do eba...but education is priceless sha |
Peter griffin n d students on strike |
Nope...i'l giv it 2 jon champion and jim beglin... |
omoajiri: E go don enter front page nw if na Islamic nation.......wetin dis morbidly obese morofoko dey talk..... |
Ribery bin dey stay near us 4 warri...d guy na my padi.i stil get d guy control sef |
Abeg no vex o....i fit charge my fone here?my ba3 don die |
Me i knw super eagles camp,i knw boko haram camp....which 1 com b burna boy camp? |
Dis is wat i kal a reality show...itz fun....u learn more on endurance,how u tink smartly...itz awesome...nt dat silly hardcore demonic poorn show kald bba |
I rily lyk d idea of lewandoski nt leavin dortmund.d german league is d league 2 watch...no financial wahala,attendance on point,nxt world best may com 4rm....wait o.....whr i dey sef? |
K.we'v seen d world's biggest pig....wen r we seein d world's biggest hipopotamus? |
Hu send dem mak dey pas dat road....shhey dem say 9ja 2 hard...oya mak dem cross ova 2 d oda side...i wont brodcast...man utd mak me proud na...is it 2 much 2 ask? |
Dnt knw wat 2 say sha...but if d pastr fvckd her den datz bad...if she's lyin dats also bad...anywayz hw witout sin shld cast d 1st stone...nowadays pastors sha.....*bends dwn n starts 2 write on d sand* |
2 much luv 4 money,oma pa yon-*n olamide's voice* |
D only tin dat makes me glad is dat 4 d nxt 1 yr,we wont hear news abt d stupid show...so many tinz can hapn btwn nw n den....i cud have my own blog n nonsense lyk dis wont b heard...i'l rada watch jewish porrn dan watch dis show |
@op r u sure d expatrait is nt a nigerian?d dude seems 2 knw all our problems 2 well...i weep in anccient greek...our biggest problem is nw nepotism...not corruption?wait o...y wud som1 sabotae pwr supplu meant 4 ova 160millin pple jst 2 enrich his bald headed family?well as 4 me,i promise 2 shun corruption n do wat is ryt...e go beta#sun 2 hot no mean say fowl go lay boiled egg |
I ni knw weda dis tori na tru o...if na tru dat means yawa don gas o....our pple say pikin wey say him mama no go sleep,na orphanage fit am.... |
E no concer me...my own b say mak we tidy chelsea 2mrw...weda d pastor nack d okpo or not,na 4 their own pocket#forgetyourmarra |
I wud hav said 'OMG' but in dis case,i'l say 'OMA'.....dem don dey eat demselves....dem neva c anytyn....dem neva knw somtyn wan hit dem....*2baba's voice* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 73 pages)
