Kundul's Posts
Nairaland Forum › Kundul's Profile › Kundul's Posts
Dis guy jst doesn't like using condoms @ all. Na till wen dis his kids grow b4 dem go start 2 worry. I ope den he's still has sum assests. |
C as d short man dey try raise him short legs 2 touch her own so dt mk we c. Haba u don touch wetin pass her legs na abi? |
Agbayaa!!! Na typ of una dey mk dis babes no dey fit follow us because we kn fit buy dem motor. I no blame u at all d mama/fada wey carry u come dis world u don buy dem anytyn close 2 dt? E b lyk u go sabi worship woman well well u try ooh ctinu displaying ur muguship because u think say u marry fyn woman. Hayaya bros u never c |
Don jazzy aam sure is really feeling lyk a don I guess? Pride n arrogance will kill dis guy ooh, 4 God sake who knws dis dude internationally dt he has developed such wings. He shuld knw dt he is a local champion oooh. He shld tk it easy on himself plsss. 4 D banj he's jst a hussler n I knw he,s struggling 2 b recorgnised internationally well I wish him well. Bt 1 truth is dt dis guys both need each oda. 4 a Dbanj can't kip up wit d global trend of modern musik n Don Jazzy shld kn dt dos guys wit him r mediocres who caan never match up 2 dbanjs standard bt d both of dem can give us d bst of our local blends, wit dbanj as an artist n don jazzy as his producer. |
She try naija will hardly win it again cos it seems 2 ve sm secret political undertone 2 it n since we were jst rising 4rm political decay we were jst compensated wit it. 4rm all indications till thy kingdom come we'll jst merely b participants. Uhmmm its well ooooh |
She's a washout jor mtcheeewwww |
Which is more sensible 2 kill in Gods name or 2 kneel b4 his presence? Ur a bufoon |
S*H*A*M*E*F*U* L! Kaduna Celebrates Governor's Death. - by Aliyu Bello. **"great, our Muslim brother will replace him". Shocking as it may sound, and un-Nigerian it was, as some Kaduna residents were agog with celebration when the news of the death of Governor Yakowa filtered in from Bayelsa. People in Kawo, Angwarimi, Tudun Wada Pawa, Angwan Dosa, Mararaban Rido, some parts of Zaria and other surrounding villages are having "a shocking but fanatics jubilating" and youths driving bikes recklessly as if its Sallah celebration. All Mai shayi joints are full with smiling faces of people who are delighted in ignorance that a brother died, that a governor who have giving leadership his best, a man that in honestly have excelled more than any governor in the North today, simply because he is not one of us. He is a Christian, and one of our own, a Muslim brother will replace him as the state new governor. This is a big shame and quite embarrassing to an average God fearing Muslim, who is aware that life and death is only in the hands of Allah most compassionate. - Aliyu Bello. |
Abegee in other words her parents won d awesum cash. Uhmmm lucky dem |
Boko haram shld all b flown over 2 go n exercise der might. Uhmmm can imagine |
Job mehn na him full MTN oooh. Never evurrrrr ve I seen sm1 or even met sm1 dt says he knws any1 dt has won any MTN prize. NEVURRRRR!!!!!!! Till thy kingdom come I c dem as advance con ppl. Mtchewwwwwwwww |
If na me I go shine congo taya lyk say 2moro no dey ooh |
While d teaming unemployed youths r buzy looking 4 job, d influential few r nt ready 2 mk sacrifices @ all.Dey jst all wana cruz in der private jetzzzzzz. May God help dis country n our so called political leaders in dis era of acqusition of private jets. |
Dey shld 1st giv out dt aeroplane 1st ooh. D thieves don dey hapi now. |
Na wa ooh which kind contry man come find himsef lyk dis? Guy man don sokpor finish 4 dis naija. Well God dey sha |
Uhmmmm ayo! Ayooo!! Ayoooo!!! How many tyms did I call u? I want 2 assume u already ve asests on ground ooh b4 u acquired dis liabilty. Well I ve always wished most of all dis our artist will equally get educated as well 2 mk dem kn how 2 manage der 4tunes. Ayo learn 4rm dos whom opportunities ve left dem ooh, it will nt b lyk dis 4eva oooh. Ur still very young go invest ur 4tunes cos 2moro ppl will surely use dis 2 laf @ u wen it goes sour oooh. Well I ve spoken |
4 dem 2 work means dt na dem dey tk kia of demselves ooh n even der ppl go dey expect dollars 4rm dem ooh. Eyaaaaa |
2 all u potential corp members posted 2 zamfara were I served sm yrs back I advice u all dt d safest n fastest way weda 4rm east or lagos(west) is 4 u 2 tk a bus going 2 kaduna. Drop in kaduna n ask dem of kawo park. Its d most popular park in kaduna. On reachn d park den u'll get a vehicle going 2 gusau which is d capital of zamfara. Or immediatly u tell d drivers NYSC camp in Tsafe. Dey all kn der because is jst by d way side in Tsafe LGA in zamfara. Actually zamfara is 1 of d most peacefull states in d north always mind ur bzness guys kn ur boundaries plsss. D ppl r very hospitable bt @ d end of d day I assure u guys its fun over der ooh. All d bst guys. |
Mchewwwwwww amebor dino c d kind house u carry dey blow biggle 4, u tink ur any better dan him? We kn its because ur no longer a honourable member dts y u wranting, tell me if u were a member wuld u still say d same tin? Kai tk ur tym oh because we kn typ of una wella |
Well its obvious his whitee wife fully suppports his decision, after all she's british. In most marriages women can always influence der husbands decision 2 anyside dey want. Tell me say if na naija babe him marry she 4 no support him decision @ all n even he's stuborn she go use her bottom power 2 mk him change his mind. Bt as na briko him go marry dt 1 go even mk am fashi him ppl wey dey here soon. Osaze osaze osaze how many tyms I call u? B kiaful wit ur wife |
There is more 2 it dt meets d eye, soon d real hidden story will bgin 2 b unveiled. |
Oya mk una come tk small jack knife enter dt field because I c am say una wan kill unasef 2day |
Lesson 2 all-Giv listening ears 2 dos even lower dan u because God culd also use dem 2 giv u @ d top words of wisdom dt'll save u in lyf. Dt applys 2 all spheres of lyf were u find urself as a leader. Never ever luk down on ur subordinates. |
MY suggestion 2 dt wenger of a coach. Pls come satday use theo walcott as ur top striker since its 1 of his initial request grant him dt chance in dis wkend game, than using dt ur yeye waste olivier Giroud of a so called striker dt lyks firing blanks. |
Dis shows more of d abokis community so y wuldnt commiting such destruction b easy. Let oda churches within dis area start tinkin of relocatin. After all leaving wit such ppl in d same area is a problem. Dey jst hate peace. |
Plead wit wande NEVER 2 rmove dos shades oooh. If nt uhmmmmm |
Am sure d govnors case wasn't d most critical bt simply because of his position, his lyf is more precious dan d rest dt was y d rest were left bhind. Well God in heaven is obviously watchn. Wishn u dem all quick recovery |
If no new events has cropped up 2day pls leave my papa alone. Dt pix was a sundays service pix taken 4 long no any azonto. After all no harm in doing azonto 4 God. Find another story abeg |
Singing*** U dey bleach oh u dey bleach .............(Fela) |
Oh mehn mk dem check dt plain well dem go c dollars u kn dey lyk carryn dollars around wit dem na. |
Wowwww d babe in white suite no go b bad idea ooh honestly. I go jst b jonah inlaw, mehn my own don b ooh.I go jst dey enter villa anyhow oh yagayagayaga. God wit u everytin is possible. Na wa ooh mk man stand up go huzzle sef dis morning. Singing.......Do smtn new in life |
Omo c gudluck children abeg d boy jst dey fat lyk patient n mehn c d babe wit white jean dt babe no go b bad idea ooh. Mehn I wish tins go jst blend 4 me n Jonathan daughter I kn say e don b 4 me b dt ooooh chai God abeg now help me 4 dis divine connection ooh. Yes ooh mornin don do kai c swt dream abeg wey person dey do mk I bath carry my cv 4 hand dey waka comot I kn kn were I go jam luck 2day. Uhmmm its well oh |