Kundul's Posts
Nairaland Forum › Kundul's Profile › Kundul's Posts
3rd class is better dan distinction in HND so said our country |
Sm govnors wey no well don dey fear now |
NFF thieves don prepare der big belle 2 steal n d money no show dem cm dey hala say CAF never pay d boys, lyk say d boys go c d cash self mtcheeeew swegbez |
greall1: PPLE STILL LIVING IN JOSyes na u wan cm? |
Shebi na dis thursday GEJ dey go der uhmmmm we dey watch na. |
Oya I hope our police dey learn correct investigation ba? |
Dis woman don start again. Its lyk she 4got her condition smtym ago wen every1 was called upon 2 pray 4 her. 4 God sake who r her personal aids dt can't advise dis woman on her choice of words. So far so gud she's 1 of Nigeria's 1st lady wit d worst unguided utterances records she wuld ve matched OBJ nt gdluck. In as much as its milk n honey 4 u guys doesn't mean its so wit d rest Nigerians. Well only tym will tell kip on misyaning |
Point of correction wt polytechnic offer is NATIONAL DIPLOMA (ND) not ORDINARY NATIONAL DIPLOMA (OND) dey r completly diffrnt tins. Pls note |
2 put water 4 gari or gari inside water na d same tin ooh. Mk una kn |
Correct browsing walai |
FIFA is seeing all d rubbish our refrees r doing n its a pity wen nxt u c no african refrees in world cup matches again. Shame on african refs I 1da how dis Nigerian mentality ve rubbed on dem |
Na wa ooh all dis babes r out der ready 2 grab any man dt even let go of his wifee, uhmmm all dis babes mk unaa hold una hubbys n guys very well |
U c y skul gud ba? Wetin him do go fyn 4 dubai 4 God sake. So ur papa n mama wey dey village go go dubai 2? Na wa wit d kind IQ wey dis guy get. Wetin u wan show wey smbody neva do b4? Abi u tink u get money pass dangote dem. May God deliver sum of dis our artiste wey no go skul wit der low mentality. |
1 of d few govt agencies I respect soooo much kip it up guys bt wen r u guys employing again na ![]() ![]() ?? |
Dis is money personified. LIVE money na him b dis babe. Wiskidooo I kn he has bn overwelmed by money now n investing seems 2 b a big probs 4 u guy. Well dts d way u want it ENJOY boy |
Na wa ooh abeg were dt her yeye prezzo of a guy e b lyk d tin don taya am. E don C-clean mouth oooh. Yesss boss |
obi4eze: yobo won come on O!
|
Myn is akpors ooh sorry I mean yobo.kikikiki
|
Na him una say him go leave dis enjoyment by 2015 walai una no fit |
I tink i need a sugar mommy |
Pikolo n pls don't ask me how I came bout it. |
I blaame dis yeye frog
|
Useless players mtchewww
|
Abeg so we get dis typ of tins na him we allow all dis bokos dey do gragra 4 here? Dem 4 @ least use am lyk twice 4 dem mk dem c. |
If she gave deaf ears 2 d ministers intructions who is her boss, I 1da how her husband copes wit her. Eyaaa its so obvious she doesn't kn how 2 please d powers dt b in d country poor her |
*singing* aboki eh eh aboki my guy ve seen alora cash oh eh eh aboki eh aboki |
Few days after she was released from kidnappers den, Nollywood actress and Special Assistant on Public Affairs to Governor Rochas Okorocha of Imo State, Nkiru Sylvanus got married to her long time heartthrob secretly, yemoja can exclusively revealed. The man who swept the actress feet is the media spokesman of Vice President Namadi Sambo, Mallam Umar Sani. Our sources revealed that the wedding which held two weeks ago was given a media blackout and attended by handful of family members. Yemoja gathered that the wedding was made hush-hush because of the media attention that greeted the kidnapping of the actress and because the VP’s media man has a wife already which will make Nkiru his second wife. Nkiru Sylvanus was kidnapped by some gunmen in Owerri on Saturday, December 15, 2012 and demanded a ransom of 100 million naira for her release. The actress was released about a week after, though there were unconfirmed reports that a ransom was paid. One of the Vice President’s Spokesman’s friends confirmed the marriage and told yemojanews that, “it is not for public knowledge”. We learnt Nkiru and Umar Sani had been dating for a while and it was Sani, who got the political appointment for the actress in Imo State. “Umar Sani and Rochas Okorocha are close friends. Umar facilitated Nkiru’s appointment in Imo State. You know Nkiru is from Abia State and not Imo”, our source declared. The source further told us that it was Umar Sani that paid ransom of several millions of naira which made the kidnappers to release the actress. |
Prezo don work taya. Him dey her rm dey wait 4 her 2 finish. Prezo prezo chop clean mouth |
2 say d fact na futball age dis babe don pass 30.well still luking pweety as ever. Bt gurl I think its tym 2 start thinking of settling down oooh. If nt u kn u can remain lyk dis 4eva oooh |
?