Ladotrader's Posts
Nairaland Forum › Ladotrader's Profile › Ladotrader's Posts
The video Na acting and when a joke the OP self Na joke Comot here joor |
Congratulations ijebu But why people are here saying shit that his wife is not pretty enough everyone pretty on his or her own path a It may be your soul,face,body,creative. Why are this nairaland is faceless forum. We for they see ugliness of people wey dey talk dirty shit Secondly the surroundings are clean...what did you find dirry there or do you that paint of the house ...oh Lmao ba everbody go dey use white paint for house Abi,.......abeg you need some Virgin breast milk to develop your Brain |
This guy just made me go and check my cylinder I can't find such name on it self Na false news you dey give us
|
obojememe:I'm sure if you can afford to carry your wife and the Belle to abroad and born for them You'll surely pay for it.....Na good thing the boy Na citizen straight by birth see you |
DREAMZZZ:his dancing step Na gbam I no think they fit reconcile together anymore.. Last last they fit feature each other mr p and rude boy |
Hoodbilonia:See you amakas.una masquerade go soon come out wey una they worship. Guy your religion is different from your culture..
|
I see Burna boy winning this award ooooo Others Na yen yen ..frog voice |
1shortblackboy:Na studio den they use tay record Na were to much. But Burna Na with the weed voice he dey use |
Make them release your result Na See lord don show you the way that you can't further more in Nigeria abi you're brilliant guy go abroad for better school You get distinction ......na you and your parent just dey disturb yourselves cause ...tell to them to help u it seem your future no b here he dey oga.. Nigeria Na county not country to me.. |
OlawaleBammie:Bro Thanks |
OlawaleBammie:you gat me bro... Everybody can't be generous but you're rich to my view when you feed your family and render help when you have to those are close to you... Bro Bet shop made me ran away from home like I uses my mom money then like money she gave me to go and pay to her creditors to clear off her debt And I was addicted playing bet till the level I gat no personal money...any small money ba straight to their shop ...putting. Fake hope that you will win those you lose to them for days u never noted down cause the little you go there and they chop yet people still going .... But now I've learnt .. thanks God ,it not too late for me.. The thing they pain me pass Na the olds folks that Ave kids and wife at home......paying betting with is white bears ........after they chop is money that don't stop him to.come there the next day...............fool at 40 is fool forever I believe.... I just dey think wetin he go tell kids when school fees are due and landlord for rent and money to feed and cater for the family chaiiii if you never learn you no go know what's going on. Thank God for life... But things are just hard when ever you repent..... Can cause karma is bitch....Cause when you have chance to see money you were using it to play gambles ...... |
I got it too 200mb but the thing run finish oooo |
Billyanger:100naira in 100 place Na how much=10000 Chaiiii see u for virtual game Na 150 he start ...you fit play 10 different stake of bet in same the game for that moment |
Do the crime face the time. He just pain me say ... Those woman suffered for unknown stuff |
OlawaleBammie:You don hear b that Bro don't let them deceive u....no find huge money for something u no work for like me As I don learn People learn from mistakes and that's part of my mistakes |
Billyanger:See ..... reason things but human can't just wait see the money little by little and save up Everyone want huge for just an hour.. From experience I dey tell u for reality... For normal thing I go don b man and not a guy |
Wiseandtrue:Na GOD go fight am |
First for a man ...he dey hard to get job.. But some They influence of the bad indigenes of those country into bad things as source of income for them Why most ladies bs strippers they do .....for other countries no be prostitute they dey call am Cause it's legal for pay for.sex.. For man he no easy For ladies they get the company Na to find place market am But at last those drug lords they don hell out of them even most of them die Person wey no go know.. |
OlawaleBammie:The soccer one Na baby GBA ball The dog. Na Aja sa ere The color Na colour colour |
Billyanger:If you never play you no go know ooooo Fools don die chaiiii for this shit If they chop your ball go clear wella Cause if they dash some money today Omo you go pay multiple of that cash yoy collect Guy no be advice ...no play They chop money will the atm All do I wake go there myself...but if the baby they play he go dey sweet u like make you kill the owner of the bet company as at that moment.. U no go fit cry as matured guy Wetin man go.do except make he accept fate and move on |
seborrhic:story for.the GODS |
seunmohmoh:Tell us aunty Make we see clearer |
OgbanjeProphet:Like no be small for niaja Make them get money buy cocaine they will know they're real drugged man |
Enjoying the time and face the consequences Cause you will surely lose your natural sexually romantic and deep feeling for sex Cause you're already addicted to gadget cause your already using it |
OlawaleBammie:Na computer program games Na baby soccer look Na 2012 Konami ....they go they run and score and na 90+ they will overcome person wey dey win 3-0 down then turn to 4-3 |
To buy no be problem But to finance and run the business Na him b koko |
If they never chop your money u will be never be wise Especially the fast bet ....the virtual soccer bet We that virtual they chop millions within 3 min.. That shit don make my life turn to something else but thank God Im a changed man But if they show the winning ticket Omo Na scam ooooooo See if you never being there you won't ever know how it went ... We don't see am and then don chop our money ... Thank God for life |
For where Africa parent Mother will never say ooooooo except you're injury or in heartbreak by someone else and not her ..... |
Etizz:no be small A hooker hooked client who hooked a hooker Mad gon Wetin person no go see for bihari regim |
Always happy Cheers up with positive vibe ............. |
Origi only show up during the semi and final match And weren't you alive .and don't you watch juventus comeback against athletico oh Ronaldo prove his worth and what a match Just go.. Juventus would have won the champion league is just that their attacking midfielders suck |
This heartbreaking I saw her in tvc She such a gorgeous looking woman. I hope she should consider surrogacy and that's better than adoption.if she can afford to do it,cause is legally accepted and you own the kids for life Your spouse can be the sperm donor and some eggs will be taken out from her womb And with some hospitalising screening and test Then That will be taken into the surrogate mother from there . You have your own kids for life Note your .your spouse sperm and your eggs are involved that is to say .The kids is likely yours with the legal documents and process involved Once you have the financial stats to make it happen.... |



