Laladre's Posts
Nairaland Forum › Laladre's Profile › Laladre's Posts
gabbysegzy:You're a fool for typing this. |
[quote author=CROWNWEALTH019 post=58314074]Saraki is greater than the ooni of ife[/quot God punish your mouth. |
nwaanambra1:Abi oloriburuku ni e ni, wetin concern Buhari with Etisalat... chai i cry for you... you need to go back to primary school, i guess dats where you left your brain. |
Damolux01:OGA you should have said they don't use it in your area, i guess you're just growing and probably have not been outside your area/state before, maybe one of dis days visit the east to see for yourself, OGA you're not in your right senses cos if you are ,you should know that no newbie will go for any Benz product even Golf 3 or 4, Golf 4 is even a big problem, do you know that there are some issues with Golf 4 that is worse than fuel consumption, Young man like i said earlier its not by force to post o... do your research well. |
Damolux01:My guy you don take dis matter personal but tk be realistic, na by force to post rubbish like dis, dis na matter wey every know, no be by force to dey advice people, guy you need to calm down and seriously reason before you post anything you wanna post. |
Damolux01:My broda from your comment i can sense you don't know much about Benz, well i guess even a new born baby knows that Benz can never be compared to any other brand of vehicle, but i can tell you categorically that if you change your Benz( 190 or Vboot) from Injector to Carberator, it will consume less fuel just like Toyota, its from experience, Toyota's fuel consumption can never be compared to Nissan or Mazda, it all depends on the capacity of your engine... so my broda no be fight. |
nams77:God bless you jare my broda, i guess OP does not really understand himself... he's just a learner. |
[quote author=CROWNWEALTH019 post=58200026]For asking an incompetence ediat to resign if he can't fix our light Sense fall on you[/quote Na you need better sense, na dis ur tokunbo sense o. |
ANNOY:You're dumb and numb... ode jatijati. |
Guy you're a fool for posting this nonsense, what is Ogbeni doing?... This is not a Federal road, forward your pain to. Ogbeni Aregbesola, wetin concern Osinbajo with the road, hold Ogbeni and whoever is representing your constituency responsible, odeeee. |
[quote author=Addicted2Women post=57817922][color=#770077][b] They must free him though i don't support kidnapping They have no evidence against him If Kaburi Sokoto a well known Boko Haram leader can get released without serving any jail term, Evans will be released before Next year And Shekau is still a free man Buhari is a big joke. My broda, na so u dumb reach, I cry for your parents, cos you be waste product. |
zionmade:@Zionmade or wats ur stupid nickname, it seems Suleiman is feeding ur family or he has enslaved ur family cos Wetin be ur own wey u wan kill urself for the fucking man, Abi u sef dey expect car from him, d fire wey go fire u and Suleiman still dey China dey learn kungfu... young man just shut the Bleep up and comment on the next article,morafucker. |
I knw fool like Efe will believe dis bullshit, wat has d man done for d community of Warri... N50m nd a brand new SUV will be given to Efe abi.. I laugh in Swahili...anyway he likes taking fools like Efe on his rollercoaster ride. |
Una idiots wey wan evict Tboss, make una follow the first flight to SA tomorrow o, cos shame on una Tboss don stay, and infact as tins dey go now, Na Tboss get the so called N25m, una mumu think say BB no get sense abi, infact make una go drink rat poison cos Tboss don stay for house, awon oponu gbogbo. |
kiyosaki1:Oga shutup, go back to bed and snap out, this is a forum for intellects not morons. |
@Afonjasmustdie...you're the dumbest pok/monkey have met on Nairaland, i don't like to comment but i have to this time, what has Buhari got to do with MMM, MMM is a ponzi scheme meant for people who can take a huge risk with there money, jts just pure greed that's in our blood that has led most Nigerian to this level, MMM na tete, u win or lose, Buhari is just on seat less than 2 years and we're complaining, the previous lobo our money you no complain anyway i don't blame you most Nigerians are like a leaf in there reasoning, when the wind blows they follow, hear say is another problem, you can aswell go to Aso Rock to complain or you go to heaven to complain to Bbaba God just make sure say na 1 way ticket u buy, ur area transformer, go kill urself there....ode. |
@Laveda... Let me see your big ass as you said its big. |
@solange... u re d dumbest asshole here, if u regret voting for him,go to heaven to lodge ur complain Na, y re u complaining here,guess u were paid dat was y u voted for him, Mimiko, Jimoh Ibrahim nd all re all thieves, even u nd I, if u re in there position today, u will be worse, so all PMB haters, u can go to d nearest transformer nd hug it, d man is there nd there's notin any of us can do bout it, d moment we realise dat, we will stop complaining nd face reality, PDP spent 12 years wat did we achieve, APC less dan 4 years nd we're criticizing d Govt, God help Nigerians, Na so we criticise OBJ, Yar'Adua, Jonathan nw PMB, we Nigerians re our own problem, u can't go better dan dis people, do give dem time. |
Bluezy13:God will make this happen to your Sister, then we will see if you Father is Learned, then maybe you or your brother is Matured and not a Fool/Stupid, maybe your sister is a LovePeddler and the Guy a Frat man, idiot if you don't have any sensible thing to say then keep shut... A. Forum is not a place where you open the pit in your mouth to release unresonable things/words to pour out... THINK. |
@Chuose, you be the biggest fool for this forum, why will you call BUBU a coward, guy reason your life o, whether you insult,cause or be biased, BUBU don reach there, pray make you reach hm age or even attain that post in your life time, so as dem dey bomb ND you happy abi, na youths the thing go affect pass, well i guess you're not from ND cos if you are you for reason well before you post, COWARD dey call person COWARD. |
When will Nigeria Army stop this mess, this is like the 4th time am seeing this same pix of hostages they said they rescued, the Army is really working and doing there best and with the progress so far, its a real achievement but they should stop fooling some Nigerian's with the same pix every now and then. |
Why are this Muslims like this, this fucking hijab they're clamoring for now is used to commit all sort of rubbish, I served in the North and meenn if you see what the young ladies and women do with this hijab then you'll know the reason why it should be banned, infact why the hijab sef under that harsh weather in the north,make dem pull off the hijab make you smell odour now, dey can smell, I remember one day on parade ground one girl wey wear hijab just fall for ground o people were even trying to help the next tin wey fucking muslim idiots wey dey dere go say haram haram, I don vex, boys dey vex, one guy was so mad dat he had to push dem away and removed the hijab, omo see d girl eye na, she don dey sweat dey kill herself inside d hijab,wetin piss me off na her body odour, God save her sha, hijab should be banned on camp simple. |
Fayose is the biggest fool in this country right about now, other politicians and Governors are quite but he just turned himself to china phone dey make noise...... This stupid man needs to be taught a lesson..... Na him elders him dey insult, pickin wey insult elder no go live long na, Ayodele Fayose continue insulting the elders am so fucking sure you'll never reach there age and you can achieve what these elders have achieved, I hate dis Fayose guy like.... Ekiti people in the house please talk to your Gov to please keep quite, cos na empty barrel dey loud pass o. |
Its a pity that some idiots here still take Fayose to be a role model, Fayose will soon be quite like Jose Mourinho. Fayose i swear is a BIG DISGRACE to Yoruba land, he talks too much,he insult his elders and he wants to be as old as them abi, I think he's to be called The Stupid One. |
Its a pity that some idiots here still take Fayose to be a role model, Fayose will soon be quite like Jose Mourinho. |
I still don't believe that some idiots here still appreciate this woman, when will some idiots on Nairaland stop been biased?.... Okonjo iweala was good when she was working with Obasanjo cos she knows that baba go treat her fuckup is she misbehaves, but during Jonathan's era this woman was whack, she destroyed our economy, she's so fuckedup, and some fools here still dey hail her, mumcious fellows, pls can Okonjo iweala fans here tell me what we achieved during her days with Jonathan, what impact did she make in your lives, what impact did she make to the economy of Nigeria, I don't know why you all criticize Buhari, if na una dey there una fit do wetin him don do abi na d man say make una dey d position wey una dey, if una no like d man, make una shut up or jump off d bridge or go hug transformer, he has not even used up to a year and all of una won behead am, haba if una dey vex and una wan show say una dey vex make una go Aso Rock go comot am for sit, Zombies. |
I don't blame him na, na Don baba make am dey get mouth, stupid boy wey just dey grow, d boy still dey suck mama breast, if he understands life he won't make such comment, he does not understand that his rep can fall with this comment, na Nigerians go hail you today and tomorrow they can bring you down asin down. |
I wonder why this cars were given to KAI and Lastma, these operatives are mostly touts, I give those cars 6 months, check those cars out in the next 6 months, you'll feel sorry for the cars. |
Why dis guy dey vex for Toke Makinwa, atleast she show door, abeg show your own..... Y una too dey beef..... Linda show full house but she never marry, na God even know if she get toaster, Toke Makinwa dey husband house even if she just dey move enter her own house..... Abeg make una no dey vex for person wey dey make am..... Cos na people like u no get bicycle tyre..... God help una. |
