Larride's Posts
Nairaland Forum › Larride's Profile › Larride's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 779 780 781 782 783 784 785 786 787 (of 791 pages)
Acidosis:Na you talk so oo ![]() Homar: Can i apply for d financial keeper ( moiney keeper ) .Are you high or what? Money keeper ko ghost keeper ni, we no dey give you work, simple |
Homar: See Job wey i 4 don keep use am d knack for free . But bin why ? ? ? ? ? ? ?Come here homar, I'm now the general manager, you should be begging me for a position here and not Bin, oya comot here eddiot ![]() |
ATMC: hey, see this https://www.nairaland.com/1019990/possible-rship-not-liked its about ur profile pixNice one |
What kind of BB You dey use? * Porsche - Ten over Ten * Bold TorchT- Second Class Efizzy * Torch 2 - Levels don change * Torch 1 - Upgrade * Tour - Hustler * Bold 4 - Onpoint * Bold 3 - Almost here * Bold 2 - Can't shout * Bold 1 - That one still dey exist? * Storm 3 - Chairman * Storm 2 - BB mistake * Storm 1 - Na wood dey your hand * Curve 4 - U don dey grow * Curve 3 - Bench warmer * Curve 2 - I must use * Curve 1 - J J C * Javelin - Sell your phone buy memory card * Pearl - my mates sef dey use BB So Identify yourself ,which Level u dey? ![]() Na Torch 2 me dey use ****singing owo ati swagger***** |
How dare you come out to make announcement when Dr Bin himself hasn't done so, you must be high on some serious Mary J PUNISHMENT: A week with sweetchigurl (Rihanna) |
fluid26: This thread reeks of paranoia!Erm you say what? Mulumbu ![]() |
Me likey, nice one OP |
[quote author=sutoboy U well so?[/quote]You say what ?? |
[quote author=bashy_demy]Oh..boy na collapse things oooo especially when the door was locked and you far from the door[/quote]Collapse ke |
Nice Joke but you don't have to keep recycling them now |
PretiEbony: chai !!! this kind employee wia wan kum big pass hin bossI'm sorry but there's no vacany for now, you can apply later ![]() |
^^^^^^^^^^^^^ Are you okay @ all she-goat ![]() |
Kolade9: Choi! Na dis villager u dey roffWetin concern u AMEBO ![]() |
CrazyMan: Gives him a dirty slap.It has now been confirmed that your problem is more spiritual than anything. ******drags him to isolation @ Bin GbaGbo Memorial Hospital******* |
bin gbagbo: larride, come here and submit todays sales!Dr Bin, shey I resemble sale man for your face ni, I'm the goddamn manager, I have appointed bunmioguns to take care of daily sales and report back to me, then I will forward to you. |
searay: Where's the joke?Check your inside boxer ![]() |
bunmioguns: All hail Mr President******wipes his black a.s.s outta here**** ![]() |
bunmioguns: . what re u talking about? No one can touch me, I'm UNTOUCHABLE ![]() |
bin gbagbo: larride, i tell u, ur days are numbered!!Ogbeni Bin, wetin dey worry you sef? Remember sey I get exclusive righ, so watch it ![]() bunmioguns: .Hey, you wan make I sack you comot for work wey I just employ you abi? ![]() |
[quote author=~vicky~]heheheh face front now [/quote]You don dey feel like superstar abi, abeg carry your ugly face go meet your monkey friends make we see road |
bunmioguns: Bunmioguns = never a dull momentHuh, you say what? Bunmioguns means GIVEN FROM THE GOD OF IRON, why u dey lie? ![]() [quote author=~vicky~] ![]() Vicky== always da best[/quote]Why u sef dey lie now? From overcomer to always d best? Na which one? |
[quote author=~vicky~]please close that disgusting mouth of yours....dont you see flies....moving around [/quote]Sweetie, beht why? I roff you well well |
CrazyMan: See me see trouble...who de pusure youI cast and bind you ![]() |
^ I hope you are not dancing alone for bus stop sha? ![]() |
[quote author=~vicky~]blushing [quote author=MOGUL.O]^^^^who is this [/quote]Ask my a.s.s[quote author=neo_welsh]D guy dat notin can does[/quote]Huh, you say what? |
CrazyMan: Bribes him N5 to reverse the effectSlaps his head off, who do you think I am? You think its Homar? Get your a.s.s outta here now and don't ever return...idiota [quote author=MOGUL.O]Yes i am! are you??/[/quote]You don't seems okay to me, I'm recommending you to Dr. Bin for futher treatment. |
[quote author=~vicky~]whispers in his ears...:you like better thing no be small [/quote]Who no like better thing? Abeg make we enter room sharp sharp before bin gbagoo comes.... *****this lady is hot**** ![]() |
Homar: womanizer d 2nd . Bin abeg give me my job back .What are you doing here? Get the hell outta here..... ***farts in his open mouth**** ![]() |
CrazyMan: Na dat chewing stick way you hold for hand, na em you wan use beat me |
[quote author=~vicky~] dis your yeye laugh face front joor [/quote]I know you roff me well well, me too roff you wella baby *****kisses her again**** ****singing beautiful vicky to her**** |
CrazyMan: I vex anytime I see members of the joke section using water to clen their anus in this present ageWTF.....you are hereby banned from using Bin Gbagbo Ultra Modern Toilet.. Mtchew [quote author=MOGUL.O]Na wa oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo[/quote]Are you okay at all? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 779 780 781 782 783 784 785 786 787 (of 791 pages)
,D


??