Larride's Posts
Nairaland Forum › Larride's Profile › Larride's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 778 779 780 781 782 783 784 785 786 (of 791 pages)
Very funny but this is an old joke...thanks though |
Abeg oo, what are the formalities they are saying because I log on but saw nothing....Mayor and Preserver, abeg share more light |
Jojo Armani: Nooo na Poo and fart una go do den the Op will supervice den tell us de result.Must you comment? |
[quote author=~vicky~]https://www.freesmileys.org/smileys/smiley-score001.gif[/quote]Beht why sweetheart, why now? |
Erm, are you madt or what bunmioguns? What is this rubbish? Eddioticalization |
bin gbagbo: * enters the toilet, looks left from right, nobody watching. ..releases one heavy shittz on the veranda and takes to my heels*You are a disgrace CITY PIG.....I quit your goddamn toilet..... Mtchew |
Wetin una dey ramble all about on sef? |
bin gbagbo: armed robbers stormed a bus heading to lagos.Beht why bin? Wetin I do u now? The Joke funny beht why d pics now? Beht why? |
jerryfemie: I so much believe in booque aΩ̴̩̩̩̥d̶̲̥̅̊ larride as For bin gbagbo de guy ŊO̶̷̩̥̊͡ get voice Ooº°˚ ˚°ºoo. As for vicky U̶̲̥̅̊ need to rehears very Well Your voice ŊO̶̷̩̥̊͡ sure ooErm wait ooo, na sing we go sing? |
CrazyMan: Sorry dear I'm already haneling that post. Try some other post.Theif!!!!!!!!! |
Exponental: He doesnt need 2 be a china fone. Just change d sim..........or av anoda sim as extra..True |
Homar: see this shediot o . Abi u no fit respect d owner of this toilet again ? Dont worry when they make me d financial secretary i will surely make sure u pay in kind to me .You madt? Shey na my ANGEL u dey follow talk like dat? Mind ya business....mtchew bin gbagbo: no way!! u are fired!.No way, you are not going to sack me, wat d hell is wrong with you Dr. Bin, shey na dat useless Homar u wan give Job? bunmioguns:You dare not.....ode |
bunmioguns:I know say you no sabi laff so I go help you ![]() Chokolee: E don te wia we de see dis joke na...well u try sha, make e no b like say u waste ur MBThank you, we don hear ![]() |
Homar: i can see u are getting high on peoples shittzz i go report u to bin o .What are you saying? You are not to be seen @ the toilet or else ...... |
PretiEbony: Are you sure?What are you trying to say? |
Slapdposterface@nonsense.com |
bin gbagbo: boko who?? larride, bhet why?? we ve not gotten to that now. . .Erm, you still don't like yourself, I will be the general manager and bunmioguns must work under me not the other way round, what do you say? *****ready to dial boko haram numbers**** ![]() |
Lagusta: I really dey vex anytime I enter nairaland and I see unscrupulous bombastic stupendous ignoramouses whey dey claim say them fit mak pple laff, when them suppose dey shave their bushy anuses.....Make bushy catch you, you go hear |
The winner will surely be BIN GBAGBO, as much as I wan finish d guy, na him go still win dis one follow by BOOQEE because of her ******** while I go dey third ![]() |
What is this rubbish, oya delete this tread now what rubbish |
Lagusta: Guy u funny ooooo..... Nokia torch ke, that's for pple like ajibel, [b][/b]bunmioguns, booqee and vickyI know say bunmuogun no get phone, vicky dey use techno berry, shey booqee get phone ni |
You fit trek go Kaduna? You fit marry an slowpoke You fit cook food inside go slow |
WTF.....the guy should be stone to death |
bin gbagbo: i have spoken!!You dare and bring the police into this, na my boko haram friends I go call come, oya make we start now.... You never know anything . . . . . . . . . . . . . . CITY PIG |
You sure say no be nokia torch u dey use? just added you |
Lagusta: Sensible pple r tellin u that ur joke dry pass pako biscuit, yet u hav the guts to reply, we should all hug transformer... ![]() |
bin gbagbo: erm...may i have your attention for the following announcement. .***slaps him heavily**** wake up boss, you are already bedwetting fired for where? You wan make I poison you abi? |
dvdon: All of u too dey fear no be woman for guys toilet be dat? Give am watin she want beta Lashing she go confront |
Lagusta: Me na bold3 me dey use, but I m already thereEhn, ehn, oya collabo me your pin |
A Lady asked her boyfriend " how much do you love me? Boy: I love you so much, can't measure....... Girl: No just tell me.... Boy: Okay I am like a phone and you are my sim card, there's no me without you...... Girl: aaaaaawww that is so romantic ....... (Boy says 2 himself) see mumu !! What if I'm a china phone wit 3 sims? |
Homar: Bin went to the doctor and complained to him : Please help me doctor i just cant stop stealing , i have tried everything humanly possible to stop stealing but to no avail . Then the doctor said to him bin take this pills twice a day for one week and handed bin a box of pills . Then bin said but what if after taking the pills i still cant stop stealing then the doctor said ok then get me a 42 inch flat screen plasma tv . Bin collapsed .What is this rubbish? And you said you want us to give you work like this abi? Make I see you for our toilet, you go hear.......eddiotlistcalazation |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 778 779 780 781 782 783 784 785 786 (of 791 pages)

