Libkid's Posts
Nairaland Forum › Libkid's Profile › Libkid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 34 pages)
I think a bancelian hair and cream would be gud
|
Naija no dey carry last |
Oda rapperz be like ghana dem no dey win title and wen dem no win title dem blame it on juju.lolz.sour looser #team ghana must go |
Dats d spirit of patriotism jor.naija dont dull |
Enough drinking.guys rememba dem ashawo promise bt play wise.lolz |
Kajina: ROFLMAO!!!!!!!oda rapperz be like ghana dem no dey win togeda with thier fans |
[quote author=Red-Light]eyah .... do u live in south africa?[/quote]am i mad who tell u say naija don tire me |
Kslib: NIGERIA centre for which pirate attacks??gbam |
Conquistador: Why do nigerians work so hard 2 portray themselves as phucked?what did u ediots expect Wakaso 2 say?that nigeria'll win?tufiakwa!God forbid! now if u r 2 talk about Ghana's chances in a similar situation,what will u nigerians say?this na do me I do udis is d exact reason u were put up 4 adoption at d age of 3 cos u are senseless and above all a black scary ugly looking creature.ur ugliness cant be compared to dat of bance.if nigeria win today pls do me one favour go smoke poison |
gare: Na Certificate of attendance they give to Ghana, that was what Gyan was carrying after the match make they go frame am hang for wall, it is their time of Retrogression, Cameroon,Ivory Coast, Egypt, Senegal, and all north African teams to go and rebuild, we just came out of our own only God knows how long it will lastlolz.no be small certificate o. |
Conquistador: na ur fada go go first. I dey kampe here n na fire 4 fire this time.rubbish goats ....shebi una sabi abuse pass. f00ls!see dis mumu wey win charcoal yestaday dey talk.one fin abt u guys is dat u can neva stop hating sumone reaching success.gaynians ur fada there |
Agrika: Whether dem win cup or dem no win the tori be say una dey go home with ghana-must-go wey charcoal full inside.lolz.u don kill gaynians |
[quote author=val_dubem]B/Faso will trash nigeria today[/quote]ur fada.na ur type dey give ppl poison 4 village |
valicious1: The question should be " how will you celebrate WHEN d eagles beat bukina faso today"?english teacher wey write waec 4times |
Agrika: I will dance naked....in my room of course.then i will enter ur room unclad too then we go dance our national anthem together |
[quote author=Red-Light]lol SA has nothing against us unlike the gaynians [/quote]SA Are racist so i need to teach them how racism is been praticised |
Rooneyboy: I'll buy this dude some bleaching cream.lolz.then take him to a gud barbing salon |
Rooneyboy: This face will receive racist comments even in Africadis guy ugly pass sagnal |
I will go and beat any ghanian and south africa citizen dat lives in my hood then force them to sing d national at same time bow down to d nigerian flag to show them dat we aint learnerz |
One word "Bizzy body" |
OP U no see beta source na yeye mtnfootball.com u go read fake news cum put am here.u dey mad ni? |
Dvicky99 |
Only God can tell |
Advanced secondary skul at it again ni abi them wan do transfer market with d students. |
Ok bt y d unclad chicks? |
Thrash topic of d week |
Gr8.gonna be celebrating my buffday and 2face's depature 4rm d bachelor's hood dat same day |
Wat shall it profit a gaynian after bribing d ref with both money and sex only to be bundled out of d nations cup like a piece of sh**t. |
Other rapperz be like ghana dem no dey reach final |
D girl set o bt make she go thank her God say she no black cos she 4 ugly die |
Dis merge stuff is jez a confusion cos there will be confusion within those parties cos igbos would be fighting to be d party flag bearer same with d yorubas and hausas.to me dis merger party is jez a flop in making cos it will take them time to form d kind of unity dat pdp gat. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 34 pages)
in a game for the useless bronze medal
A medal no Ghanaian cares about. Let me put it this way, When countries like Cape Verde, Niger, Ethiopia, DRC, etc. are hailing their coaches for their performance in the AFCON 2013, Ghana is talking about SACKING THEIR COACH