Libkid's Posts
Nairaland Forum › Libkid's Profile › Libkid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 34 pages)
Nofin special abt dat day |
Signs of d new evolution according to d mayans.lolz |
ThankGod 4 am bt d guy dey lyk pesin wey dey sell native medicine b4 4 d oda pix |
As for me i no send o as far as d food sweet and d tin neva kill pesin BTW who told u dat africans cares abt hygiene.through dis newspaper stuffs many ppl don win millions. |
As for me i no send o as far as d food sweet and d tin neva kill pesin BTW who told u dat africans cares abt hygiene |
As for me i no send o as far as d food sweet and d tin neva kill pesin BTW who told u dat africans cares abt hygiene.we no send if u doubt am go lagos and anambra |
By now attah mill or wateva his name was would be wishing he was buried in such a coffin bt Ghana ppl mumu o.if no bi coffin them no fit see any oda tin to create |
By now attah mill or wateva his name was would be wishing he was buried in such a coffin bt Ghana ppl mumu o.if no bi coffin them no fit anyoda tin to create |
At 16? Wat were d parents finking wen dey handed ova their 16 year old daughter to a man.jez! wat a senseless parents and suitor |
Hold on to ur faith brethen.if it was d holy spirit dat truely sent u to go there and preach he will definetly find a way to help u out |
Am i mad to go eatery go eat make them poison with white maggi |
No mata how small boy tall and grow reach him childish behaviour no go eva depart 4rm him. |
Shey dat 21years na im internet age btw wetin una want make we do with am |
Kedie in yakurr part of cross-river |
Fear of 666 and falling to 2nd position in class |
Are all magicians pagan and if yes pls explain how they came about all these magic stuff |
freecocoa: OP you forgot that a new word was added to the dictionary during Yaradua's absence(before the news of his death I mean).ha ha ha.i don laf sotey i pee |
Ola0711: Jarus which kind boring thread be diz? I think say u be mod b4..bad belle |
Everly we are.. |
jude33084:guy u go kill pesin with lafter |
swtcharissa: Well I will not doubt,,I have told my hubby b4 dat there is something about this dance dat gives me space about dancing it...I am a very good dancer,but the harder I try T̶̲̥̅̊ø̲̣̣̥ learn azonto d more it flees from meabeg make i hear word.if u no sabi dance am is dat d reason u go critize am |
As 4 me am gud with microsoft office 1997 and 2000 in my Pc.*wink* |
Thats one reason i dont want to leave africa or nigeria.i prefer to live lyk a lion in the jungle than to stay lyk a dog in d city |
I suspect sumfin fishy here Btw i hope dat jamb,waec,neco,post ume and gce are all involved in dis negotiation 4 peace.i hope MEND don't start start their own after d negotiation |
Its quite unforntunate that i knew sumone that was involved in d incident.R.I.P BRO |
May God/Allah be praised.finally our prayers has been answered |
Godogwu: Oh please shut up!yes boss |
after u must have paid the money the pastor will start singing maga don pay shout alleluia oh oh oh mugu don pAY and the family members would be shouting alleluia too much money ![]() |
then my favourite gagnam style would be wat*dancing etigi* ![]() |
Dygeasy: kai! SmH... Taking it to a whole other level.but dats d truth |
Wat a sad news.from earthly fire to spiritual fire of enternity |
Abrantie: A Nigerian who can never use Ghana passport.wetin im go go find 4 gaynan wey no dey 9ja |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 34 pages)