Libkid's Posts
Nairaland Forum › Libkid's Profile › Libkid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 34 pages)
U can say dat again my man.they are all noisemakerz |
Make im talk who go carry cup now no b wen dem don play final finish im go begin say he said dat and dis b4 d match.anyway 4 d nff na bizzy body dey wori dem |
barikay: This seem lik confusion not mergergbam |
Lolz.This will only make pdp stronger cos their will be no unity come 2015 within those parties cos of whom will be their presidential flag bearer. |
sharubutu: OBITUARY!OBITUARY!!OBITUARY!!!4 were as far as pdp is concerned i mean no other party aint gonna sit on dat sit i repeat dat sit |
Na wa o.4rm army to football.wat d f**k is wrong with all these northerns.anyway any pesin wey say naija no go progress holy ghost fire!!! |
Make d guy no be like him papa |
Wetin concern me if she like make she go bak to kindagerten wetin i knw be say make she no cum bak contest any election |
U write love poem or buy love card go give ur 9ja babe.u dey craze? U want make them pour u hot water |
E don reach dis level.d family no get respect at all |
Happy buffday bro.wishing u llnp |
I hope say d baby no give behave lyk im papa go marry pesin wey senior am if argument arise u go begin hear sumtin lyk am i ur mate u no sabi ur agemate |
One word#thrash# |
Very soon we go see pix of davido or tonto dikeh sleeping or brushing |
Happy buffday guys bt both of u need to find mr right and mrs right cos no time dey again by ur syd |
9ja kanyewest |
Thumbs up to m.i abaga.we kip flying higher |
Disgusting. |
Make im park well jor.fada my foot.how im go dey f**ck beyonce and rihanna btw wetin chrisbrown stil dey do with dat yeye rihana |
An opportunity to thief money go kip 4 south africa bank and have some fun with some ladies btw i hope their wives gonna go with them unless...hmm |
El Caballa: Murder on Nairaland!real murder! |
Na wa.four birthday ni.make dem go ask d mama jor |
The downfall of wizkid has started cos without banky i dont see him doing gr8.y? Cos he is still a learner. |
iamdsam: Is Birdman and Lil Wayne not together till now? Lil Wayne opened his own record label YMCMB under Birdman's Cash Money. Can't Wizkid do the same?same with m.i who opened his own label under chocolate city |
freakybaby: "Don't Take Loyalty for Stupidity"..Gbam!!!I'm seeing WIZKID'S name changing to SORRY,in futuregbam |
Money no dey drive the super eagles money na their conductor so if them wan win them go win |
Super story.if them no bring d masqurade out then d d.p.o should face d dance |
Dis man need to be sentenced to death by hanging or firing squad any oda judgement outside this gat some ojoro!!!! |
Denrele if u lyk be gay bt God go punish any of ur kind wey try to eye my nyash #team anti-gay |
Is that a human being*faints* |
Computer go crash ppl,ppl go turn mad,ppl go lose their sight.federal govt should intervern by banning d release of dis video |
Like d moses in d bible he helped 9jaria to cross the red sea.up moses #team victor moses |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 34 pages)