Stats: 2,622,797 members, 6,113,786 topics. Date: Friday, 22 January 2021 at 10:56 PM |
Nairaland Forum / Lilgabby's Profile / Lilgabby's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
![]() |
Brokers too go full here dey talk nonsense ..." My type of woman" .... Lolzzz And the broker women too go come here dey support me.... "No mind them" |
![]() |
If you no want make your story be like FCMB MD and her employee .... Think well! A word is enough for the wise. She and the guy dey Bleep like this.... E be like say u no sabi forck ..dat other guy sabi. But if una marry and she born... Go do DNA sharp sharp.. And you fit risk am ooh! Make u wait till you born the 4th one. Wetin i dey talk sef. Goodluck bruh! Naija women smart.... Just knw that. I go talk to you like brother. 3 Likes |
![]() |
It saddens me seeing some of this innocent fulanis taking the shots. But whatever has to be done must be done. |
![]() |
Confused op.... Mumu thread. 1 Like |
![]() |
Your Samsung V.P.N is switched on. Mine is Samsung Max app.... I just disconnect it by pressing the deActivation on it. 1 Like |
![]() |
Nuttella:Carry ur spiritual problem go front abeg. The world alone is spiritual already. You pipu always make it seems like we are unbelievers and that you're so holier than God himself. 3 Likes |
![]() |
Nuttella:Carry ur spiritual problem go front abeg. The world alone is spiritual already. 1 Like |
![]() |
Nuttella:The demon na ur family member wey u dey see well well ba... Abeg... Make una go una church go give una pastor money. Stop ranting tales you've only heard from B.C. na only una dey see demon and spirit up and down dey monitor pipu life. 5 Likes |
![]() |
We don hear... Masturbating is bad... But husband and wife fucking inside is not bad bcuz u said they are married nd its secret...is doing masturbation too not a private or secret of one affairs... Later now, dem go say na devil work If them rape small small children for broad day light. Masturbation is bad but u stylishly encouraging others to stop it if they don't get married legally. This same legal marriage wey u dey talk... Shebi na person born two pikin for her oga for the same roof with her husband. I will rather leave my life how I want it as long as it's not bloodshed. . hypocritical post. 2 Likes |
![]() |
EXLOVER:Your writups are cool.... ![]() 3 Likes |
![]() |
This wan no go end like TEMS own ooh ![]() Ebi a pa boda yii ehn....� ![]() |
![]() |
Make una kill this bastard old fools na...nigerians...una too dey complain.... Make actions! Stop blurfing all the time. Take actions. Them charm una ni....fight for ur right... If it has to be all that must be taken down... Start now!!! Nigeria is not meant for the north alone. 5 Likes |
![]() |
thinkmoney:I no even know maybe make I abuse you or maybe u dey support me...the woman... Or deeper life... U just join the whole story enter season film....why na |
![]() |
Ezi1993:I wonder if na you this kind thing go don happen to... How will you feel ![]() |
![]() |
IamWonderful:With all this yur legbebgbe grammer now...them go think say u be better person ![]() Deeper life like you... Gerraraher jur |
![]() |
Abi e no wan better for who dey threaten her.... E be like say na all deeper life members wan enter street court .... Nothing must do that woman and her child. Or else! ...una go hear am. 127 Likes 1 Share |
![]() |
We are all sick!!!! ![]() |
![]() |
engrchykae:Can i know ![]() |
![]() |
Make i talk? |
![]() |
Na who give the cobra belle ![]() ![]() |
![]() |
Police be like. .... Na wetin you find go hotel. ..shebi na dinner? Ehn.... How una take disappear enter hotel. You enjoy am abi you no enjoy am?? Him thing big ![]() ![]() 3 Likes |
![]() |
Vanity crew be like.... He don chop our money.... |
![]() |
Them diswan don miss road sha ![]() |
![]() |
Pauladex:Bro... Na true na.! U no get money...u dey date woman nd normal normal... Your thing go must stand wan do something but u no wan drop... That guy na badoo... E wan do choop nd clean ..na perfect chop nd clean e wan do... Na woro si woro .... But no be my business sha 1 Like |
![]() |
NYDPs:Bro...i ready die! I over ready. Anything to take out this government... Even with my last life... I no mind! My children will never suffer from their children again after wetin their papa dey show us. Infact, they must be eliminated one by one |
![]() |
We need to stop this old fools .... They re milking Nigeria dry bcuz they know that de ain gon stay for long. We need to take this pipu with suprise this time around. This foolish old bastards are milking out nigeria..... Nigeria can never be great as long as this old fools are still present. |
![]() |
Rubbish comments above... See their mouth "yivam" yen yen.... Aunty, bill the idiot. Shebi u date to benefit from each other. I'm sure the idiot also bleeps you. U dey fuckup. Bill am! If e do anyhow.... No japa oh! Just do like say e no exist at all. No even let am near ur punny again make e no spoil am before ur real husband come. 16 Likes 2 Shares |
![]() |
They have finally succeeded in bringing out more force to wipe the youth. They dont mind wiping the whole nigeria just to fit in their family and any other beneficiaries that comes with the goodies. Bandit ....boko...kidnapers Name them! This are part of the strategy they love playing to get attentions and to manipulate you in following any of their decision. Imagine Uganda taking hostage of some nigerian citizens and FG could not do anything. Their voice was loudly heard with the help of social medias operated mostly by the youth celebrities in likes of top celebs like Davido, Wizkid and co, and other youths playing part of the roles by going straight into official timelines belonging to the ugandans to cause craze...if na american citizen, them born them well, na trump go first message their president " hey fucker, i give you 2 seconds to release them" ...thats what we call government! I don't think i have a country, do you? 2 Likes |
![]() |
Guys, kayamata is real. ![]() |
![]() |
Please, i need to collect my 50naira change frm iya bose.... But i cant go out bcuz of gunshots nd i must collect d change cuz she dey always lie say she no get nd she get. ![]() |
![]() |
Your brain is having headache. What stopping u frm posting it here uncle ![]() |
![]() |
Karlovich:Na ur type dem dey shoot for lekki tolgate without operation. U brain dey scratch you. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2021 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 98 |