₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,460 members, 8,435,755 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 09:47 AM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 297 298 299 300 301 302 303 304 305 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 8:46am On Feb 15, 2008
tolly how many inches ur thng be,maybe i can 4wrd ur cv 2 my clients

and u ninja dnt let our hubby tufe catch u,wth dis ur nonsense lov wey u dey get 4 tyty.

be warned oooo grin grin grin cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 6:13pm On Feb 14, 2008
suces hope u ar stl expctin big daday tongue grin
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 6:12pm On Feb 14, 2008
he be lik sey saucy dey slp
Jokes EtcRe: Pyschiatric Hospital by Lolabbey: 6:07pm On Feb 14, 2008
evrybody shout

THIEF THIEFER THIEFEST grin grin grin
CultureRe: Do You Speak Yoruba? by Lolabbey: 6:05pm On Feb 14, 2008
hmmm
Jokes EtcRe: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 6:02pm On Feb 14, 2008
u neva see love sef

just wait and see
Jokes EtcRe: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 5:49pm On Feb 14, 2008
u neva knw anythng,

by thunder sef he no go wok

no thnk am oo grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 5:47pm On Feb 14, 2008
thngs dey hapen 4 hre ooo--------------mewa n sele
Jokes EtcRe: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 5:44pm On Feb 14, 2008
then take it hard then cos u can neva get me tongue tongue
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 5:42pm On Feb 14, 2008
saucy wetin be umh ,

y u dey pretnd lik a saint grin grin
Jokes EtcRe: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 5:23pm On Feb 14, 2008
Rich Dad:
Give-up kehuh Never say die cool cool cool cool I be Duracell
I don't want Ituen to report me to Oga Admin that i am wooing another man's wife on NRLD ,

]
Hahhahaaaaahahah ,
Na Tufe be your Huni shocked shocked shocked shocked shocked i no fit shout , cockroach dey carry weight grin grin grin grin grin grin , i beg leave that crap and join the Billionaires Train cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
u dis guy abeg tak am easy,


i don laff die grin grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 5:16pm On Feb 14, 2008
hmmm,

no vex ooo grin
Jokes EtcRe: Aids Is Real by Lolabbey(op): 5:13pm On Feb 14, 2008
i pray una no resume again ooo tongue tongue
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 5:12pm On Feb 14, 2008
hmmm realy,

what sources maybe i can gather som more useful info grin cheesy
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 5:06pm On Feb 14, 2008
dnt giv me any fuckin ultimatum grin grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 5:05pm On Feb 14, 2008
who marry am
Jokes EtcRe: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 5:03pm On Feb 14, 2008
richy beta 4 u

as i see u so i knw sure sey u go c wife ooo,

u knw y,u giv up too easily,

jst litle threat frm ituen and-----------------

well my hony tufe will join me soon ,i knw u will kip shut finally wen he coms grin grin grin
Jokes EtcRe: Mumu by Lolabbey: 5:01pm On Feb 14, 2008
hmmm,sure d milk has nafdac num grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:58pm On Feb 14, 2008
abeg ooo make una no fite oooo
Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 4:49pm On Feb 14, 2008
u can shine ur eyes frm nw til 2moro

i dnt giv a hoot

respct my huby i will rspct u

shikena grin grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:45pm On Feb 14, 2008
hmm,

somone is enjoying it so well,

so i dnt wnt 2 cheat him

so? grin

suces whc one b yaa own sef shocked shocked
Jokes EtcRe: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 4:43pm On Feb 14, 2008
meet u 4 whre shocked shocked
Jokes EtcRe: Na Wa O by Lolabbey: 4:40pm On Feb 14, 2008
richy abeg no kobbalize my iyawo ooo,

u guys are realy making my day hre

iyawo mi carry go tongue tongue tongue
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:37pm On Feb 14, 2008
love is sweet tongue
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 4:34pm On Feb 14, 2008
ituen u are somtin else

well dats a good advice,

i will get back 2 u grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:32pm On Feb 14, 2008
rich dad u got no more probs kolkuns has hepld u out grin grin
Jokes EtcRe: Na Wa O by Lolabbey: 4:30pm On Feb 14, 2008
tyty girl na real wah grin grin
Forum GamesRe: One-word Association by Lolabbey: 4:27pm On Feb 14, 2008
slowpoke
Jokes EtcRe: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 4:24pm On Feb 14, 2008
disagreement in its highest order

hisses and logs out
Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 4:22pm On Feb 14, 2008
cant help but laff over ur essay tongue tongue tongue tongue

bt all d same u dnt respect my hubby either

so,i dnt expect u complain cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:20pm On Feb 14, 2008
Rich Dad:
I don fail abi?? So weting be the answer undecided undecided undecided undecided undecided
laffing realy realy hard

well d answer u will get 2 knw later grin grin
Jokes EtcRe: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 4:19pm On Feb 14, 2008
and wht do u agree upon

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 297 298 299 300 301 302 303 304 305 (of 339 pages)