Lolabbey's Posts
Nairaland Forum › Lolabbey's Profile › Lolabbey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 299 300 301 302 303 304 305 306 307 (of 339 pages)
hehehe, u don chng small,i tink sey na pot holes u go sey,thnk God na doted lines anyhow sha,i go wait 4 am ![]() |
ohhh i see, na me b ur alternatv abi? 4 yaa dream,u dey mistake ![]() |
rich dad ,e dey pain u abi? i understnd ,dnt wory next year ur name shall be included bt mind u u got lots of job 2 do. ![]() |
HMM lorlhar whre u dey? kobra ke? i dey wait ooo and dreamer u got lots of xplainatn 2 mak tel me d exact kobra u ar tokin abt,she na internet kobra abi fraternity kobra |
hmmm rich dad me am fixed alrdy and com 2 think of it whre u wan put tawa,me i no wnt wahala ooo, am ok wth tufe and my iyawo TYTYLARYOR |
efuah,guines book of wetin u see for thre hmm thug i cnt say anythng more let ur boys come first and we shal knw who b boy among d men ![]() |
meeeeen tyty dis joke realy got me cracking ayus no wory dem no go sack u na memo dem go give u ![]() |
leav dat btw me and God. truly u knw u aint alright ![]() |
i trust my frnd, hmmm,no nonsense |
lake chad or ocean chad |
wake keep |
ohhh ayus u ar such a caring guy and big bros,i sory 4 u let ur so called boys com and see u call dem boys wetin yaa eyes see me i no dey ![]() |
am cool and ok now -----sure na u need deliverance ![]() |
na wetin wan blind suces him dey see, lorlharr incase u'v not heard tufe na d man oooo so ore mi,pls try giv him d respct u will giv ur frnds huby ![]() |
ohhh i see, then u ar notin den or u 4got 2 add yaa name ![]() |
laffing my booty off suces u no well ooo ![]() |
umh raise 2 power 5 ![]() |
hmmmm, frst lady of nrlnd ![]() ayus oceanview ur salary 4 one year go fit ![]() |
cure yaaself frst, u knw u got lots of ---------------- mk i knw open ur yansh 4 all nrldrs 2 see u knw am nice now ![]() |
hmmm |
thuggy whre hav u been, dis ur smile 2day com diff ooo, wetin apen abi na val ![]() |
e be like sey na roman sef ![]() |
hmmm segun, u never knw wetin u wnt as old as u are ![]() |
ok,i pity u, see beta men of God sef dey fall let alone u wey neva get mouth 4 choir ![]() |
hmm ayus wetin be dis wey u dey tok again |
tessy dnt wory nothng silly will apen ![]() |
good one |
funeral |
4wrd am frst,i mite surprise u and spnd just 2mins ![]() |
celebration |
hmmm suces no wory, na u dem go catch first for abulemuwonleru (land of captivity) |
na wah ooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 299 300 301 302 303 304 305 306 307 (of 339 pages)