Lolabbey's Posts
Nairaland Forum › Lolabbey's Profile › Lolabbey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 295 296 297 298 299 300 301 302 303 (of 339 pages)
hmmm, foot 4 thot lola ran 2 folly's ofice 2 get d answer ![]() |
hmm mak i tel u folly get money flenty flenty i neva gat yaa time |
thnk God ooo, my prayer don anwser, enemies dem n o resume again ![]() |
ayus u don hear, laeve aisha alone na 4 folly ![]() |
bigold bad of u ,n no clap for aisha ![]() |
u dey tease 4 yaa imagination ![]() |
hmmm, dis hausa guy don dey love aisha i pity u no let folly catch u oo |
whre ituen now? abi him stil dey shine him eyes ![]() |
y u no talk am 4 calabar, u don do ojoro ![]() anyway MO NI FE RE-------------------yoruba |
hmmm, na wah ooo ![]() |
who be we ![]() |
hmm aisha is too good ![]() nrlndrs lets clap 4 her pha pha phapha pha ![]() |
joe bonfre |
after u don acept finish ![]() |
i don tel ninja sey na joke, no wory yasef again ![]() |
u don miss road |
alrite d obedient servant ![]() |
we are all waiting ![]() |
available in attractv containers goosh,am laffing my ass off ![]() |
hmm,u just dey hear dat one? ![]() if u cont lik dis u go finish all d space 4 nrlnd ooo stop wastin space ![]() |
hmmm,ninja no vex ooo,suces sef just dey joke ![]() |
ohhh no, eyaaa, segun i dey pity u sha, may u find solace in--------------------- ![]() |
ok quuen no problm i shall deliver ur msg bt pls u need 2 giv me d adres or phone num ![]() |
hmmm @ aisha, i go love oooo, see as love dey mak gramar commot for fine girl mouth @success i couldnt help but laff ![]() |
ohhh aisha so sorry abt dat, bt sure ur baby na great guy . no worry next time ![]() |
afraid to talk ke? i no undrstnd u jare |
mojee no jst mind som pple jare ![]() segun mojee na my person ooo ![]() |
hmm, i knw sey u no go gree,it will be a shame if u agree in public sey he pain u, efuah i dey wait sha ![]() |
hmm, pending babe |
hmm efuah mind yaa sef ooo, b4 u dey tok wetin ur eyes no see which house u dey go again? u beta bcreful b4 dem shout thief 4 yaa head ![]() |
abi man of d devil |
Opoki:lol ayus u no well oo,na oloriobo u see abi olorioko, corupt mind ![]() kronkay u sure sey u get all dat abi? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 295 296 297 298 299 300 301 302 303 (of 339 pages)

