Jokes Etc › Re: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 2:18pm On Feb 15, 2008 |
suces , u don see reason wth me abi?  |
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 2:17pm On Feb 15, 2008 |
hmmm na wah oooo, how d cable take break, u must hav------------  |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 2:15pm On Feb 15, 2008 |
saucy , what choice am i not given u, incase d oda gramar is too much 4 you  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 2:13pm On Feb 15, 2008 |
hmmm, can i come 4 a cup?  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 2:12pm On Feb 15, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Doggy Style by Lolabbey: 2:10pm On Feb 15, 2008 |
hmm i like ayus , he gives up so easily  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 2:09pm On Feb 15, 2008 |
hmm ore, we are stil waitin 4 web 2 answer dat question ooo  |
Jokes Etc › Re: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 2:07pm On Feb 15, 2008 |
Uncle ituen beyond reasonable doubt i can see u are nt alrite  |
Jokes Etc › Re: Aids Is Real by Lolabbey(op): 2:07pm On Feb 15, 2008 |
awaiting list? mr man xplain yasef  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 1:23pm On Feb 15, 2008 |
heck who hill lay,nnaaaaaa meeeen,dis grammar big no b small  |
Jokes Etc › Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey(op): 1:20pm On Feb 15, 2008 |
hmmm, who come mara pass  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 1:18pm On Feb 15, 2008 |
folly u hear am |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by Lolabbey(op): 1:16pm On Feb 15, 2008 |
resources who tel u dat one? no mind dat yoruba adage jare. tete(betting)  la n fi omo ayoo ta  |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 1:14pm On Feb 15, 2008 |
u neva hear, na dem dey sick pass  |
Jokes Etc › Re: Mumu by Lolabbey: 1:13pm On Feb 15, 2008 |
hmmm, i dey shadow b4 i dey jaasi , so no wory  |
Forum Games › Re: One-word Association by Lolabbey: 1:11pm On Feb 15, 2008 |
africa  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 1:10pm On Feb 15, 2008 |
hmmm u sure sey baba God no go don call u b4 u go achieve all dese ur fantasies  |
Jokes Etc › Re: Come Fight Like A Man by Lolabbey: 1:08pm On Feb 15, 2008 |
no b only bath she dey bath u, na she dey beat u 4 bed sef  |
Jokes Etc › Re: Curious Kid by Lolabbey: 1:08pm On Feb 15, 2008 |
seen it b4,cool though  |
Forum Games › Re: One-word Association by Lolabbey: 1:03pm On Feb 15, 2008 |
france  |
Jokes Etc › Re: Mumu by Lolabbey: 1:02pm On Feb 15, 2008 |
wa sere paddy mii mo ti jaasi  |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 1:00pm On Feb 15, 2008 |
hmmm, thnk God ooo, atleast for once suces acepts he is not wel  |
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 12:58pm On Feb 15, 2008 |
ITUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUEN, whre are u,u neva finish ur val abi u don break ur back  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 12:50pm On Feb 15, 2008 |
hmm u wan knw, i heard so many guys dey trip 4 aisha 4 almost 5yrs now and aisha no gree now u com ,u no even spend 2hrs and u got her 2 yasef alone isnt dat enof record u to break  |
Jokes Etc › Re: Women's Guide To Driving Men Crazy by Lolabbey: 12:46pm On Feb 15, 2008 |
hmmmm |
Forum Games › Re: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 12:45pm On Feb 15, 2008 |
hmmmmm,
mewa n sele |
Jokes Etc › Re: Another Question To Answer, Pls No Insult by Lolabbey: 12:44pm On Feb 15, 2008 |
folly69: my dear gently a beg no let them brain burst from thinking  lol now mr folly help dem out  |
Jokes Etc › Re: Mumu by Lolabbey: 12:42pm On Feb 15, 2008 |
lorlhar dear whts up,
no wory d guy don explain sey na kobra wap him dey tok,internet stuf,
so pady e no shaking,
how ur val now |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 12:40pm On Feb 15, 2008 |
u and who u knw even hapy sey ur name dey guines book of record, well i understnd maybe u feel u dont worth it  som pple don cry,some vex,som even dey whre dem dey think sey dere names no dey,  |
Jokes Etc › Re: Another Question To Answer, Pls No Insult by Lolabbey: 12:38pm On Feb 15, 2008 |
hmm,folly sef no knw d answer, him secretary sey him no dey ofice i knw sey na lie na becos him no sabi am  |
Jokes Etc › Re: Aids Is Real by Lolabbey(op): 12:36pm On Feb 15, 2008 |
success123: so lola because of your childish love for tufe, we don become enimies abi. lol no b u i dey tok 2 sef,check d post wella  |
Forum Games › Re: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 12:33pm On Feb 15, 2008 |
@aisha ma sure ayus has heard u
ayus ,jelos ke,ko joooo |