Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 9:58am On Feb 15, 2008 |
success123: what are u saying ninja, stop rushing your self u reall need too take things easy that we can understand u,
alright now tell us in slow motion what on earth u are talking about aisha who be ur baby again  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 9:55am On Feb 15, 2008 |
ohh ninja , e pain u sey ur name no dey dere abi? no worry next 3yrs ur name go dey bt work harder sha. hmm,suces efuah don talk oo efuah wetin u wan tel my hubby sey i do  |
Jokes Etc › Re: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 9:53am On Feb 15, 2008 |
u don talk true b4? say no and dis will b ur first truth  |
Jokes Etc › Re: My Valentine Gift by Lolabbey: 9:51am On Feb 15, 2008 |
hmmmm, olorioko don fire my valentino  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 9:49am On Feb 15, 2008 |
him be mechanic abi he wan go cary him car?  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 9:48am On Feb 15, 2008 |
seggun 4 yaa dream,mo fun e se less waka far joo  |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 9:46am On Feb 15, 2008 |
your own model |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 9:45am On Feb 15, 2008 |
whre u dey go  |
Jokes Etc › Re: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 9:43am On Feb 15, 2008 |
ohh suces na i understnd, u ar a great dreamer, 4 yaa dream  |
Jokes Etc › Re: My Valentine Gift by Lolabbey: 9:42am On Feb 15, 2008 |
ur name na 4naira abi na 4 dollars ,, u too dey lie,garri ko epa nii, so wetin u get 4 val? abi na kulikuli u get ?  buzz,ur own gift beta ooo |
Forum Games › Re: One-word Association by Lolabbey: 9:39am On Feb 15, 2008 |
coach |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by Lolabbey(op): 9:38am On Feb 15, 2008 |
u no well, no b only bag of garri  |
Jokes Etc › Re: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 9:36am On Feb 15, 2008 |
wth all pleasure, bt me i dey tak my own 4 medicinal purpose  |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 9:35am On Feb 15, 2008 |
4 stadium ke, toilet no dey him house, na wah oo wonders shal neva end hmm,i hope he no shit 4 body b4 him go reach stadium  |
Forum Games › Re: One-word Association by Lolabbey: 9:31am On Feb 15, 2008 |
commentator |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 9:30am On Feb 15, 2008 |
till cock begin dey sweat |
Jokes Etc › Re: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 9:28am On Feb 15, 2008 |
hmmm, then we must have been taken it 2geda. see yaa big mouth  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 9:26am On Feb 15, 2008 |
and u join in d madnes, no wory d madnes go stop if cock begin dey grow teeth  |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 9:25am On Feb 15, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 9:23am On Feb 15, 2008 |
na wah ooo, i cnt believe tufe is in posesion of weed, ohh my God,men are all d same,u can imagine folly too taking weed am sure he takes cocaine too  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 9:19am On Feb 15, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Mr. Right Rejection Form Letter by Lolabbey: 9:17am On Feb 15, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 9:15am On Feb 15, 2008 |
if i vex una go regret am ooo na him mak me dey warn am,  |
Forum Games › Re: One-word Association by Lolabbey: 9:14am On Feb 15, 2008 |
spectators |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by Lolabbey(op): 9:09am On Feb 15, 2008 |
hmmmm, so u neva hear say tyty na my iyawo,tufe's second wife u beta get it straight  |
Jokes Etc › Re: St. Valentine's Day by Lolabbey: 9:05am On Feb 15, 2008 |
@ kronkay , hmmmmm  |
Forum Games › Re: One-word Association by Lolabbey: 9:05am On Feb 15, 2008 |
supporters |
Jokes Etc › Re: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 9:01am On Feb 15, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 9:00am On Feb 15, 2008 |
no choice than to do what?  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 8:58am On Feb 15, 2008 |
exactly,till d eyes are deaf and dumb  |
Jokes Etc › Re: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 8:56am On Feb 15, 2008 |
thnks 4 protctin me frm d vultures. and who tel u sey i knw dey tufe's villa  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 8:53am On Feb 15, 2008 |
|