₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,515 members, 8,436,051 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 04:39 PM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 310 311 312 313 314 315 316 317 318 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 11:44am On Feb 13, 2008
na crime mak person dey flow wth his guy frnd?

abeg ooo mak una see m see trobulllllll ooooooo
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 11:43am On Feb 13, 2008
dnt wory abt me

am sure of one more thng---------------i am nt confused grin
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Lolabbey: 11:41am On Feb 13, 2008
kolomentalism continues

see person i.d again emmmmmmmmmmmmmm grin grin grin
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 11:38am On Feb 13, 2008
suces no wory,

tufe's faith is faithful

are u ok wth dat shocked
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 11:36am On Feb 13, 2008
who tel u,

u b govt sef ,no be us grin
Jokes EtcRe: Greedy Man by Lolabbey(op): 11:35am On Feb 13, 2008
ninja thnks

lorlhar dear whts up wt yaa
Forum GamesRe: One-word Association by Lolabbey: 11:19am On Feb 13, 2008
textbook
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 11:18am On Feb 13, 2008
ituen,

dnt lets talk in d open,

we shall IM later and discus beta cos so many pple are poknosing grin grin
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 11:14am On Feb 13, 2008
na real profesor,

hmm,we are stil waitin sure ninja hs mor
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 11:13am On Feb 13, 2008
hmmmm thngs don dey apen 4 dis thred oooo
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 10:58am On Feb 13, 2008
thnks so mch ituen,

segun is rily stavd of lv,i guess. grin grin grin

ituen u go fit help am,bt sure nt one of ur sweet babes and nt tufe's
Jokes EtcRe: Greedy Man by Lolabbey(op): 10:51am On Feb 13, 2008
ohhh aiming high

good one

sucks who dey craze? shocked shocked shocked shocked
Jokes EtcRe: Bad Day by Lolabbey: 10:22am On Feb 13, 2008
hmmm tyty i want to trust u ooo,

ituen am sure u ar just kidding cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Lolabbey: 10:20am On Feb 13, 2008
dis calls 4 real hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 10:14am On Feb 13, 2008
neva mind,

i knw whre 2 catch my honey

sweety meet u dere
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 10:12am On Feb 13, 2008
wetin u dey hmmmm 4

u no lik as i dey dash my dear kisses
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 10:12am On Feb 13, 2008
wetin b dis hmmmm now

folly say yaa mind ooo
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 10:07am On Feb 13, 2008
tyty dear tnks

ninja na real wah ooo

anyway we await more
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 10:04am On Feb 13, 2008
tessy baby,
u wan mak i watch pass d back wink
Jokes EtcRe: Greedy Man by Lolabbey(op): 9:54am On Feb 13, 2008
hmmm,no coment

anyway na material assests we dey tok 4 hre
Forum GamesRe: One-word Association by Lolabbey: 9:48am On Feb 13, 2008
flash drive
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 9:46am On Feb 13, 2008
perfectly sure
Jokes EtcRe: Potential And Reality by Lolabbey: 9:46am On Feb 13, 2008
tyty dear whts up
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 9:42am On Feb 13, 2008
hmmm,

wht reasons hav u seen
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 9:39am On Feb 13, 2008
says who?

no think am cheesy
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 9:35am On Feb 13, 2008
infidellity ke?

nity knw wht his man is capable of,

so no thnk sey nity go giv u face ooo

deir love na undying lov grin grin
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 9:34am On Feb 13, 2008
y u think so now?
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 9:31am On Feb 13, 2008
d koko master,

we dey listen ooo
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 9:29am On Feb 13, 2008
na wahooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo grin
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 9:28am On Feb 13, 2008
no i havnt,

bt all d same u guys ar frnd and i knw u 2 b a polygamst ,so tufe beinh one wont b any big deal

morover ify is now dancing holding hands wth folll

so i feel,dere shldnt b e much prblm

abi ify problm go dey? grin grin grin
Jokes EtcRe: Greedy Man by Lolabbey(op): 9:23am On Feb 13, 2008
hmmm,

i pity u and ur assets
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 9:22am On Feb 13, 2008
tufe no mind dem,

dem be coup planer bt no wory na u go execute d coup grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 310 311 312 313 314 315 316 317 318 (of 339 pages)