Lolabbey's Posts
Nairaland Forum › Lolabbey's Profile › Lolabbey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 307 308 309 310 311 312 313 314 315 (of 339 pages)
hmmm,u wish |
segun opc ![]() |
so d thng reach 10inches, i fear ooooo |
who u be for whre coup de tat dey go on |
wh saucy dey mis again, na wah oo |
i no sure sey him dey sufer, i jst dey pity am in advance. bt i trust folly sha,he is a great man na wah ooo,tessy baby,hw u knw |
hehehe na wah ooo, na him b sey i no knw who i dey deal wth since anyway stil dnt bliv,i will wait 2 hear frm him |
wht milky content can watery pap has? ![]() |
i cnt pity ituen cos i kne he is a strng and brav man bt do not knw abt u |
haa so na pap, i dey even tink say na nutricious milk ![]() |
ishmel thnks u so mch, i didnt knw u hav such great reason 4 sayng wht u sed i so mch apreciate,wshng u d vry best |
y u dey alws dey tak anoda man complimnt? u knw ituen accused u ystday i dnt lik it oo,dnt let som pple start 2 call u thief ooo ![]() |
gfrnd i love d 1st one most wteva situatn u find yaa sef kne dat som pple's case are worse dan dat |
na so we c am ooo,bt sure lorlar no dey mis am |
am sure it will be above ya level ![]() |
mutual benefit asurance |
keep enjoying urslf jare ore mii i dey gbadun u jare |
lol ![]() trafic sef dey apen 4 air again abi u don experience am b4 |
dat may be scores to settle ![]() |
tufe neva fite back? i wan add ojoro d scores na 10 -2,tufe leading |
lorlar ninja dey mis u oooo |
u are welcom |
thnk u |
i just wonder |
na wah ooo, d thng chng 4 here again i tink som1 must hav chngd it frm d dictionary dis thng too baffle me anyway how far abt d non aplication job ![]() |
na wh ooo, tessy u be attacker? ninja u sef don fire web back |
u wont wait 4 too long ,he is comin by air ![]() |
ayusman16:lol,stil lolying ![]() lorlhar ayus na just my frnd now,notin dey hapen and ayus abeg dnt tok 2 my frnd anyhow ooo ![]() |
whre u supos visit wey u no visit unexpctd visiteo ![]() |
tessy no b sey him dey fear, is just d respect we hav 4 each oda. |
because u b my person now, no oda person can apply freely lik dat ![]() tyty,i no knw wetin dey apen 4 one word asociation ooo 1st tim i typed quran na somtin else apear i typed islam again na somtin else apear hmm,ar u sure we dnt hav som---------------------in dat thred |
weda na snake byte ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 307 308 309 310 311 312 313 314 315 (of 339 pages)
