₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,495 members, 8,435,942 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 01:57 PM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 312 313 314 315 316 317 318 319 320 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 4:49pm On Feb 12, 2008
am sure of one thng

ituen can kill any man dat comes ur way
Jokes EtcRe: Greedy Man by Lolabbey(op): 4:46pm On Feb 12, 2008
tessy i no go try am

i just dey kid grin grin
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Lolabbey: 4:45pm On Feb 12, 2008
gunpoint abeg ooo

no shoot am ooo
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 4:39pm On Feb 12, 2008
saucy she na u dey plan d coup ,y u no gree answer me now
Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 4:38pm On Feb 12, 2008
hmmm realy wish i could se them now cheesy
Jokes EtcRe: Greedy Man by Lolabbey(op): 4:37pm On Feb 12, 2008
hmmm not realy

just wondering
Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 4:35pm On Feb 12, 2008
@ituen definitely yeah

tessylady thnks dear

hw are d twins doing
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 4:34pm On Feb 12, 2008
am nt sure abt dat
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 4:29pm On Feb 12, 2008
am seriously tinkin abt it

i hope i mak d rite decisn sha
Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 4:27pm On Feb 12, 2008
u no wan answer me
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:25pm On Feb 12, 2008
ok dear,

ayus dear relax notin dey go on
Jokes EtcRe: Funny Temptation by Lolabbey: 4:19pm On Feb 12, 2008
sucesmii whre u dey now
Jokes EtcRe: Think About This! by Lolabbey: 4:18pm On Feb 12, 2008
ituen wetin my paddy do u now,
Jokes EtcRe: What A Boy by Lolabbey: 4:16pm On Feb 12, 2008
lolami whr u dey now
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 4:12pm On Feb 12, 2008
ituen whts up

lets YIM,

nity told me u were online
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:10pm On Feb 12, 2008
AYUS dear thnks 4 being so understnding

saucy no b only yaa num i get,ur adres sef dey my hand
Jokes EtcRe: Footballers Are In Trouble by Lolabbey: 4:08pm On Feb 12, 2008
aisha sweety,

i no fit hold u now,u be my person

continue jare i dey gbadun d combinatn

i hear sey u b man-u fan,UNITEEEEEEEEEEEEEEEEEEED grin grin
Jokes EtcRe: Footballers Are In Trouble by Lolabbey: 4:06pm On Feb 12, 2008
versace-murphy innovatn
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 4:04pm On Feb 12, 2008
ituen abeg 4gv d guy no cal yaa babalawo ooo
Jokes EtcRe: Funny Temptation by Lolabbey: 4:02pm On Feb 12, 2008
saucy how far now,

i dey mis u 4 d oda thred oooo
Jokes EtcRe: Which Is Correct "the Yolk Of The Egg Are White" Or"the Yolk Of The Egg Is White by Lolabbey: 4:00pm On Feb 12, 2008
ituen hw far ,

are u stl online?

nity told me u were on
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 3:57pm On Feb 12, 2008
suces dear ,

we are 4geda.

ayus hmmm,

lets see wht apens next val bt for dis val dear no thnk am grin
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 3:55pm On Feb 12, 2008
u sef don join ba?
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 3:54pm On Feb 12, 2008
i hear u
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 3:53pm On Feb 12, 2008
yeparipaaaaaaaaaaaaaaaaa
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 3:52pm On Feb 12, 2008
yes ke
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 3:50pm On Feb 12, 2008
ayus how vals go be now,

no tink too far ooo

we ar jst frnds

tufe is stil dere oooo grin grin
Forum GamesRe: One-word Association by Lolabbey: 3:49pm On Feb 12, 2008
weeds
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 3:47pm On Feb 12, 2008
u ar welcom
Jokes EtcRe: Footballers Are In Trouble by Lolabbey: 3:47pm On Feb 12, 2008
aisha iyawo paddy mi

u don go gogle search again

good one girl grin grin grin
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 3:45pm On Feb 12, 2008
@ sauce u wish
Jokes EtcRe: A Must Read For Everyone, U Must Read O! by Lolabbey: 3:43pm On Feb 12, 2008
ituen abeg no do lik dat ohhh

she b my person

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 312 313 314 315 316 317 318 319 320 (of 339 pages)