₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,484 members, 8,435,881 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 12:40 PM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 306 307 308 309 310 311 312 313 314 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:27pm On Feb 13, 2008
isnt it obvious? grin grin

ninja whre u dey now tongue tongue
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 4:26pm On Feb 13, 2008
wa sere padi e

mak dem no fire us ooo,ds one wey we wan chng dis thred 2 slang zone grin grin
Jokes EtcRe: Ww, Wa, Pp And Atr". by Lolabbey: 4:23pm On Feb 13, 2008
lmao

i pity d guy sha
Jokes EtcRe: Bad Day by Lolabbey: 4:19pm On Feb 13, 2008
abi now grin grin
Jokes EtcRe: What Women Wants, From Ptaller by Lolabbey: 4:16pm On Feb 13, 2008
so wetin una wnt mak old men do now? mak dem die com com bak as young
Jokes EtcRe: Bad Day by Lolabbey: 4:15pm On Feb 13, 2008
ok iyawo mi grin grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:14pm On Feb 13, 2008
na omo ilu oke be dat grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:09pm On Feb 13, 2008
i notice am wella
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 4:08pm On Feb 13, 2008
hmmm,

oko iyawo
Jokes EtcRe: advice needed, should I divorce my wife or not? by Lolabbey: 4:07pm On Feb 13, 2008
hmm,if dem wan do dat thng nko?

d interpreter go dey dere,

u sure sey agro no go kill d interpreter grin grin
Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 4:07pm On Feb 13, 2008
now i belief u,

i tink dere is traffic,

d flite was to take jst 30mins and now its almost 10hrs

abi i exagerate grin grin grin
Jokes EtcRe: U Must Have Seen This B4 by Lolabbey: 4:04pm On Feb 13, 2008
lola thnx 4 apreciating us,

hmmm,bt lola are u sure segun is nt lukin 4----------------------- grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 4:03pm On Feb 13, 2008
hmmm,

we more dan understood,

u be ilorin guy ?dis ur fa fear me oo
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 3:58pm On Feb 13, 2008
u no well,

na 4 dere he go die shocked shocked shocked shocked
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 3:53pm On Feb 13, 2008
realy?

authoriser
Jokes EtcRe: advice needed, should I divorce my wife or not? by Lolabbey: 3:50pm On Feb 13, 2008
lmao grin grin grin grin grin grin

d hubby realy needs 2 divorce her b4 he dies of hrt atack because to me hrt atack is notin bt dis wife grin grin
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 3:47pm On Feb 13, 2008
whre dis guy dey
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 3:44pm On Feb 13, 2008
authority ke
Jokes EtcRe: Good Neighbor by Lolabbey: 3:43pm On Feb 13, 2008
u neva hear,

we don use long leg and thus we dey lead
Jokes EtcRe: Loo Trouble by Lolabbey: 3:41pm On Feb 13, 2008
maybe a century grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 3:39pm On Feb 13, 2008
i jst dey pity u
Jokes EtcRe: Big Grammer Palaver by Lolabbey: 3:37pm On Feb 13, 2008
d fire go don burn d profesor mouth wey him dey use blow big big gramar grin grin
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 3:35pm On Feb 13, 2008
i hear u
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 3:34pm On Feb 13, 2008
suicide bomber my foot

ituen na suicide exinguisher grin grin
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 3:32pm On Feb 13, 2008
4 yaa imagination no b 4 reality
Jokes EtcRe: 3 Inches by Lolabbey: 3:31pm On Feb 13, 2008
hmmmmmm
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 3:30pm On Feb 13, 2008
d guy don dey fire back
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 3:29pm On Feb 13, 2008
hehehe,

mis me ke?

mak tufe knw hear dat one ooo grin grin
Forum GamesRe: One-word Association by Lolabbey: 3:29pm On Feb 13, 2008
tyty u com turn am to sentence formation asociation grin grin grin

iyalawo
CultureRe: Do You Speak Yoruba? by Lolabbey: 3:27pm On Feb 13, 2008
oke oya ni mo wa ojare tawakalitu mo ba olorun duro

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 306 307 308 309 310 311 312 313 314 (of 339 pages)