Lolabbey's Posts
Nairaland Forum › Lolabbey's Profile › Lolabbey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 311 312 313 314 315 316 317 318 319 (of 339 pages)
oya now |
nope, EFCC ![]() |
tufe so u mean u wnt 2 giv me out jst lik dat? ohhh am disapointed\\ anyway am going 4 u and nobody else. ![]() |
part way? wonders shal neva end 4 nrlnnd |
ohhh i see, u wan begin claim big boy abi oya begin dey declare ur assests |
@tessy, u mean u ar nt apy wth nity being ur rival.na wah ooo does it mean dat tufe is lying ,bt he sed dere is no love lost btw his wives dat he got lots of mony 2 mak u all hapy and united tufe dear,nothng is hapenin,we ar 4geda ![]() |
tufe no just mind som pple, infact u are not just my godfada but also d real guy 4eva we shal be 2geda abeg sweety no look dem face at all |
ohhhh, na u knw jare |
na u knw jare, i cnt wait 4 my sweety 2 com online pls tufe dnt stay too long,come as quick as posibu ![]() |
cnn line ma foot, u sure sey u get gsm num ![]() |
hmmmmm, tufe we ar good now wht can i get frm ayus dat u cnt afor?nothng now dear ayus is just a gud frnd try 2 understnd my dear no jst mind some ppple,u hear. hav this dear bt baby u ofnd me ooo,u didnt kip intouch wth me all dese days,e dey pain me ooo |
tyty dear thnks so mch,bt d wteva baffles me ooo ![]() tj whc phenomena u dey tok sef ![]() |
tj u and dis ur pervrt pervt sef,e tire me oo tufe dear,trust me am just playing------------------- nothing do u be calm |
@tessy, even bla bla bla hmmm let us knw wht exactly |
am waitin now |
no wahala honey |
sure |
na real romance |
i be dey tink sey u trust me now am sure u ar kidding nity cnt do dat,she is not d jelos type , soon nity will have triplets so her weeky allowance will increase to 7000pounds.ituen understnds dis beta |
tessy knw s u cnt cheat on her now tessy tank God sey u trust me |
@ituen meet u dere |
hmm ,am blushng thnks |
habba, dis one too much ooo ![]() |
good one dere mojeee |
tessy y u dey block my chance now ayus thnkks so mch 4 trustin me |
thnks dear |
@ituen d pleasure is all mine |
suces briclayer go fit mend heart tessy d love dey shark my dear frnd ayus ayus we are 2geda |
dats anoda witnes |
sory dear |
ituen y u dey eye me like dat now d eye fear me ooo suces oya lets start wth d names SUCESS123 |
alrite dear |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 311 312 313 314 315 316 317 318 319 (of 339 pages)
