₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,525 members, 8,436,131 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 07:12 PM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 318 319 320 321 322 323 324 325 326 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 4:15pm On Feb 11, 2008
no mind dem
Jokes EtcRe: Bad Day by Lolabbey: 4:14pm On Feb 11, 2008
hmmm,

u will neva learn till u learn it d hard way

do u realy wnt 2 knw ?

b patient
Jokes EtcRe: Aids Is Real by Lolabbey(op): 4:12pm On Feb 11, 2008
hmmm raise 2 infinity
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 4:08pm On Feb 11, 2008
na u sabi
Jokes EtcRe: Bad Day by Lolabbey: 4:07pm On Feb 11, 2008
tufe,aint u tru yet
Forum GamesRe: One-word Association by Lolabbey: 4:04pm On Feb 11, 2008
sanitary pad
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 4:01pm On Feb 11, 2008
@saucy,
wshful tinking

lola girl,nity 4 sure pady 4 life

no mind d bad belle dem
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 3:50pm On Feb 11, 2008
ayanma,

wetin u sey dey come out of dat thng
Forum GamesRe: One-word Association by Lolabbey: 3:49pm On Feb 11, 2008
zips
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 3:48pm On Feb 11, 2008
good advice bt all d same i dey wait
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 3:47pm On Feb 11, 2008
hmmm,no answer my question
Jokes EtcRe: Naija Fire Service by Lolabbey: 3:45pm On Feb 11, 2008
dis na real wah
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 3:43pm On Feb 11, 2008
saucy,

how far?
u see d rose buy?
Jokes EtcRe: Dont Touch My Daughter: by Lolabbey: 3:40pm On Feb 11, 2008
na so?
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 3:39pm On Feb 11, 2008
its ok honey,

urs is comin soon

mis u too my love
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 3:37pm On Feb 11, 2008
dis is disgusting-

saucy in as much as i like long thng ,i cnt imagine--------------- grin grin
Jokes EtcRe: What Would You Do? by Lolabbey: 3:37pm On Feb 11, 2008
dis na real deliberation
Jokes EtcRe: Bad Day by Lolabbey: 3:33pm On Feb 11, 2008
hmmmm,

i wont say a word till he gets back frm whre he is carrying out an operation on ur------------------
infact i may call him 2 stop d process rite away,

anyway no wahala wheva he says will b d final grin grin
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 3:30pm On Feb 11, 2008
ok no wahala bt y u dey fear now
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 3:29pm On Feb 11, 2008
influential rod?

hmmm na wah ooo

wonders shall neva end
Jokes EtcRe: Dont Touch My Daughter: by Lolabbey: 3:27pm On Feb 11, 2008
na wah ooo

u and dis ur dirty self ,i no understnd

wetin u don hear self
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 3:26pm On Feb 11, 2008
wetin una dey put dey comot?
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 3:25pm On Feb 11, 2008
na una sabi
Jokes EtcRe: Dont Touch My Daughter: by Lolabbey: 3:23pm On Feb 11, 2008
hmmmmm,hmmm
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 3:22pm On Feb 11, 2008
tel me somthng
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 3:20pm On Feb 11, 2008
we be pady pady frm time

abi u no like am lik dat
Jokes EtcRe: Dont Touch My Daughter: by Lolabbey: 3:19pm On Feb 11, 2008
yes ke,

u beta close yaa mouth b4 cocroch go enter
Jokes EtcRe: No Long Thing by Lolabbey(op): 3:17pm On Feb 11, 2008
insatiable?dats y u ar a man

anyway he be lik sey u wan strt wth ur sturbornes 2day.

i no get yaa time
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 3:16pm On Feb 11, 2008
lolly girl,

trust me now

anyway nity na my person,notin dey hapen
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by Lolabbey: 3:15pm On Feb 11, 2008
no b new thng now,

she b na only 3 men,

wht abt those dat have 10 men to thmselvs?

abi mak i begin mention names grin grin grin
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 3:14pm On Feb 11, 2008
i don pass thre

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 318 319 320 321 322 323 324 325 326 (of 339 pages)