Lolabbey's Posts
Nairaland Forum › Lolabbey's Profile › Lolabbey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 320 321 322 323 324 325 326 327 328 (of 339 pages)
n wah ooo |
na u i go arest first cos na u b d eye witnes ![]() |
lol bt tyty y u com use my paddy dem names e pain me sha ![]() |
u wan knw? no wory b patient |
hmmmm, u dis boy u dey jump oooo i pity u sha ![]() |
who u be and wh be ur lawyer, even if na gani fawehinmi,femi falana or festus keyamo u no go fit win this case i tell u |
my nity, abeg no just mind som pple ![]() |
@suces , realy,tel me more e b like sey na evrytin u dey sabi soon u will find urslf behind d bars if u ar noty careful u are yet 2 report at d police station 4 interogation on those dat wnts 2 rub d bank and here u are again hmmm am sory 4 u |
@ suces waitin dey aaaaaaaaaaaaaaagh u for mouth? |
hmmm, ituen doesnt knw wht 2 say ,me am short of words ![]() |
hehehehe, u wan begin make mouth abi? even yaradua self we fit arest am,let alone u wey be sey dem neva sabi 4 nrlnd i dnt hav anythng to tell u than any more words frm u may be used against u in d court of law ![]() |
hmmm,mewa n sele |
clemcy abeg no chop off sunny thng ooo, if u do,hmmm , --------------------- i resrv my coment @ lohlar omo i be dey enjoy d gist on dis thng ooo abeg hint me more ![]() |
ok then, we will need u in our office 4 further interogation |
na so? na wah ooo |
he be like sey tj na hiv doctor, hmm,abeg educate me more |
hmmmmmm, things are happening |
@suces 123, hmmm,since u knw dey would be robbing.,we will need ur attention at alagbon police station pls do not move an inch as u are alreaddy surounded by our men. |
hmm, getin more intrstin, cnt wait 2 hear more ![]() |
so sinner u no fit shout abi? u too disapoint mee i be dey tink sey u sabi shout ![]() |
hmm web na aisha u dey give hugs and kisses? mak folly no catch you watching web as he ran 4 his dear life ![]() |
sincity hmmmm,tel me more |
hmmm, so lecturers plnty lik dis 4 nrlnd i neva knew sha tyty tell me more ![]() |
ur own na extra year raise 2 power infinity |
hmm ayusman, so u wey neva see any girl self dey get choice no tink ammm u wan begin dey feel like ituen abi sit down dere make troiser dey wear u e be like sey u no wan hear word abi |
u neva ready, abeegi waaka far make serious pple com ![]() |
kings ,i don laff tire u good ooo how u knw sey na stephen kill am? infact i dey laff as i dey type ![]() |
ummmmhhh |
i dey ask d person wey go fit answer |
hmmm i neva get enof theory ,u sey mak i com 4 practical i no b failure ooo,and i no wan fail this course at ll so give more lectures b4 practicals ![]() |
ok ooo waiting impatiently ![]() |
terorists ke? how many plane i don hijack |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 320 321 322 323 324 325 326 327 328 (of 339 pages)

