Lolabbey's Posts
Nairaland Forum › Lolabbey's Profile › Lolabbey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 322 323 324 325 326 327 328 329 330 (of 339 pages)
lol wetin u com want now na u sey i use woman name ok what exactly do u want |
hmmm lorus tell me somthng so alternatv they?] abeg gist me,i cnt wait no longer |
tyty me i no dey oooo richo is on his own ![]() |
i be nursery sch teacher , na im make am easy 4 me 2 dey mention names as 4 u dirty anus ,i neva get yaa time am here 2 catch fun and wldnt wnt=================== |
which one b yaa own self lets hear frm d horse's mouth |
SUNNY U DEY JUMP OOOO who tel you sey d long thng our guy posses no fit swallow ur own no think am oooo |
dis guy get liver oooo |
na true ooo my sister long thng na d main thng girl cnt imagine life wthout LONNNNNNNNG THINGGGGGGGGG ![]() |
point ke? i dnt understnd shld i use yaa name |
then u are not so good at catching cos u kept on missing me ![]() |
can u mention names?] i mean d exact girls dat are capable |
you wan make he be man? i fit remix am how much can u offer |
na wah ooo u no even trust tufe |
thnks |
glitters |
hmmm sharp man i like ur styl sha |
@ spaghe i sey hmmmmmmmmmmmmmm if u allow d craze pple descend on u omo u go fear oooo |
we are waiting |
generos spirit don go heaven tail tail and u tel u sey u b smal pikin? smal pikin in deed |
hmm i be dey tink sey im get liver now so wetin com hapen 2 ur liver |
clean |
ok dear,good so whts up wth u dnt worry we shall dominate ur thred dem go begin yaab us now sey we be perverts,lesbian sha no mind dem |
honey i dey wait 4 u am dere alredy |
honey i dey wait 4 u am dere lardy |
hmmmmm |
stranger, eyaa,i feel u sha no problm send me ur credit card num i shall get u kuliku nad epa dat will serve u 4 anoda 10yrs ![]() |
na so now my pple poverty na curse,u can see wetin he do the man mak we all pray ova am ![]() |
hello ladies, hope u dont share d syndrome NO LONG THING? BECOS AS 4 ME IF LONG THNG NO DEY ,I NO GO STAY. Oya now,lets hear ur view. |
dear i stay at oluwo juntion bt prsntly am in lag |
tel web mak he hear am sure he will b so mch intrstd in da job 4wrd ur CV |
thnk God sey u no drop am u 4 hear wetin u neva hear b4 lets meet at ur thread-------------------a must read 4 everone ![]() |
@ ademiller ohhhh it sims u are lagging behind tessy baby has given birth to a set of twins bt d problm now is dat d twins are cheating,disturbin and depriving ituen of his matrimonial right u knw wht i mean? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 322 323 324 325 326 327 328 329 330 (of 339 pages)

