Lolabbey's Posts
Nairaland Forum › Lolabbey's Profile › Lolabbey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 321 322 323 324 325 326 327 328 329 (of 339 pages)
hmm dis is getin more intrstin ayusman and ituen, i dey enjoy d lecture, abeg fire on ![]() |
ituen i don tel u sey mak u no ges rng and dere u are ![]() |
heyaaa i pity tj oooo ![]() |
ok,am watching and waiting |
chooser, ui sure sey u choose right so/ ![]() |
tessy baby nothng dey hapen, na lorlhar be my baby truist me now,we are good |
gold |
yeah i can see that |
An Ibo man was converted to Islam, after all said and done; he was asked what name he would like to bear. He was given options of Ibrahim (Abraham), Suleiman (Solomon), Musa (Moses) and a host of others. The Ibo man asked of what good were the names, then the Imam said if you choose any name, there will be hope that God will bless you the way He blessed those with the names originally. The Ibo man thought for a while…………………………………………………………………………and then asked the Imam "how about Dangote?" ![]() |
waooooooooo wld like 2 recomend dis to my, fill in da gap no wrong guess ![]() |
@ ituen realy?got an evidence |
@ elementus this na real expaination i tink hav learnt again hmmm,d size doesnt realy m,ater na d eficiency mater good one dere my sis ![]() |
@rilwan thnks my guy |
hmmm the pleasure is all mine ![]() |
@ ituen i cnt help lolyyyyyg i no fit call u horse now u be my person now bt u sabi grammar pass me now ![]() |
hmmm,cnt say more dan that |
good time will tell ![]() |
kolomentalism of d highest order |
@ ayusman as i com be pastor pikin nko does it mean i shldnt enjoy my mariage wth a long thnggggggg |
@ lorlah thanks so much my deary |
hmm, correct guy wth correct chicks |
we are good my dear bt baby ituen na my person , nothng dey hapen |
wetin him go do 4 liverpool |
@ tyty good one i tink richoco will be much much great |
@ituen no wahala now,lets meet there |
makaroni abi na spaghetti, hmmmm i pity you |
hmmmm, comment reservd so wen will u relay ur commnt, ![]() |
anus man , no problm we are good |
good one |
@ bazi no worry i go help u 4wrd ur CV @ ituen,no worry even if dat one dey there,u stl b corect guy ![]() |
@tyty now i understnd bt my dear all d same i resrv my commnt |
u don tel ur grndchldren since 1920 na wahh ooo how old com be d grat grandpa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 321 322 323 324 325 326 327 328 329 (of 339 pages)

