Jokes Etc › Re: Where Were You Born? by Lolabbey: 3:52pm On May 08, 2009 |
hmmm,dani ooloora |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by Lolabbey: 3:48pm On May 08, 2009 |
error again? |
Jokes Etc › Re: Do U Believe In Ghosts? by Lolabbey: 3:47pm On May 08, 2009 |
d hot akamu don burn ma mouth jare , . . . . . . to tok dey hard me |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 3:43pm On May 08, 2009 |
i wldnt do anytin to make u happy |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 3:43pm On May 08, 2009 |
u too get am |
Jokes Etc › Re: Where Were You Born? by Lolabbey: 3:40pm On May 08, 2009 |
hmmm,u wan move am abi?  |
Jokes Etc › Re: You Just Can't Fool Them Flies by Lolabbey: 3:37pm On May 08, 2009 |
yfy abeg no disapoint me nah |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 3:36pm On May 08, 2009 |
u knw wetin my eye see last timev . . . . paddy e i had 2 wash all d plates and others d last time as ben no gree get shishi 4 hand |
Jokes Etc › Re: What A Child Seeez by Lolabbey: 3:32pm On May 08, 2009 |
dumb dude |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 3:31pm On May 08, 2009 |
sharraaaaaaaaaaaaaaaap . . .slaps him really hard |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 3:28pm On May 08, 2009 |
eheeen ?make i begin fly without wings or what? |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Lolabbey: 3:27pm On May 08, 2009 |
he's bin ill 4 somtim now |
Jokes Etc › Re: First Time by Lolabbey: 3:25pm On May 08, 2009 |
 :d |
Jokes Etc › Re: Where Were You Born? by Lolabbey: 3:24pm On May 08, 2009 |
hahahahahah . . . .christened on d road |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 3:21pm On May 08, 2009 |
no be all os dey eductated . . .lol |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Lolabbey: 3:21pm On May 08, 2009 |
la la ojo yen . . . . . . i dey anoda parry,whre bouncers cant bounce pple like us out.
9ice i dey feel u sha |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 3:17pm On May 08, 2009 |
abeg,space neva contain land owners,aliens sef dey show face |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Lolabbey: 3:16pm On May 08, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 3:14pm On May 08, 2009 |
then cry |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 3:11pm On May 08, 2009 |
e dey fear sey as u come ,swine flu fit enter tred |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Lolabbey: 3:07pm On May 08, 2009 |
we all knw u are razz,no need to waste mony on publicity  |
|
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by Lolabbey: 2:21pm On May 08, 2009 |
dem wan play football abi na tennis? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 2:20pm On May 08, 2009 |
na dota dey resemble mama and vice versa  |
Jokes Etc › Re: Cannibals by Lolabbey: 2:18pm On May 08, 2009 |
be careful son |
Jokes Etc › Re: Cannibals by Lolabbey: 1:58pm On May 08, 2009 |
sharrap son |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 1:54pm On May 08, 2009 |
who son 4 resemble if not hin papa |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Lolabbey: 1:51pm On May 08, 2009 |
i feel thou not on dis  |
Jokes Etc › Re: What A Laugh! by Lolabbey: 1:50pm On May 08, 2009 |
y shld it be in her ass?  |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by Lolabbey: 1:46pm On May 08, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:44pm On May 08, 2009 |
guest who?lol
hahahahahahaah,abeg oooooo,wetin a day old baby dey do inside black maria?abeg oooo make ona pity d mama wey her ass never heal ooo |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Lolabbey: 1:42pm On May 08, 2009 |
lol.i will only pretend i ddnt read dis |