Lordchiz's Posts
Nairaland Forum › Lordchiz's Profile › Lordchiz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 31 pages)
Op u have done well.... Leave those Akamu wey dey yarn dust! E go soon dawn on them! I confirm most of your stories cos I schooled in the East too.....I have cousins and neighbours in your school then.... Few of them said almost same thing..... (I mean escaped by Grace of God Maphites) But pls and pls no argue with any person here..... Dem don almost use reversed psychology bring ur identity..... Grown up men for this hardship wey suppose dey hustle for survival for our condemn country still dey misbehave like this lazy and fools our old baba leaders called us! I dey shame for una ...... Do u even know that someone here said he schooled in the East from....1999 to 2005, which means this Bros go dey his early 40s still dey glorify and justify cultism.....Oyibo no lie wen dem say a fool at 40 is a fool forever! Me talk am now say a fool at 40 is supposed to be dead already in Nigeria! Nairaland dey filled with cultist ooooo.....tufiakwa! See how Aiyes dey para! The older thread wey Na una guy yarn.....e swt una belle abiii? Overall I enjoyed my Jew abi Na ju una call am! Back then in school.....Na near death experience I just dey get cos most of my pals, relatives na confirm confra dem be! Na God just save my sorry ass comot for there!(Naked-wire) Op may God protect you! |
Oga u will be fine ....I experienced almost same thing in my days in Enugu! My own worst be say Na from Kaduna me and her come from.....same compound sef! But I pepper her later.... Abeg DM me for dat crypto stuff..... I can tell u my story privately and also tell u what I did to her that made her beg till date after 7yrs now! 0803635392six |
Chai dis kind fine girl |
All hail the king |
ShadowCracker:Ohhhhhhhh nooooooooooo U Na Dangerous man u be! See how u SummerSlam dis guy! Guy whyyyyyyyyy.......? Now the guy dey form say Na play! Hungry frat! |
Hehehehe....I laugh wen I see little boiz in this era wey guys dey hustle to survive......all this mama-thank-you boys go dey talk rubbish as to intimidate the Op..... Op.....there is an NBM thread that exposes all their activities here in Nairaland.....there were threats then but the OP no too send them....he went ahead and did all the exposure....I screenshotted most of it and directed all those hot-headed poeple In my area vying to be nonsense.....guys am happy to tell you that the thread discouraged many of them! Please and please OP no be everybody u go dey answer to show say u dey real...... Na fear hold them and they are cowards....they knw u are really brave and the strongest as to come out for this! Na for Nairaland we dey hear how disgraceful their death looks like..... Even Shekau died a thousand honourably death than the so-called frat guys! Frat wey no fit face Fulani herdsmen! For my location here.....anytime wey dem wan Bam poeple....Naso local Fulani men go kill and beat them like children! Frat guys go begin dey run like ekuke dogs! See......all this frat keyboard warriors wey wan intimidate the OP....una fit show for Naked wire make dem serve una breakfast there! Ah dey wait if u dey interested! Nonsense! |
Words# |
Cultism matter ...no be here oooo....most especially if u school in the East! |
Rip great agent of money |
Make una make me moderator naaa....I wan partake pls |
slawormiir:Bros you don talk am finish |
sliksusan:You have spoken English well! And because u spake English this way..... I got the alert I was expecting from FG! Thanks once again for this English! No be small Senegalese English una really wire there ooooo |
Prozico22:Ohhhhh .....that's cool |
Who we wan believe now..... But the truth is that Army are known for senseless killings! |
Prozico22:Lolssss....enjoy your holiday! If opportunity like job shows up in Lagos....u better stay back |
SeunTheOwner:Okay.....I fear fear ooooo..... Tnks for the info |
Prozico22:Lolsssss ...... Weldone oooo..... How do you guys cope with the rumour of bandit from Jan-ruwa? My sister has a chemist shop opposite Maranatha Baptist church......U knw there? |
I saw this fighters-Craft flying yesterday morning in Kaduna heading toward Niger Axis....Naso I hide mysef before them go bomb Ungwar Pama Kaduna......because Na only mistake I dey always hear! |
SavageResponse:Lolsssss..... |
KINGJAJA888:Bro u said I should DM you...which I did but I didn't get a reply.... Here is my WhatsApp numba 0803635392six |
KINGJAJA888:Alright boss....I sent you an email My WatsApp NUM 0803635 three926 Thanks in anticipation sir |
Misplaced priorities |
So things like this dey happen for my backyard |
KINGJAJA888:Bros abeg...show me way! I am 35 by May this year... nothing to show for it....no job...no food...just nothing |
Advocate500:Bros u don talk am all |
Hybrid korrrr ...... Toyota Hybrid engine niiiii |
Chairman I dey Ungwar Pama kaduna...doing nothing....wetin I fit help u do? I dey jobless heavily...... God bless your hustle! |
E don set finally..... Ukraine begin send ballistic missiles to Russia naaaa.....una dey fear dem niiiiii? If Ukraine dey do defence only.... Russian citizen go dey form Eshin!....... |
TimmyA:God sef knw say that's d end of that kitchen to me! |
Front Page Material! Lala food don set! But ehhhh.....if Na me, I can't go to that toilet again oooo......God ma knows! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 31 pages)