Stats: 3,165,447 members, 7,861,293 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 09:01 AM |
Nairaland Forum / Maekkyrain's Profile / Maekkyrain's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Christianity is a life style.....bcuz I dance zanku mean say u holy pass me..... We need to start growing wit d world, u would say the world has won the church over, Were was the church created b4.....? Choir abeg add soapy...
|
![]() |
Sirmuel1: See me see grace ooo |
![]() |
Its just so sad, diz killing didn't start just diz week.....it since I can remember, but still yung people still wants to belong..... What exactly do they derive 4rm killing a human u can't create, Judgment day 4 9gerians go last 4ever.... ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
Mouth Action rehearsal ....see that second pix If u know u knw |
![]() |
![]() Abeg sell ur empty printer cateriage Call or WhatsApp 09024725131 |
![]() |
As lag tire me I comot, if u feel tired Oga go ur village so u go fit complete 90yrs......#90yrs gang Pls I need as much as possible empty printer ink cateriage....money is involved |
![]() |
Broz na 2020 you finish wit diz ur ministers mataz ooo, If you have empty printer cateriage you can sell to me Call or WhatsApp 09024725131 |
![]() |
I hope it don't end up like okene - Enugu road Sell ur empty printer ink cateriage Call or WhatsApp 09024725131 |
![]() |
![]() ![]() Sale your empty ink cateriage call me on 09024725131 or whatsapp |
![]() |
these people no dey fear GOD......there are business these people should leave for d street hustler |
![]() |
![]() abeg make ona help me burst my hustle Empty printer ink cattriage I really need as much as u can get for me |
![]() |
Hustle till da kingdom come.....9ja my country hello nairalanders pls I need as many u can get Printer empty ink carriage Thank u all |
![]() |
Ps3 commentary we b like, musa just got himself an A-plus grade...... Kudos |
![]() |
Argentina ![]() ![]() 5 Likes
|
![]() |
Truth been said, naijA police sud use rubber bullet, cuz dis niggas can just stop pulling d trigger...... wtf is rily wrong wit dis our country ![]() ![]() |
![]() |
Eyah.......d nigga wan act africa gangster .....bad market Thank GOD for dos security men, some1 life nie don near six feat so........ cuz am so sure dat guy wan use am tease person |
![]() |
Uwkpa.......dem wan kill PMB.......my friends we've been sleepin since day1..... na now ona just dey wake up........I hope d federal gov. no go turn d table around for ona head,.... Na PMB ona line up matters for sooo ![]() |
![]() |
Ni***a, truth been told, she's just enduring due to d figurehead position u ave, ![]() ![]() ![]() .she no wan just wan fall ur hand.....mugu 1 Like |
![]() |
F**k...... everybody wan becum scammer for dis our country..... ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Haaaa....this 1 weak my kidney |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |