Maggdon's Posts
Nairaland Forum › Maggdon's Profile › Maggdon's Posts
Am an international member.... I don subscribe sharperly |
Dnt dey listen to Drake?? Oh my my my Drake is just multi talented... Luk @wat terry g, wizkid or davido dey sing abeg... Whack whack whack..... Naijas like.. 2face, dbanj, asa, femi, cobhams, re making naija proud |
Phcn or wateva una call una sef, y una dey fall my hand like dis na... I dey miss beta nigeria match.... Up Italy.. All dose Edo gals wey don run go Italo go soon carry market cum back for us in Naija |
D only reason i want ASUU to continue is if dey wnt shift ground.. We re ready to stay @home till dey meet d demands coz i dnt want to resume now nd sum wks to my graduation dey will say dey re goin on strike again... Coz na 1yr remain for me oo |
Neglecting Nigeria students nd oppresing the masses wit removal of subsidy... Lest i forget victimizing of governors by his big for notin wife..... |
After psqaure... Dbanj is still d best in videos... Wia him dey get all dis concept... Nd director Sesan is d best director in Nigeria.... We nid him to start directing naija movies abeg |
karmaleon: You mean you have a female bestfriend and you are yet to straf her? Are you gay?........ Must u straf all d ladies in ur life uhm??, i dnt see anytin wrong in vin female bff... Atimes i get irritated wit '' what re u thinking'' nd i will be like, am tinking of hw to make more money but u dia not tell a gal dat.... |
Hahahahahahahahaha cum to my state, Kwara state u go no say na dem dey work pass, in reverse dou..... Ntin wey d mumu man dey do. U don see him talk since dey break away, na still saraki go kwara go talk coz him na figure head,.. Na wia saraki go him dey go |
Hmmmmmmm wetin dis 1 min.... Must u abt talk women all d time. Take a break uhummmmm ![]() |
D day i discover d baby is going to b a boy, i will start buying him soccer boots nd jersey... He must play d ball to d highest level.... But 1 tin dat is sure is dat he is going to ve a degree alongside... Cleverly of manutd is still in sch. |
I eat my snacks in the bus.... Imagine going for lectures by 6am nd leaving perm site around 5pm... I dnt care who sits bsids me.. Even if were to b her highness, our oga @aso rock... I no call names o |
Dose days,... I rem bin punished for almost a whole semester in my J1 just bcozz me nd my frnds peeped wen d ss2 senoir was doin d forbidden tin in our class with his gal, d punishment ranges from.. Okada riding, to agama lizards nd five oclock( i bet u cant last five minutes with dis 1.. U position ur body just like wen 5 nak on the clock on the wall with brick holes)... Kai i no go eva forget dat senior... Sadly enof i dint punish juniors like dey did to me |
Mynd!!!!!!!!! Do u blive i read dis story frm d beginning till d end witout standin up, but now am go to do so nd trow u my cap... Wat an academisially perfectonal un de peri story in hon. Pat's voice |
State: kwara state gov: alhaji fatai ahmed tenure: 1 livedin: all my life:........ Perf.: -10/10 Achievement::: succesfully install former gov bukola saraki as d main man in kwara state.. Looking good nd speaking queen's english all d time... Failure: ntin visible going on in kwara state,weda infrastructure oo or ammenities. All we hear is praise song for bukola nd his fambly on radio nd tv station... He is just a stooge for d saraki fambly.. No action..... Na God go punish u all |
Life as we know it is strange, nd atimes its very difficult nd if not imposible to understand how things work. In fairytales, we read about how sweet nd interesting life of imaginary beings are, but to me it hasnt be dat of tales, things happend to be real..... ++++++++++++++++++++++ |
This is the story of my strange nd planning life. I dnt sit down to compose this, i just write as i remember the events that has defined my life so far |
Bullshit!!!!! If u want to update update na.... All d time u spent on rply ppl who re angry for nt updating, if u use am write nko... Person don dey losse interest sef.... Mtchwww |
Aahahaha... If i no dip am how i wan take chop am.... U chop am first nd drink tea after, all na d same tin... Dip bread inside beta tea nd u will get 1 kain satisfaction of an africa man... I love it die |
He is a thief of the highest order.. He just know how to cover his tracks well,.... |
Hw can i open my eyes nd allow a guy like me to put his prick in my buttock.. Am i madtttttt..... Wen i neva finish satisfying all d sexy ladies in dis world na guy cum remain... Olorun maje..... I neva do columbia, japanesse, spanish, jamaica, chinesse, mexican, canadian, italo, portugesse galss... Same sex na confirm nonsense |
Northerners dont take alcohol but solutions, idian herm, marijuana, cigarette, cocaine nd oda hard drugs is dia best fud.... Dey don make cough syrup very espensive 4 market.... Stupip hypocrytes... I liv among u pple nd i no wat u ppl re doin, ![]() |
Abeg wia is miss fut minna nw, ![]() |
Ahahahahahhahahhahahaha help me my oga wan sack me coz of my lafta,............ Kai naija media na fluke nw.... Nta go dey show osun osogbo festival wen d eleection is goin on |
I wonder y dey cant privatise it like d telecommunication sector.... Dose ppl are wise thieves, most of dem are d majority share holders in dis companies in view.. Just investigate nd u will find dem dia |
Knack ur apako by Terry g....... Looool. Let me think. Dia are many on my mind but i will gv Favourite gal by justine beiber |
awesome_t: [size=20pt]I THINK THE CONTINUOUS INSULT OF THE MAN OF GOD ON THIS FORUM NEEDS TO STOP. EVERY NEGATIVE PRESS ON THE BISHOP GETS FRONT PAGE ON THIS WEBSITE. WHYppl are very stupid. Dos dis dance luks like azonto nd even if it is, my papa is praising God d way he nos how to do it best, men i ve recieved alot of blessings by just looking at his picture... Carry on Daddy |
stevewale: Always making me to wash her pant anytime we are bathing together. Hahahahahaha!!! I feel stupid anytime I thought of it now otidi gberudani... Ahahaahhahhaa, wash pants........ Me na to run go buy her breakfast weneva she cums to my place, coz she no sabi cuk |
Revealedtv: How is it the manager's fault that power generation is what it is in Nigeria? In a civilized society, this manager would be smiling to the bank after a short and publicized lawsuit. Having said that, I will now fart ***pooooooof****dis is barbaric, d manager is a grown nd matured man who has a family nd ppl dat respect him. Beating him bcoz u re in power which mayb he even voted u dia.... Its nt an offence in naija nt to ve light nd he has no right to beat a fellow citizen coz 1 local village has no lyt, he shud power d village woth gen den, stupid man... Thief |
Dis is 21st century dude, justt be calm nd ve confidence in urself.... Start nd dnt try to force d conversation..... Be short nd precise with ur first conver so dat u wnt bore her up with unneccessary topics |



!!! THIS MAN HAS BEEN OF GREAT INSPIRATION AND A SOURCE OF BLESSING TO MILLIONS INCLUDING MYSELF. WHAT IS THE GAIN IN DRAGGING HIS HONORABLE NAME IN THE MUD. AZONTO? HE OBVIOUSLY IS DANCING AND GIVING PRAISE TO GOD IN THE WAY HE KNOWS HOW. PLEASE IF THERE'S ANY FEAR OF GOD LEFT IN THE HEARTs OF THE MODERATORS OF THIS WEBSITE, I ADVICE YOU ALL DESIST FROM BRINGING THE NAMES OF MEN OF GOD INTO DISREPUTE. CHANNEL YOUR PAIN AND DISPLEASURE TO THE TRUE DESTROYERS OF OUR SOCIETY. [/size]