Manmustwack's Posts
Nairaland Forum › Manmustwack's Profile › Manmustwack's Posts
1 2 (of 2 pages)
Its so good to see the younger generation of Nigerians not buying into the medias twisted story of maggi the saint. D woman hate dudu pass KKK sef. Its also so sad to see some coconut dudu wey dey hail d yeye woman. To think some nijah dey quote economics like bible instead of facing the truth. Weda u sabi econs or not maggi go tell u make u go clean toilet .So wake up. No be mark thatcher dey live with black servants/slaves for Constantinople 4 south Africa? PHD Econs go get u job as en houseboy. Just watch your naysh. |
See as grown men dey blame their own failures on toto. Una sure say una go school? Una see woman talk say prick kill am? We deY .... toto coz e dey availiable.Full stop. |
Its too late for those black americans O. Lets talk true. Dose ghetto people don finish. |
The best way to lengthen your days is by not following someone elses beliefs. That's if you've got a brain of your own. Otherwise follow follow and see whats what. DAMN FOOLS. |
Tonto needs to ease up on the sniff abeg its spoiling her looks. silly girl,when betta kanaku dey. |
Maybe we shouldnt be too quick to believe eveytin wey commot from oyinbo mouth. |
Keep on making fun of others with problems and see how far it gets us. No wonder nigeria is in such a mess. |
As we can all see,what started out as casual gist,has opened our eyes to the stark ugly truth of how cruel life can be.For nijah we dey too busy trying to survive to notice the ironies in front of us. No be the poor boys fault now.Na small pikin.However who fit talk say en go feed dem pikin to such an extent.? Comfort eating cannot replace quality time and affection,but since mum has an eating problem,what chance does the poor kid have? Given the medical implications known to all,why has he been left to gorge himself to such an unhealthly state? At such a young age,his mama get to address d problem sharp sharp. Big belle no be sign of good living O madame first lady. Poor kid,no be your fault jare. |
Meanwhile Safari-girl,U do well joor.Keep talkin girl.Tell dem da truth.It only hurts those over fed,fat,limp-dick whales,who have something to hide. No b lie you talk jare,na d sad state of nijah we dey see so. Some people pikin dey swell like ballon while millions dey soak gari 3times a day if lucky. Open your mouth and speak my dear.Na you get your thoughts,who no like am,make he park well 4one side. |
Maybe he for try spend two weeks living wid a family wey dey close to starving. Im sure after two weeks on poor people rations,he go not only lose weight,but open eye to wetin many kids his age and younger dey endure for nijah. No be en fault.When mummy need operation to save am from long throat eating,wetin una expect. |
Make una open ears hear me well. Dont ever wash woman pant.Dat woman no like you/no repspect u as a man. Did our fathers ever do such? I close mouth. |
Good write up jare. Youve said it all. And some. Although i no tink say dem go change sha. Im waiting to see a pastor with used space shuttle. |
A man who knows his culture and where he come from. As for una wey neva even born during civil war,stop this tribal nonsense, Na im dey kill us. |
[i][/i] Na only hoodlum? Ok now make una siddon dere UNA NEVA SEE ANYTIN |
close your account,change all yr other acct passwords and hold yr breath. |
You must have been born feet first if you think the internet is unhackable. No be man make am? |
If u havnt already,start to consider writing as a paying hobby. u go suprise yourself. |
Na so e be 4gidi now. Buy one get nothin free |
she always came and shared her ill gotten loot. |
Na wetin do am? She get one eye or na wetin? b4 u knack am collect title on top/ your own sef. i tire joor |
send to the boss an collect your title. Una sef I tire |
O boy if u reach niger delta u go soon sabi wetin d problem be. Nijah sef i tire. i close mouth |
Oga na today u figure out dat one? We need help sha,make una call fire brigade. Nijah sef. I tire. |
If only people knew what really goes on in politics you wouldnt be able to handle the truth. But i beg una dnt be used and fooled. Una go school now. I close mouth |
Dem tell am say i leave my brain 4pepper soup parlour? Oga wait first O.Na me get my own brain. |
BUT ITS A SERIOUS THING IM TRYIN TO SHOW ZINFLY,BUT OK MY MOUTH DON CLOSE. Remember there is no village town or city in africa where there is such a thing as family and friends only at a wedding, It has never happn and god forbid it should. i close mouth i greetuna well |
SHEGE DANBURO BUBA See life O.I beg una o.b4 una enter canoe submarine or giant eagle reach oyinb land,make your people bless una well well O. Dat way when una reach oyinbo man land una no go forget where una from. Oyinbo land no be am O. Na so persin go forget say na from village city take start. Abeg wetin concern goat wid chewin stick. Make u come feed the masses jare,Dis one no be tory.Na chop we wan chop. Oyinbo africans/afropeans no sabi say na our job be dis sha. 4dis nijah? na lie u talk o. ama wole si e lara. Boyzz are waitin wid huge belle and serious long throat. Dis one wey i don capture crocodile finish. Abeg make una talk better joor.where u dey pack load go? Uneva reach u talk say u dey pack..Ok O. Africa la wa O. Nijah 4dat matta. We must chop ni O. |
Goodnews for you O The people from village have found one trailer driver to carry dem.Ah god good O.All d way from oyinbo land to celebrate with us. OLORUN A PESE FUN E O. u see we are hailing u,prayin 4u and we dnt even kno u.Isnt africa great? Im sure u will stay home and forget dat cold oyinbo land.Is it true they dont sell firewood?So how do u keep warm. Na wa O.U must av serious coins to be comin home jus to feed us. You are truely amongst the giants an big spenders. Our gifts will impress you.U dnt av 2worry abt food,every body is bearing a captured bushmeat of some sort. Area boyz/my battalion of 900 r bringin their wives an pikin so we will cook for the whole weekend. As for seats,we are bringin our own. IS it true your husband has connection in brewery. E don finish be dat.My jerry can go follow me reach house full. Dont mind those people tellinh you long story wid big gramma inside. Na lie dem dey talk,if u kno how much people party dem reach.even carry carrier bag of jolof go house. We are hailing you. You try sha. No be 4dis nijah.?i kno say big spenders still dey. Im comin someone is knockin door. |
Dear zinfly na me o.your favorite uninvited officialy announced guest. I have to let you know weve found out about the church.I didnt know your father in-law is a pastor. Dat day go great beyond independence sef. I went to get present for your today,an for lagoon i caught giant crocodile.jus 4u. Na tarzan dem call me 4village. If u prefer grasscutter i sabi catch dat one too. My over extended reletives in bannana island have invited themselves. I kno wat youre thinking."these nijah people self" Dont mind them jare. We are not comin church,dats long,na de party be the main show. we av bn hailing u since morning o. if V.P. can dash tv an lapi we kno your own will be greater. Na weekend we dey see food chop,so u need to kno dat two cows is the minimum for the masses. My battalion of area boyz are shining their shoes from yesterday. You do well O. We salute you well O. I can hear the drums beatin non-stop callin yr name. thank you.you try O. |
People who tell u woman cheap? some dey wey dey overprice d market others no sabi d value. go ask poor man if woman cheap.e go tell u say how dem cheap when ehn no fit afford one. For me sha baby cheap when she no gree share d loot wey she collect. No be 4nijah o. everybody must collect title. |
1 2 (of 2 pages)