Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,604 members, 7,812,978 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 01:06 AM |
Nairaland Forum / Mastakija's Profile / Mastakija's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 75 pages)
Romance / Re: “I Look Like Am Alright, But Wallah I Need A Husband” - Beautiful Lady { Photo } by Mastakija(m): 3:23am On Jul 05, 2022 |
Scam 10 Likes 3 Shares |
Politics / Re: Seun Osewa Is The Richest Blogger In Africa by Mastakija(m): 2:55pm On Jul 04, 2022 |
Yamiriflathead:wetin pain me pass b say d guy dey begTwitter make dem verify am 3 Likes
|
Education / Re: Foldable Desks At A Primary School In China That Allows Students To Nap(Pics) by Mastakija(m): 2:49pm On Jul 04, 2022 |
Enjoyment |
Politics / Re: Things That The Next President Of Nigeria Is Expected To Put Back In Order. by Mastakija(m): 12:08pm On Jul 04, 2022 |
Vote buhari 3rd term 22 Likes 3 Shares |
Programming / Re: Programming Languages Needed For Data Science by Mastakija(m): 12:04pm On Jul 04, 2022 |
K |
Politics / Re: Am I The Only One That Is Tired Of This Ethnic Bashing. by Mastakija(m): 10:52am On Jul 04, 2022 |
B |
Crime / Re: Kwara Resident Sets Own House, Children, Wife Ablaze (pic) by Mastakija(m): 9:30pm On Jul 03, 2022 |
Money cant buy happiness and joy But we gaz still make this money Abeg one mad lady dey my area how i go fit arrange government officials come carry her comot go mental health care Cus ppl dey too matreat that lady 67 Likes 6 Shares |
Crime / Re: Blackmailer by Mastakija(m): 9:29pm On Jul 03, 2022 |
Oladimeji122:ogun state sir |
Politics / Re: 2023: We Will Make Atiku Lose His State – Adamawa APC LG Chairmen Vow by Mastakija(m): 9:24pm On Jul 03, 2022 |
Wahala Abeg one mad lady dey my area how i go fit arrange government officials come carry her go mental health care Cus ppl dey too matreat that lady Pencil portrait available 1 Like
|
Crime / Re: Blackmailer by Mastakija(m): 9:18pm On Jul 03, 2022 |
Abeg one mad lady dey my area how i go fit arrange government officials come carry her comot go mental health care Cus ppl dey too matreat that lady |
Family / Re: My Uncle Said He Will Send Me Back To Nigeria.how Do I Convince Him? by Mastakija(m): 9:15pm On Jul 03, 2022 |
Run away 1 Like
|
Romance / Re: How Do I Tell My Beautiful Girlfriend That She Smells by Mastakija(m): 8:39pm On Jul 03, 2022 |
mogbeyiteren:i feel embarrassed e even reading this |
Crime / Re: Na Crime O by Mastakija(m): 2:13pm On Jul 02, 2022 |
BoredBerry:lol Thanks |
Crime / Re: Na Crime O by Mastakija(m): 2:13pm On Jul 02, 2022 |
SAMBARRY:you have a point sir But mine is different If u notice I put down my price while doing the advertisement So i know if you cant afford it u wouldn't bother messaging me cus the price is listed there already So i assume u messaging me, you've already seen d price and you're ready for the product 1 Like 1 Share |
Crime / Na Crime O by Mastakija(m): 1:36pm On Jul 02, 2022 |
Please ive met alot of weird ppl here always asking me for details about my artworks pretending to patronize me and at the end of the day they dont do anything, it isn't fair honestly Im hustling im pretty sure your hustling too and u wouldn't like it if they do thesame to you Especially when things are very tight in dis country. Some ppl will even ask for every single thing including payment method time frame and all and at the end dem no go reply again... like really? How do ppl even get pleasure doing stuffs like this I won post screenshot for here but I won't cus i respect people's privacy But abeg that thing they pain person abeg And i must say ive met pretty good ppl here who are ready to help me. Some ppl even say my works are cheap lol, it is But with it some still dey price am. NIGERIANS EHN I really appreciate i dont know ur username here but i really do appreciate you Make God just bless our hustle Pencil portrait available D:12x16 =16k E: 16X20 =20K F: 20X24 = 27K G: 24X30 =36K 2 Shares
|
Politics / Re: Seun Osewa Is Correct On Why Peter Obi Should Be Prosecuted For Money Laundering by Mastakija(m): 1:29pm On Jul 02, 2022 |
swaggerjack:so which politicians should we trust now 1 Like 1 Share
|
Romance / Re: Who No Like Better Thing (pic) by Mastakija(m): 4:59pm On Jun 29, 2022 |
tayo60:aswear ehn D camera even worsen d case |
Romance / Re: Who No Like Better Thing (pic) by Mastakija(m): 4:58pm On Jun 29, 2022 |
2saviourfriday9:so u go chop am.like dat! 1 Like
|
Romance / Re: Man Frame Cheating Wife Naked Photos; Paste It On Billboard On Her 31st Bday by Mastakija(m): 8:36am On Jun 29, 2022 |
Graysons:op na English? Dey there dey salivate |
Romance / Re: Man Frame Cheating Wife Naked Photos; Paste It On Billboard On Her 31st Bday by Mastakija(m): 10:52pm On Jun 28, 2022 |
Open cant differentiate her from his 1 Like |
Politics / Re: Vladimir Putin Stands In Rain Refused Umbrella!!! by Mastakija(m): 7:12pm On Jun 26, 2022 |
FERNANDEZISBACK:your google history "Joe biden under rain" 2 Likes |
Crime / Re: Police Arrest 30-Year-Old Man For Raping 75-Year-Old Woman In Anambra (Photo) by Mastakija(m): 10:04pm On Jun 25, 2022 |
Inside life |
Education / Re: I Am A Graduate But No One Wants To Give Me A Job Because I Have No Legs {Photos by Mastakija(m): 9:15pm On Jun 25, 2022 |
Kpele my sister But No i don't blv Some ppl wey get complete body gan wey get every requirement nor see any shishi job get 1 Like 2 Shares |
Phones / Re: How Long Is The Ideal Maximum Period To Use A Smart Phone Before Replacing It? by Mastakija(m): 12:04pm On Jun 24, 2022 |
Alaye Shayb na ppl wey get money dey select date Phone wey u suppose use till ur satisfaction mtcheew una dey here dey tell me kini |
Crime / Re: "Fear Woman" Dj Obi Says As Married Lady Who Accused Burna Boy by Mastakija(m): 4:43pm On Jun 22, 2022 |
Lalasticlala seun Mynd44 Pls front page |
Crime / "Fear Woman" Dj Obi Says As Married Lady Who Accused Burna Boy by Mastakija(m): 4:39pm On Jun 22, 2022 |
"A Nigerian disc jockey, Obinna Levi Ajuonuma, professionally known as DJ Obi has said that the married woman involved in the alleged club shooting where Burna Boy’s escorts allegedly shot and wounded two fun-seekers at Cubana Club in Victoria Island, Lagos, lied against the singer. https://cdn.vanguardngr.com/wp-content/uploads/2021/06/vanguard-icon-200x200.png 1 Share
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 75 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |