Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,395 members, 7,846,655 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 08:30 PM |
Nairaland Forum / Mattew690's Profile / Mattew690's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
Politics / Re: Biya Approves Use Of Witchcraft To Fight Boko Haram(pic) by Mattew690(m): 5:13am On Feb 03, 2016 |
UNA DON DEY GIVE WITCH LIVER ABI |
Celebrities / Re: Rapper Wale Tweets About Nigeria’s Power Supply by Mattew690(m): 5:08am On Feb 03, 2016 |
Welcome home OMO AYE U don dey form PORCH ur Father |
Celebrities / Re: Olamide Meets President Buhari (photos) by Mattew690(m): 5:04am On Feb 03, 2016 |
Na my Guy be that OLA mi |
Politics / Re: Jonathan: 'Don't Handover', An African Leader Urged Me After I Lost by Mattew690(m): 5:03am On Feb 03, 2016 |
Oga Jona Don't Worry U see ur money back |
Jokes Etc / Re: When The Calabar Boy Finally Opens A Restaurant In Ur Neighbourhood by Mattew690(m): 5:00am On Feb 03, 2016 |
Calaba boy get craze Dem dey Craze |
Celebrities / Re: Kunle Tokunbo "Dejo Tunfulu" Marries His Fiancee In Lagos (Photos) by Mattew690(m): 4:59am On Feb 03, 2016 |
SO DEJO U MARRY B4 ME not ur fault oooooH Every ladies I date BACK TO BACK was an hit from Linda keji to Toke makinwa , From Asa to Funke Akindele, From Tiwa savage to Mz kiss Still Am single ,Iyalaya gbogbo yin , Olosho from Malaysia DON take over |
Romance / Re: 8 Things Guys Do That Make Ladies To Loose Respect For Them by Mattew690(m): 4:57am On Feb 03, 2016 |
NA UR RESPECT TAA free me Every ladies I date BACK TO BACK was an hit from Linda keji to Toke makinwa , From Asa to Funke Akindele, From Tiwa savage to Mz kiss Still Am single ,Iyalaya gbogbo yin , Olosho from Malaysia DON take over 1 Like |
Celebrities / Re: "I Am Still Single And Searching" - Linda Ikeji by Mattew690(m): 4:50am On Feb 03, 2016 |
WHO MARRY DIZ KIND GIRL, na wha oh Very soon devil go dey enter church Olosho dey find husband, diz on go DON get Lasa,hiv + |
Phones / Re: When You Are Expecting Salary Alert And Got Something Different by Mattew690(m): 4:47am On Feb 03, 2016 |
Na mtn dey give rubbish sms for there life ( There PAPA) |
Crime / Re: Pregnant Woman Stabbed To Death In Benin By Neighbour Over N1000 Loan-Pic, Video by Mattew690(m): 4:40am On Feb 03, 2016 |
R I P |
Politics / Re: Bomb Blast In Benin by Mattew690(m): 4:38am On Feb 03, 2016 |
Hope No be boko haram ? Jezzz passing |
Celebrities / Re: "I Am Still Single And Searching" - Linda Ikeji by Mattew690(m): 4:33am On Feb 03, 2016 |
That wowo gurl WON marry ABI ? |
Romance / Re: 8 Things Guys Do That Make Ladies To Loose Respect For Them by Mattew690(m): 4:32am On Feb 03, 2016 |
Demanding sex too much |
Politics / Re: Photo Of FFK In His Hospital Robe Yesterday by Mattew690(m): 10:39am On Feb 02, 2016 |
HuMmmmm Short of words oh |
Celebrities / Re: Ubi Franklin Celebrates His 30th Birthday Today; Mourns His Late Broda by Mattew690(m): 10:36am On Feb 02, 2016 |
RIP |
Politics / Re: I’m The Only Legal Wife Of Ojukwu, Bianca Tells Court by Mattew690(m): 10:34am On Feb 02, 2016 |
@Bianca That one na STORY 4D GODz #Shoro niyen |
Politics / Re: Why I Did Not Pick Aluko As My Cos - Fayose by Mattew690(m): 10:33am On Feb 02, 2016 |
Fayose D badest area father Fayose D badest area father 1 Like |
Politics / Re: Caption This Picture Of Adenuga Greeting Buhari by Mattew690(m): 10:32am On Feb 02, 2016 |
Its nothing Its nothing |
Politics / Re: #ogunstateat40 Trending On Twitter (pictures) by Mattew690(m): 10:31am On Feb 02, 2016 |
Lol , |
Car Talk / Re: Uganda Manufactures First Solar-powered Bus In Africa by Mattew690(m): 10:29am On Feb 02, 2016 |
The moment that thing enter nigeria WITCH go spoil am |
Politics / Re: Godswill Akpabio Meets With Wellington Jighere, World Scrabble Champion. (Pics) by Mattew690(m): 10:27am On Feb 02, 2016 |
How would diz post add to my school fees ? |
Career / Re: Employment Contract Fraud In Bank Of Agriculture BOA by Mattew690(m): 10:23am On Feb 02, 2016 |
My head don dey catch una My head don dey catch una |
Crime / Re: Danfo Driver Attacks Task Force Officer With Iron-rod (photo) by Mattew690(m): 10:22am On Feb 02, 2016 |
Dem dey mad Both of them are nobody!!!!!!!!! |
Celebrities / Re: Julius Agwu Flaunts His G-Wagon, Looks Dapper In New Pics by Mattew690(m): 10:21am On Feb 02, 2016 |
Confirm Confirm |
Politics / Re: Atiku Launches Education Programme For IDP Children In Yola (photos) by Mattew690(m): 8:42am On Feb 02, 2016 |
Former vice president ,Since obasanjo leave ASO-ROCK #5 he never give anybody for Ogun Former vice president ,Since obasanjo leave ASO-ROCK #5 he never give anybody for Ogun 1 Like |
Celebrities / Re: Bovi's Hilarious Meme Of Toolz & Her Husband Tunde Demuren (photo) by Mattew690(m): 8:34am On Feb 02, 2016 |
Lol bovi bad boy Bovi if you want the wife come and collect |
Politics / Re: Ooni Ogunwusi Visits Tinubu In Lagos (PICS) by Mattew690(m): 8:06am On Feb 02, 2016 |
The annoited APC man Jagaban |
Celebrities / Re: Laura Ikeji Calls Security On Guy Who Stopped at her Home for Pics by Mattew690(m): 8:04am On Feb 02, 2016 |
All diz naija guys
All diz naija gurlz Mind ur own business oh 1 Like
|
Family / Re: See Face Of Man Who Battered His Wife & Inflicted Deep Cut On Her In Lagos(pics) by Mattew690(m): 7:55am On Feb 02, 2016 |
Jude ur wife cute nd u dey do RUBISH na ur VILLAGE people dey follow you oh When village people dey follw Jude (mumu_jude)
|
Politics / Re: Senate Uncovers N10bn Hidden In Education Budget by Mattew690(m): 7:35am On Feb 02, 2016 |
Naija don suffer for Education again God help us all ?? 1 Like |
Education / Re: JAMB Extends Closing Date To Febraury 5th by Mattew690(m): 7:03am On Feb 02, 2016 |
Even dem postpone am till march this year na this year I know we are writing the JAMB diz year ! !! !!! |
Education / Re: JAMB Extends Closing Date To Febraury 5th by Mattew690(m): 7:03am On Feb 02, 2016 |
Even dem postpone am till march this year na this year I know we are writing the JAMB diz year ! !! !!! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |