Mechanics's Posts
Nairaland Forum › Mechanics's Profile › Mechanics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 938 939 940 941 942 (of 942 pages)
Wow, dats temptation o, u beta resist dat ungodly offer, if not, u go get dat disease wey u no wan get. |
Lolz, nawa u o, u beta stop missing dat person b4 u get high bp. |
Guy break it down o, wat ar customary previledges? |
Guy b4 u can draw d luv of a babe to u, u nid to act like dat atimes but to an extent, wen she takes ur luv 4 granted den u tel her ur mind, if she dont change den cal it quite |
Hahaha, dats nt an excuse o. |
D woman is rite o, muslim ladies dont marry christian guys but muslim guys can marry christian girls, but u like money o, i wud nt say u shud nt collect it, but if u truely luv ur woman, pray 4 God to change her mum's mind, av u told d girl wat her mum said. |
D positive side effect is dat, one wil b faithful to his or her partner, while d ones dat ar disvirgin may nt only if dey repent n change. |
Na doro money o, to find a girl dat wil luv u as u ar is very difficult witout dem demanding 4 money to d extent one may av sleepless nite. |
Hahaha, guy u ar guilty o, u beta repent o, mayb she don tie u somewhere o, u beta go 4 deliverance. |
It depends on d babe, mayb during ur discussion wit her, u can just stylishly ask her d question, cos most girls may nt like dat gift n moreova u may nt knw d size of d pant she wears. |
Same birthday month n romantic. |
Park wel joor, na lie. |
Hmm, dats serious o, why shud u as a married woman take alcohol n u knw d side effect of dat, u shud b bold enough n tel ur husband, nw u av knwn wat alcohol has caused, so i hp u av learnt ur lesson by stop taking alcohol. |
She should ask God for forgiveness n den tel her husband. |
Babe wake up o, tins like dat do happens, nt al relationships do wrk o, if i were u, i wudnt av put 100% into d relationship, d deed has bin done so just put urself togeda n move on wit ur life. |
Ok o, i wil experiment it wit my woman. |
Nawa o, ur woman funy o, is nt gud o, one can get disease thru dat o, ur woman no like u o. |
Guy u beta repent o, dat spirit in u wanting u nt to disvirgin dem is a good spirit, who knws mayb in d process u may slump n die, so u beta change ur ways, wateva u sow, u wil reap, if u sow a virgin u reap a virgin, if u sow a disvirgin, u reap a disvirgin |
Nawa o, because of u abandan him abi, just tel hm d consequences of wat he want to do, n let hm move on o, since u ar nt d only babe on earth. |
No best age, just pray 4 God's leading, afta all someone who marries early may av prblms with giving birth, while someone who marries late wil nt av any problm, so age to me dont matter, marriage is ordained by God n God knows d age one can get married. |
D devil is cunning, it may nt b her father o, d devil may come in form of somebody she knows, but may not b dat person, it is a spiritual prblm mayb 4rm d men she has met b4 or 4rm her people, she shud pray abt it and b a strong christian, she shud tel her pastor nt she shud nt confront her dad. |
Hahahaha. |
U beta ignore dem n pray 4 God's direction, their aim is to destroy u o. |
Just pray 4 her, cos prayer is d key. |
Babe, wake up, d guy is using dat as an excuse o, if d guy truely loves, he shud ave suggested u go for extral lessons to enable u pass d jamb and to buy past questions, to reali make sure d guy dont affect u, try getting jamb past questions, read dem well n attend lessons by d time u pass wel n d guy comes asking 4 u, it mayb 2 late, just focus on ur studies nw, u ave a brighter future. |
Ok o, na so. |
Just sit her down n tel her why she wil b a good wife to u, cos if u go ahead n anytin happens which u dont pray 4 n u come to her 4 advice, she may use dat against, just pray 4 God to change ur mum so she wil accept ur woman. |