Mencade5's Posts
Nairaland Forum › Mencade5's Profile › Mencade5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 143 pages)
Dreyl: do u mean snail Obiyes. U r right. Snail obi. Better players wont be invited like ik uche. But keshi with his head like stadium is killing our football. |
...is typing a message |
alright |
luvola: pls can I know you ?which day liverpool dey play aston villa? ![]() |
2sExy1:hahaha...na so my brother. Do u know what happen to me yesterday afternoon? A lady i have known in my area, wey dey play me wayooo call me on phone. I know say the babe na my money she like, though i don enjoy am, i discovered say na bad girl she be. She called me yesterday afternoon say if i dey house she dey road dey come my place. I tell am say its not possible. She asked me say why na? na im i tell am say she no inform me she want just come like that? She say she want come see me for sometin, for money. I come ask am ooo say what is she to me? E don reach 3 months wey me and this babe see eye to eye. She say she dont know that i know the answer. I just off phone sharp sharp. She think say i be her ATM. But truely many wayoo girls plenty for this naija. |
alright |
Khalessi: I can't go out without panties, I will be uncomfortable. ![]() |
my brother, for dis obodo naija wey we dey so things don spoil reach ground finish o. If u say make u turn left look for correct babe na rubbish you go see, right nko? Na nansense! Girls for naija don turn kpotokpoto finish oo. E get one time wey i visit north, i think say their Erima go make sense, for where? The runz gals wey i jam no be here oo. Yongwizzzy i go still dey talk am, e better make guys dey marry una 18 and 19 them. Atleast if them spoil, them no too spoil like that. We go manage am. But say you want go for 24 and above them? Bros e, make i no talk. Na cry i dey cry like this. Eeeeewwoooooooo! *blows mucus from nose* ![]() |
2sExy1:haaaaaa!......God! *falls from my sleeping mat* this guy yaff finished me with laugh ooooo. 2sExy1, is this not a true testimony? *rolls and falls down from my sleeping mat again* o boy, to be honest, ayam very happy for this thing this op did. 2sExy1 and I begins to sing we are grateful OP we are grateful OP for All you haff done to that babe Halleluyah we are grateful OP |
100Cents: That was before the war.hahaha... E don tey oooo |
self centredness of ladies in marriage can be traced down to 189 BC. Please dont ask me how |
Sehindemi: *check my front & back*yes na. Who else before? I wish you are mine ![]() |
Sehindemi: I know say I no fine,buh no be Ur mouth 'em go 4 hear amyou fine jor. |
2sExy1: keep the fire burning bro. I don't come on here much any longer. Except on some rare occassions.so where do u normally go? Family section? Hahaha |
2sExy1:2sExy1 hahaha. No be my fault na. You know say o dey learn from you. I always want to speak the truth just like you. |
190theclown:hahaha...she belongs to you. |
190theclown:e don tay wey u dey pursue small small girls ooo. Make u dey remain for us na. ![]() |
marieolae: try having sex wid a girl, u will never regret it. U will be a straight guy for life lol ![]() |
marieolae: Another sad, cringing thread. Haba !it started with you na. |
...is typing a message dont wait for it, go to the next post. ![]() |
it doesnt matter. Separate beds are okay when we want to do she can come over my bed for action. |
Samyj247: A big amen o, nd same to u o. I no se no guy go like any kpekus we b like big holebig hole? E better make man die leave this world than make he dey frustrated with his madam pusiiiiwey be like lagos-ibadan express way. |
Samyj247: Haha, see u, u don fear. If not no happen na, maybe na u go even con marry virgin sefthat is my prayer for you. Ur wife shall be a virgin |
folly65: With the above scenario?if na you i no go label u evil woman. But i have been seeing u in my dreams. Are u the special one? ![]() |
Samyj247: oyaahh sample ekwe, sampllee ekwe. But as u de sample kpekus, another guy de sample ur future wife on o.hahaha...u no be God ooo. E fit no happen :p |
sebali: d white wedding fee is not d problem because it is usually notin in comparison to d married lif xpenses......its true sha. |
Samyj247: No b lie o my brother. As for me, I no go chop anything weh another man don chop remain o.my brother, it is a scary situation. That is why man must sample kpekus before marriage ooo. |
MrsBreezy: I'm pretty sure I exist.did i call ur name here? |
LaurelP: Keep deceiving yourselfhahaha... He is in love with a software. |
Samyj247: see girls mumu sense. After guys don hamer u finish, u go run go meet another man for marriage. Assuming this girl refused sex, this guy would have married her. You think se guys na mumu abi.especially when the thing don slack finish. Na one innocent man them go carry the thing give. Shioorrrr! |
evanscheck: mtcheeewww, abeg who know where I can do my voters card registration...abeg them don start am? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 143 pages)


The gods have spoken.
