Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by MethodMan3(m): 5:35pm On Jun 24, 2008 |
Mesmerize: @kola se ola se suya?  enu e bi suya! ti mo ba fi ata suya pa e ni idi, wa joo kokoma!  |
Romance › Re: My Girlfriend Snores In Her Sleep by MethodMan3(m): 5:18pm On Jun 24, 2008 |
@Poster
Stuff her mouth with dirty socks at night before u go to bed!
Be careful not to choke her though!!!! |
|
|
Jokes Etc › Re: Rate This Nairalander's Picture (ennyluv 6) by MethodMan3(m): 4:49pm On Jun 24, 2008 |
Chai Dis thread still dey brew palaver?!  |
|
|
|
|
|
|
|
Jokes Etc › Re: Rate This Nairalander's Picture (ennyluv 6) by MethodMan3(m): 3:45pm On Jun 24, 2008 |
yinkaoke: TOPE2000
i SAW UR PIC You'RE REAL AN ANGLE A PERFECT MARTCH I WISH You'RE MY FRIEND CAN YOU PLEASE MAIL ME UR PHONE NUMBER AND MAIL PLEASE TO okemakinde2003@yahoo.com Thanks Oga you don craze ooo, u gata-gata english wey dey konk my head! for all this one wey we dey talk ,you still dey find wife! As women boku reach for Naija, u dey chase Tope for London E be like say them swear for u, u no fit speak english, u wan marry Tope?!OLOSHI Tope has been taken so stop chasing shadows and face your work! |
|
Celebrities › Re: Famous African-americans Of Igbo Descent. by MethodMan3(m): 3:12pm On Jun 24, 2008 |
@Poster
Na lie, all this people wey u splatter dem pictures are not!
simply go to wikipedia or go to bed!! |
|
Jokes Etc › Re: Rate This Nairalander's Picture (ennyluv 6) by MethodMan3(m): 2:59pm On Jun 24, 2008 |
doyin13: The babe is not that bad looking jo. . . .
All she needs is some liposuction. . . . .
some chleioplasty. . . . .
errr a few chiropractic sessions.
a chassis hairdresser. . . .
a few sessions in the gym. . . .
some implants in the chest area. . . .
abeg, me sef i tire Plus a skin graft and a new set of dentures!! |
Jokes Etc › Re: Rate This Nairalander's Picture (ennyluv 6) by MethodMan3(m): 2:43pm On Jun 24, 2008 |
9ja boi: @topic She even get birth mark 4 chest, na wah o! una dey see vision ooo!  |
Adverts › Re: U.s Bank Acct For Only N1.500. Only Few Cpies Avalble by MethodMan3(m): 2:29pm On Jun 24, 2008 |
olavest2: Why do you want a US Bank Account? If you are selling using PayPal, EBay, 2Checkout, StormPay or any other common payment service, you know how expensive and time consuming is to get your funds in your country Getting checks emailed to you can cost anywhere from USD$ 5,00 to USD$ 30,00 plus the charges that your local bank will take for the international deposit.
There are some services that wire the money to your local bank but there are not cheap, if available But the most important of all problems, THE TIME. It can take weeks or even months to see your money. Specially if you sell occasionally and your payment service have a high minimum required before send you the check. (Paypal requires USD$ 150,00 plus USD$ 12,00 for mailing costs.
Let's face it -If you use PayPal or Ebay to make some money occasionally. You need a US Bank account -If you have, or want to have, clients in the US. You need a US Bank Account -If you want to make serious business in the Internet. You need a US Bank Account And here are some other reasons to open a US Bank Account for non-residents: I-Receive payments from USA citizens easy and fast Plus, you can use the money right away. 2- Transfer your money from PayPal and take it out from any VISA ATM machine 3- Make investments in US and International Companies Get a FREE US check book and ATM card 4-Shop on line or at any establishment that accept VISA
- You can open your account just with a copy of your passport. - You can open your account in 7 days or less. FAST and SECURE. - You can have your account with NO Deposit/Withdrawal MINIMUMS , . WITH JUST N1,500 ONLY YOU CAN GET YOUR COPY OF THE APPLICATION FORM WHICH YOU PROCESS FOR FREE AND ALL IN 5 DAYS.
call for dtails. 08025692640,ola4orex@gmail.com for your copy. (stop paying big money to get urs) fucking thieving fraudster!!! |
Jokes Etc › Re: Rate This Nairalander's Picture (ennyluv 6) by MethodMan3(m): 2:20pm On Jun 24, 2008 |
nana: Hehehe,where is Ennyluv?! Ennyluv don fly comot for window!hope say pant no tear as u dey mount window? FIAM, faster than DHL!!!! Enny-love your username suppose be mountainous and incredible-love!!! |
Jokes Etc › Re: Rate This Nairalander's Picture (ennyluv 6) by MethodMan3(m): 2:12pm On Jun 24, 2008 |
nana: . Methodman,u don reach here? I hear say bubble wan burst for one thread, na him i waka come check before the thing explode!!! |
Jokes Etc › Re: Rate This Nairalander's Picture (ennyluv 6) by MethodMan3(m): 2:11pm On Jun 24, 2008 |
Check out her night-glasses, BAM!
Head be like drum and chest sef push comot like Mike Tyson's!!
Conductor Girlfriend!!!! |
Jokes Etc › Re: Rate This Nairalander's Picture (ennyluv 6) by MethodMan3(m): 2:04pm On Jun 24, 2008 |
@Poster Chai! Who drop agege bread inside water?!  |
TV/Movies › Re: Gulder Ultimate Search 5 (GUS V) by MethodMan3(m): 2:03pm On Jun 24, 2008 |
@Poster
Goodluck to you guys
Me i no wan get invitation to come and die!
Una no dey learn lesson!
Abi no be the Gulder thing wey person drown last year?! OK BYE BYE |
Romance › Re: What Girls Love Most In Guys? by MethodMan3(m): 2:00pm On Jun 24, 2008 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: The Finest Boy On Nairaland. (pix) by MethodMan3(m): 1:58pm On Jun 24, 2008 |
shylladear: I wonder
u guys should stop yabbing the poor guy and post your pics so we can see how wowo or fine u guys are  Aunty Shylla why una come dey take style beg for fine boys picture now?!  U dey find bobo ni?!haha |
Romance › Re: What Girls Love Most In Guys? by MethodMan3(m): 1:52pm On Jun 24, 2008 |
tope2000:
 na Tope wey i dey eye now ooo Dr Kitaun I don leave Mesmerize becoz she too dey flirt nah Tope wey go enjoy all my estates |
Romance › Re: What Girls Love Most In Guys? by MethodMan3(m): 1:12pm On Jun 24, 2008 |
|
Romance › Re: What Girls Love Most In Guys? by MethodMan3(m): 1:07pm On Jun 24, 2008 |
@Mesmerize come back hom now or i would not include you in my WILL!!!  |
Music/Radio › Re: Nas Vs Jayz by MethodMan3(m): 1:05pm On Jun 24, 2008 |
Mesmerize: No be only sublime, deposition nko?  Chai U don reach here again?! U dey stalk me?!  |
Dating And Meet-up Zone › Re: The Finest Boy On Nairaland. (pix) by MethodMan3(m): 12:47pm On Jun 24, 2008 |
nana: lol. . .u lot need to check this thread. . .cracking me up seriously https://www.nairaland.com/nigeria/topic-143969.32.html come Nana make u face work dat side now now!!!  I just dey laff like mad for work, Oyinbo people dey open my door ask say she i dey alright or shey i need fresh-air?! Wetin person no go see for NL |
|