MethodMan3's Posts
Nairaland Forum › MethodMan3's Profile › MethodMan3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 20 pages)
where is it? looks like today is my lucky day, what is smelling in the kitchen right now better pass MAMA CASS! ![]() |
fire me yahoo abeg madam! dont worry no dodgy sites dis time arnd ![]() i dey cook right now, stew and assorted meat, man no go die na so so chips, pasta, dodo and sh.it wey i chop ova d weekend but today i got some spinach, some meat, knorr cubes and m performing wonders in the kitchen! ![]() |
are u serious so u were crying?i didnt do it intentionally someone passed the info to me and i just typed it straight out to u ![]() i no dey fear, i be omo olorun so no shaking, agbara nla ni agbara baba! ![]() ur laptop must be pre-360BC then! nah no wahala wit gay peeps, make dem dey do dem thing but make dem no near me thinking say i be one of them! |
4Her:r u on msn toyin? give me ur ID please |
4Her:jazz no fit work for my side, i be child of God! so na hot weather wey dey swipe u like that, u come dey crawl under people skin i am not gay jare, that profile pix is not me but looks like me apart from the lip gloss and the weird hair, i just like my fashion, as per britico now!lol, u would never see my picture on nairaland, nah, m too cute for nairaland! ![]() gay boy sha, tufiakwa!i see them arnd loads but we no get bizness unless dey wana get beaten silly! ![]() u sound interesting as well, now u see that m better dan that yoruba website!lol and oh yes i was a real handful growing up in naija!u wan try-radical boy!haha |
4Her:u mean u dont know them? they all american apart from glen lewis who is canadian google them, they sing some good music no be pasuma, or talaso or queen salawa abeni oo! ![]() |
4Her:i have to travel coz i need to be onsite at times, i am a consulting engineer just learning the trade as a fresh graduate i only play semi-pro footie which is two-three evening trainings and games on saturdays, so i cld handle dat i know d yankee system but i was a bit of a radical wen i was growing up and my dad cldnt risk havin me in america if not i for find myself for yankee skools, but i go outhere on hols a lot sha, i no dey pass NY or DC or VA sha london is not bad, yeah too much nigerians but itz kina multicultural and as long as u avoid the oshodi-type areas of london, u wld be fine up here, omo dis one wey i dey spit for nairaland, make dem no go swear for me ooo!lol |
![]() |
Pshychotic retard! |
4Her:yoruba music na longtin for me i hardly spoke yoruba until a few yrs ago, wen i just started listening more to peeps and all none of those slam bang bang music, i am more laid back soul type, jazz, contemporary rnb u know relocating coz m starting a new job in oxford, just outside london what are u doing with 5books dis summer? and who told u m not strong, if i handle u-u go halla! ![]() i get to eat naija food sha, once in a while, my gurls dey represent and wen my mama dey arnd or wen i go see families arnd, i hardly have time to do things myself as a young batchelor u know! ![]() |
yeah my day was pretty good too but i have loads of stuff to do as i am relocating outside london in 2wks so itz been a bit hectic u dey lavish oo, na cheese and pasta wey i dey take hold body and soul together here! ![]() nitemare! |
egusi na long thing madam u no get ila-alasepo ni? ![]() how waz ur day Toyin supreme? |
i had shitballs and shitfries! |
PurestBoy:u sef make me laff purest! ![]() |
Abami Omo! ![]() Sun Re oooo |
stupid fucking thread! some people love to look at other peoples pictures so they can masturbate over it! |
Iyawo where you dey now?! ![]() |
stupid oxymoronic post! |
ini edo's ass-cheeks so i can use a needle to bust that padded monstrous piece of sh.it! |
Na gbegiri again?! ![]() Isnt that wat Adedibu likes his AMALA with?! RIP to the dead people! |
LMFAO! Where hin carry the drugs keep? Na him KOKO or Dbanj KOKO? I hope this is another fabricated piece of nonsense otherwise na to dey go give them mo'hits (mo'suffering) inside Alagbon or Kirikiri! |
michelin89:oh yes i think we all have the rights to criticize and pan nollywood actresses and Ini Edo is not an exemption just becoz shez from Akwa-Ibom ![]() the day people on nairaland would just mind their own business and stop attacking people for being critical is still far away becoz oxymoron's can't get it in their thick skulls! Michelin, carry on being critical, i like people like you who are not afraid to talk! bless |
TELL HIM YOU ARE MENSTRUATING! |
4Her:I know I don see the guy handiwork More grease to your elbow BABA NAIRALAND! ![]() RANKADEDE! |
4Her:dat guy too do sef where he come carry us go now? na him create nairaland, and na im allow make i jam my Toyin super, so why he come dey make life hard now ![]() |
4Her:I go construct Buka for Florida then Who be una governor make i follow am talk from Buckingham Palace?!lol Abeg no even try choke me, u don see my picture, na michelin tyre (trailer size) i be so u go rundown if u try! going to midnight here now Tee, make i we jam inside our dreams as usual Work dey tmor, i can see another hectic week ahead which m not looking forward to! |
Ask him if he would like to mess?! OR Tell him ur not wearing anything underneath! ( U go see say Johnson go approve straightaway!) |
4Her:ponmo ko, shakki ni! una suppose get bukka for florida there, make u enter no front-i sure say dem dey sell panla and ponmo! who be ur husband? METHOD MAN innit?! So how can i beat myself? IMPOSSIBLE My yoruba sucks truely, e don tey no be my fault! Does Peperempe sound corny too?haha |
@ Goldenval 4HER Just dey trip She too find pass Baboon Pikin Me i no wetin i be wan invest in, and i go die there! ![]() To My Sugar Sugar (4HER) I know say u gbadun method well well, me sef gbadun you wella for better for worse (EKURO LA LA BAKU EWA!)-Check out my yoruba skills, i had to ring Naija for this one! ![]() |
4Her:red succulent lips like tomatoes (Toyin Tomato) you can elude me forever, i no wan baboon pikin! ![]() |
4Her:nah i aint cheating where u dey, bring ur angelina jolie lips make i paste some hagen daz on top am for u! ![]() |
I no wan kiss baboon pikin mouth Na Toyin mouth i want! ![]() |







