MethodMan3's Posts
Nairaland Forum › MethodMan3's Profile › MethodMan3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 20 pages)
4Her:Toyin u don corrupt me finish! ![]() I know say vampires no dey crash, me sef be bat so na the time wey u dey active me sef dey see proper! belle dey rumble right now madan |
stillwater:i would take you too i can handle you and toyin wetin be ur own name? ![]() |
fntekim:well it is only me and 4her's bizness, dat is why no one else is welcomed on this thread! ![]() |
4Her:JT dey active Always ready to go, no delay! dis one no be two minute noodles and e no be like NEPA current! 29 years, i still have a few years away to dat, i be youngin woman yi! youngster ni mi, i dey bubble! he tie u for bedpost, why naw? anyway if i be the guy, i go handcuff u to my self! ![]() |
4Her:haha u clown! ![]() make ur bobo dey jealous, if he not hol tight, he go dey single's market very soon! babalawo no dey jand dis gurl, no shaking! na for sokoto and minna john thomas dey miss, d one wey dey here gather pack dey rest, no trouble! ![]() grizzly bear no belly just kicking and raking it! |
4Her:mrs method in the making tell ur bobo/husband make he hold tight, we dey comot anytin for any situation! ![]() i go obtain you live, and nothing go shelle! ![]() pitbull, i am a grizzly bear and i wld rip ur pitbulls into shreds!haha |
debosky:well u were warned not to come in but u poked ur nosey self in, so be happy or leave me and Toyin! ![]() |
4Her:dem dey laugh becoz dem notice say u never start to dey bear mrs method man! ![]() wen i land yankee, u go meet me for airport i only just came back so maybe before the end of the year if u pass your test to by my missus degree and msc sef jaburata for dis side, engineer l' omo! ![]() |
4Her:Money dey Toyin, no worry! No be yahoo yahoo money and no be fraud money, we rake it in legally no shaking! Enuff money to keep u surfing the net for the rest of ur life without having to work! HOWZAT?! |
4Her:money dey bank na when u ready make u halla and i go wire am through Tiffany's don dey standby with the ring sef so i mean business |
Toyin you don forget say Pounds strong pass dollar?! I go vex drop 60% of the the price now now oooo! ![]() |
Moyola:dont mind her, she is just fronting she loves it but too shy to admit it! ![]() |
Toyin u see wetin u don cause now? Stalking my life has put me in the spotlight on Nairaland! ![]() Quit this belle thing jare, i no dey drink so wetin i dey find for bar?! I sure say belle boku for ur side!haha |
4Her:tell them oooo ![]() |
4Her:no pot belly woman yi i no dey drink stout and akamu no dey my diet so no reason to carry belle no picture, so no giddy or gaga for u dey watch papa aluwe for youtube dey go ![]() |
4Her:scalp me, i wld scald you! me i no get pot belly madam, i be flat tummy carrier dat should make u go gaga! ![]() |
Where are you Toyin? ![]() Carry yourself here before i report you |
4Her:ok i have created it on the romance section ![]() It is called me and 4her only! ![]() fire away you lil flirt!lol |
Ok here we go! This has to be a first on Nairaland! ![]() |
4Her:oh good u have found a yoruba movie site me i no dey watch all dis things, na long tin aunty i swear! we suppose go create our own chat thread oo Toyin! ![]() |
4Her:yeye woman, which kain company wire internet enter where u dey for jungle?! ![]() |
4Her:haha which side of the planet are u in by the way? m allowed iyan once in a while pot bellie no fit dey as i play semi-pro football and i am a fitness fanatic |
It has to be Friday, Friday after Next and Next Friday! |
4Her:who tell u say i get moin moin belle?! ![]() sexy boi ni mi oooo, no excess baggage! my mama dey land soon so iyan go surplus well well! u don loose ur pot belle? ![]() i get remedy if u still dey struggle!lol |
4Her:You would have to buy me a two way ticket from london to lagos Then buy me MTN credit make i call you tell u say i don land And you go send your driver make them come carry me come ur hilltop mansion And i go like chop Iyan and efo riro!haha |
4Her:Nah it is Doyin! And i am sure i am a man!lol, Ur husband na lionel richie?aunty una don move levels ooo! ![]() |
Barracks na free toto zone Me i no dey call am army barracks, na toto barracks! Effortlessly u would enter double figures over two days! |
4Her:Toyin no picture jare You know if u remove the T from your name and put a D, that is my name! Maybe that is why you keep stalking me I would tell ya husband oo!haha |
OBJ WOULD mess ANYTIN SOMEONE WHO SHAMELESSLY POKED HIS SON'S WIFE AND OTHER MARRIED EX-MINISTERS IT WONT SURPRISE ME IF HE GETS CAUGHT FUCKING A GOAT, A SNAKE, HIS DAUGHTER OR A MAN'S BUTT SHAMELESS HUMAN BEING |
sun newspaper are just bloody copycats! if you want to copy something, then make it worthwhile the stunning girls UK sun newspaper put on their page three is way classier than the tacky wannabees on 9JA's sun! You can't blame them tho, i guess the idiot in charge of the column has just lost the plot @4HER Sun girl was the idea of the british tabloid to put model girls on page three of the newspaper in order to attract more attention from the UK's male population! And Nigeria's sun stole the idea but instead of put stunning girls, They put every sholape, Nkechi and Amina who are all perfect examples of wowority! |
4Her:ok i can see u now yummy Tee! ![]() |
4Her:patiently waiting! ![]() where u dey now madam? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 20 pages)
hahhaha. . NEPA current? does it even last 2 mins? abgi!



