Mexyz's Posts
Nairaland Forum › Mexyz's Profile › Mexyz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 (of 96 pages)
See wetn i dey talk,even somebdy don dey talk say anoda persn get admsn lst week,even wen reslt neva comot as at then..@wakyj,u dat knw uniben's system y nt tel dem..mtcheew. Who don't knw dat uniben's cutof is 50? Jst cme here dy disturb wit stpd questns |
@all those shoutn i got 60sometn any hope 4 me?wat do u want us to say,to tel u dat u ve hope or wat? Or ds is pure pride?abeg mke una no provoke persn here o,admsn officer dey here...?una get abve 50 y nt wait 4 admsn list.@terrykat,yep,dats d cutof bro |
@zikado,bankn nd finance@terrikat,68 |
@terrikat,k u re welcme bro,scored 62. Wat abt urs? |
Bankn nd finance here? |