Mexyz's Posts
Nairaland Forum › Mexyz's Profile › Mexyz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 (of 96 pages)
Guys funny o,so u guys want 2 knw where d vehicle ws cumn 4rm,d driver's name and a pic? Cum maiduguri na mke una cme tke pic...mtcheew. U guys are nt even askn if journalists are bold enof to enta borno state. Belv it or nt,ds JTF are doin a great job. |
@Kenwizzy,did u say he ws nt insultn us? Y mst he say we answrd 1+1 questns? D questn is cn he do govt,literature or financial account? Nonsense,ds science studnts go jst dey feel one kind don wey dem no be. @omokugbor, guy thank u 4 givn him wt he desavs |
If ur aggr8 is nt upto 50, abeg 4get uniben ds year. The truth is bitter bt dats it. |
Am nt sure its abt submitted stuff o,even me did nt submit mine o,4got nd i almst cry ma eyeballs out wen d registratn closed. Anyway gudluck.... I ve bn admitd to study bankn nd finance. World bank nd IMF dey wait 4 me....lol |
@Leobreezy,guy nawa 4 u o,i said guys nd i dnt rememba caln names,so y attachn it urself? Mayb u felt guilty,aren't u ashame dat since metaphycist has bn explaining hw d card luks like u stl feel u re nt satisfied? Guy go nd buy d card nd stp d noiz. |
Guyz wey dey here can ask stupid questns o...simple as anytn,go to any jamb office nd tel dem u nid d card 4 printn admsn letter or original jamb result. Its as simple as dat,u wud be given d card 4 1k or so. Abeg mke una stp stupid questns abeg |
@korm2me, God bless u,thanks a lot....waoooooooh...ma voice don crack. |
Abeg mke smebdy check 4 me. Username=putme2012_978833. Passwd=3lzq4Y8q abeg smbdy help. |
Freiburger, i no blame u,na too much of AIT dey worry u..even an average american don't support the war in afganistan,iraq or pakistan, talk much of pumpn american billion dollars there. Dey want their chldren out of there..grow up dude nd enlighten urslf |
I remuvd my mind 4rm al ds enemy of progress naija media since d last crisis in kaduna. Ds guys are full of lies,dey wl neva tel nigerians d truth bt lies nd trust my poor nigerians,they digest ds lies once. Even daily trust don't knw d truth abt d deal. |
Y are u guys behavn lyk illiterates,we are hostn d 1st ladies of african countries nd u people re hear shoutn abt d cars bought. Nobody even knws if d cars were bought outrightly or lease. 1da wetn una for do if naija were to be US dat spend billns on war |
edrainzeez, STFU simply mean SHUT THE Bleep UP. Ok? No be only reliable...mtcheew. Cos of uniben,evrybdy don turn journalist,den cum get reporter on ground at uniben. Nonsense |
Gwekzy abi wetn be ur name,u beta leave here. Mumu lyk u |
Rumour mongers don cum again,me i neva see anybdy wit 'Account suspended yes' nawao. |
if there wud be anybdy to kip mute nd watch here,it shud be u terrikat. Jst knew u were amng those dat score 50blw in ume. I knw u re going 4 bankn nd finance,u wl get it. U startd evrytn by quotn makzino,he neva mentnd ur name wen commentn. |
Terrikat, u argue too much,u re jst tryn to pls urself,mayb u re amng those dat got 50blw in ume score. Belv it or nt,d guy is teln u d truth. Y nt luk 4 uniben's aspirant admsn thread frm 2008 tl date on nairaland here nd see 4 urself wat d guy is sayn. |
d site has bin disconected o,guys mayb they are uploadn ur status. |
kslib u re mounted,notn do u at all,thanks. Expect mre brain crackers 4rm me o. |
Hmmm....OOjingbe93,u get mouth o. Thanks 4 ansrn ma questn,am gr8ful. Wat are u going 4 in uniben? |
Na game una wan play? Ok ve ds, U RE IN D MIDDLE OF SEA ND RYT THERE U VE A 50L ND 30L GALLONS WIT U,BESYD U ALSO,THERE IS A BOMB 2 DEFUSE. U JST NID A 40L OF WATER 2 DEFUSE D SAID BOMB. NOTE=Anytn abve or below 40L wl trigger the bomb. Aspirants ansa pls |
Makzino and benkings mke una tke una tym 4 ds chocofalls body o...wetn na? Infact any mssg 4 her mst pass tru my table,dats ma swthrt there o. |
Seems new people wud tke ova ds thread o...already seeing sme unfamiliar names. Abeg where our trailer driver na? Him neva shw face since o |
Abeg benkings hpe no be wetn i dey think u wan start wit chocofalls, abeg o,dats ma swthrt we re talkn abt here o.ve bn watchn ur posts al ds while,no try am o...lol. Ehen...chocofalls gve me ur fb username or 2go. |
So d usual noiz makn is no lnger here...hmmm,guyz don zap up.anyway Tare1 no sick o.take care of yaself |
Inakwana to d whole houz,make una go church o...Errm, who be dat persn wey dey drim of chocofalls? Abeg find anoda persn drim of o,we re talkn abt my swthrt here,because i neva mke my intentn knwn to her? My guy tke tym o...winks. |
guyz una weldne o,any bankn nd finance aspirant here? Need a course mate. Jst add me on 2go... |
@becky, sis uniben put one's postume scores into consideratn b4 givn admsn o...u got urs,gud bt God was definitely behind u. Hpefuly everybdy here wl rejoice at d end of ds lng wait. |
@phyllix,na frndshp all relatnshp start o...nt criticzn u guys o...pls undstnd me. Jst d normal tease@bubemi,guy easy o..don't mean any harm o. And to those i hear say people,mke una kip una rumours to unaself, una dey discourage sme people here. |
Hmmm....so here don turn family houz.anyway since guys don get their luv here,mayb i go get. Abeg i dey luk 4 luv o,jst lyk bubemi nd phyllix...lol, Guyz una weldne,jst dey enjy una here...Provided u dey here,uniben sure 4 una. I hear amen? |
Other institutions wey write post ume b4 uniben neva release admsn list,una dey here dey speculate wen admsn list go cme out.anyway don't belv anybdy abt cutoff or wen admsn list wl be out.jst believe dat u guys are already in uniben.peace |
Ehen...una weldne o,me jst dey enjoy al d guyz nd gals 4 ds thread. 4 those wey dey misbehave mke una tke tym o.anybdy wey wan knw his/her chances of admsn,mke d persn go uniben..make una no disturb us wit ''i got 63,wat re my chances'' mtchew.morin fwnds |