Mickey7's Posts
Nairaland Forum › Mickey7's Profile › Mickey7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 115 pages)
I_am_Sylva: May God punish any1 that argues abt ASUU and FG again |
odizeey: u n mickey ehn,una problem no b o,chai if na onli una typ dey buy comedy concerts ticket,dem basket for don hang demselvestruly even pastor for church,if e try to crack joke for my mind I go say "what is dis man saying"...have mercy father |
vosquare: all of u weh dey shout...martha shuld go,halima shuld go,tracy nd booby shuld go....if dem no go,u go jump inside tv nd go send dem away??if possible ![]() |
vosquare: i just dey wonder say....if dem go evict martha nd dem tel tony say mak e go reciv tritmnt @ home...so na dennis nd ifu go dey....gus gt brain smal shano Ƌƹм go soon form hammer tribe |
No Qualms: Today's show was interesting. Martha really dragged the team back, 'twas very painful. Tony went for the task with the mind that the group leader of any group that loses will be evicted based on what Ezeugo said. That made him overstress himself. I hope he has not fallen sick sha.halima or tracy |
Dannyxy: Nice one spear tribe,even though u lost,u tried...those of u saying martha should go,i will confidently tell that martha is stronger than halima and way smarter than tracy,so dn't be supriseed if she does nt go before them...oluwa is involveshe can't climb dts her problm..d team leader shud work on dt |
bknight:lolzZ ![]() |
vosquare: if dz tin no hit fp...i ft stop ma sef 4rm kumin here...wetn na....over 1000 comments nd nutn 2 show 4 it....e no go jawelol dem go dash money if e go front page? |
superflakie: I guess Martha is in her period the reason y she performed so bad todaySeriously? Plss. wonder hw she evern made it into d jungle |
homesteady: I don't think it'll get to frontpage!y |
uj_sizzle: Does anyone esle feel like laughing when Dennis is being interviewed with all oyibohw? |
uj_sizzle: Martha injured herselfyh...wud luv fr tracy/bobby to go home.dey are very annoying |
Wen is dis thread hitting d FP Wen is dis thread hitting d FP |
vision2050: no excuse pls..... Dat marth na error, she sud join her sister n go homeseconded |
vision2050: sword win again!!!spears try dey were very close to winning even tho d swords had an advantage |
Amaechi5: whatz wrong with tony,was he vomiting?I think he was |
vision2050: marta go make spare losespear..since yesterday I think say u go correct ursef |
osadhordy: I think martha killed spear tribe,she is kind of lazy #teamspear#kind of? She is jor |
So no one lyks d swordtribe? ..arrgh tracy! ![]() |
Take hey gud haim ![]() |
Thank u amaechi ..mary even better pass her |
odizeey: no b him fault,lolzZ wicked boy |
I_am_Sylva: faith u need to sleep.el aw el. . Wicked boy |
Oh looks lyk madam aluminium is tired y una dey ignore aluminium like dis? ......answer her na ....#not fair |
Oghos1: lmyo.tryna say ure abnormal :-/ ..k k |
Oghos1: lolz. I initially wanted 2 troll as usual. But her reply reminded me of sumtin. Dahz y I pipe downk K |
Oghos1: lol. Shurrup ee. Dah was actually funny"everybody system dey work differently" ![]() |
Oghos1: lol. U dis mahn. Ur own wahala nr dae get season?? Anyway YEA. it may actually make her feel better. Evribody system dae work differentlyI believe ![]() |
I_am_Sylva: I asked storm to come here yet i was absent when she cameok I get it.thanks for asking her to come ![]() |
IamTitanium: .rhyme LESS ![]() aluminium stop forcing it ok? ...nt to burst ur bubble tho ![]() |
Oghos1: fair enough.u think? |
Oghos1: isn't throwing up a sign of being preglolzZ. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 115 pages)

even pastor for church,if e try to crack joke for my mind I go say "what is dis man saying"...have mercy father


Wen is dis thread hitting d FP
( according 2 nollywood tho). Anyway. Jz kidding.