Sports › Re: Anthony Joshua Devours His Meal After Wembley Victory. PICS by mikpo: 12:21am On May 02, 2017 |
|
Family › Re: Male Staff Of ABU, Zaria Backing His Baby On Campus (Photo) by mikpo: 10:46am On Apr 19, 2017 |
vboss: Some people are just so ignorant. So yall cant see That's a woman biko.. Nairaland na wa Woman ke?? Abeg look well o |
Family › Re: Male Staff Of ABU, Zaria Backing His Baby On Campus (Photo) by mikpo: 10:42am On Apr 19, 2017 |
Woow...my wonderful skul The man try sha...but where d mama??  |
Celebrities › Re: #BBNaija: Efe Signs On Supersports Wall Of Champions by mikpo: 9:48am On Apr 19, 2017 |
Ok o We don hear |
Romance › Re: My Pre-wedding Photos by mikpo: 10:52am On Apr 11, 2017 |
Fine boi joor |
Family › Re: Lady Who Left Her Hostel At Gbagada For A Party On The Island Missing (Photos) by mikpo: 9:27pm On Apr 09, 2017 |
lampard01:
left for a party slay queen... I no dey pity all this girls again i swear...after everything wey dey happen dem still no wan geh sense Smmhh |
Celebrities › Re: Bbnaija: Ex-housemates Cover House Of Maliq (Photos) by mikpo: 10:38pm On Apr 03, 2017 |
How big brother take change una life,,,rubbish |
Sports › Re: John Cena Proposes To Nikki Bella After Winning Match At Wrestlemania 33 by mikpo: 10:33pm On Apr 03, 2017 |
agohmamuda: Naija girls can like all this kind tin. Since we no get wrestling ring, we go propose after street fight. lol |
Jokes Etc › Re: My Success Story: Giving Back To Nairaland by mikpo: 11:20pm On Mar 31, 2017 |
0048270376.....diamond bank God bless u as i see d alert  |
Celebrities › Re: Rukky Sanda Wows In Racy Beachwear (Photos) by mikpo: 11:20am On Mar 29, 2017 |
Rubbish of the year |
Romance › Re: She Constantly Ignored His DM On Instagram For 3years! Now They Are Married by mikpo: 11:52pm On Mar 18, 2017 |
Na una sabi |
Celebrities › Re: Regina Daniels Dumps Her Nose Ring, Leg Chain & Heavy Makeup by mikpo: 11:13pm On Mar 12, 2017 |
So??/ make we fry beans? Op abeg park well |
Romance › Re: "When It Comes To Women, Nigerian Men Are The Kings Of Africa" - South African by mikpo: 11:07pm On Mar 12, 2017 |
Nigerian women na scam...their love for money has gotten them blind to real love |
Romance › Re: "When It Comes To Women, Nigerian Men Are The Kings Of Africa" - South African by mikpo: 11:06pm On Mar 12, 2017 |
kurupt1: And we are suffering the consequences........ We now have a generation of money loving,disrespectful empty womenr Really true |
Romance › Re: Cucumber Vs Watermelon: Pre-Wedding Photo by mikpo: 10:58pm On Mar 12, 2017 |
Wicked spoilage,.. But all fit b mouth o  |
Celebrities › Re: Fans Go Gaga For Destiny Etiko's Sexy Outfit by mikpo: 3:39pm On Feb 28, 2017 |
She no even fyn sef |
Politics › Re: Ben Bruce Criticizes APC Budget For 2017 In New Tweets by mikpo: 12:32pm On Feb 07, 2017 |
E no go better for everybody wey dey run nigerian govt. |
Crime › Re: Man Flogs A Lady On Her Buttocks In Equatorial Guinea (Video) by mikpo: 8:53pm On Feb 02, 2017 |
Jesu mi o |
Health › Re: Woman Hits Middle Of Highway, Strips Unclad & Dances As People Take Photos by mikpo: 10:25pm On Jan 31, 2017 |
I tire o!!!  |
Crime › Re: Four Men Who Gang-Raped Corpers In Abia Arrested (Photo) by mikpo: 8:52pm On Jan 29, 2017 |
|
Romance › Re: I Have Been Dumped By 3 Girls Cos I Refuse To Have Sex With Them by mikpo: 5:56pm On Jan 29, 2017 |
Baba d nxt gf wey u get..Bleep her like sey tomorrow no dey, channel all d anger from those 3 gals into her thing...bone that responsible family thingy o |
Romance › Re: Nigerian Man Catches Oyinbo Lover Having Sex, Lover Kicks Him Out (Video) by mikpo: 5:53pm On Jan 29, 2017 |
Eeya...i pity d guy sha |
Christianity Etc › Re: CAN Slams Osinbajo & Applauds Apostle Suleman For Speaking Out by mikpo: 5:43pm On Jan 29, 2017 |
These muslim guys sef are blinded with bitter sentiments....if buhari enters into the fire they will too. Mumu set of people |
Politics › Re: See The Paymaster Caught With N15m Cash That Sacked Ondo Speaker Akindele by mikpo: 10:12pm On Jan 28, 2017 |
E no go ever better for her as from now on |
Crime › Re: Man Commits Suicide After Finding Out All His 4 Children Weren't His (snapshots) by mikpo: 9:48pm On Jan 28, 2017 |
Women are wicked... |
Travel › Re: A Nairalander's First Time Experience At The Beach With Pictures... by mikpo: 8:32pm On Jan 28, 2017 |
Confused bunch  |
|
|
|