₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,081 members, 8,434,001 topics. Date: Friday, 26 June 2026 at 04:47 AM

Toggle theme

MiztaPepperoni's Posts

Nairaland ForumMiztaPepperoni's ProfileMiztaPepperoni's Posts

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)

PoliticsRe: Notice Of Ireland Protest By IPOB by MiztaPepperoni(m): 9:42pm On Jul 09, 2021
Una never serious yet.

When una ready do protest for Jupiter and Pluto na that time I go know say una serious.

But wait ooo, una dey disturb with protest for obodo oyibo when the person una dey do protest for dey cage for zoo. Why una no wan go the dss headquarters for zoo go protest or break am out the way una take do prison break for Owerri
PoliticsRe: Live Pictures As IPOB Marches To Kenya Embassy, Berlin, To Stage Protest by MiztaPepperoni(m): 12:16pm On Jul 09, 2021
Abeg when these ipigs go mobilize and match to dss headquarters were their oga dey locked up for cage like the monkey wey him be

PoliticsRe: Kwara APC Crisis: I Didn’t Receive Any Summon Letter - Lai Mohammed by MiztaPepperoni(m): 8:08pm On Jul 08, 2021
Chaiiiiiiiiii

This naija recent relationship with wicked France na wethin naija people never reason yet.

Until everybody for naija go learn French language by force before them go understand why America and UK no too get mouth for naija again.
CareerRe: What Money-Making Skill Do You Have Or Wish To Learn? by MiztaPepperoni(m): 8:04pm On Jul 08, 2021
dannovidlimited:
foolishness
learn a skill and b good at what u do
money will follow u
but looking for money skill u will never put it best to life because ur motivation is money
This na the best comment I see from the first page to the second page wey I stop.

Whetin you talk na true and na why many people dey very poor today because them forget to pursue their real talent just dey find Wethin go give them fast riches.
PoliticsRe: Justice Nyanko To Demand For Kanu Repatriation Papers Before Trial by MiztaPepperoni(m): 8:38am On Jul 07, 2021
Almaigaa:
Stop opening Threads that don't make sense. If you really want to free Nnandi Kanu, why don't you walk down to DSS HQ in Abuja and demand for his realise? No Dey disturb our peace here.
No mind all these Yeye ipobs. See how them dey show their stupidity everywhere dey make noise online.

Why them never mobilize go dss headquarters go make noise, yet them no go let us rest online with different nonsense ranting.
PoliticsRe: Breaking- U.K. Temporally Ban Buhari .. by MiztaPepperoni(m): 8:31am On Jul 07, 2021
You never still wake up from your sleep?
Na Buhari ban Queen Elizabeth and UK Prime Minister from entering naija na why dem no fit help MNK
PoliticsRe: Nnamdi Kanu: 'We Will Cripple Nigeria' - IPOB Threatens Buhari by MiztaPepperoni(m): 8:19am On Jul 07, 2021
Only for social media them sabi make noise. This so called Mr Powerful no know the road to dss headquarters go their gate go shout or threaten them over this matter?

Why him dey disturb us when him know were him master dey and the people wey dey maltreat am.

I laugh tire when I hear intelligence unit....

Intelligence unit wey no fit advice their master not to enter Kenya, that one na intelligence unit?
PoliticsRe: News : UK Parliament Prepares To Discuss Abduction Of Nnamdi Kanu From Kenya by MiztaPepperoni(m): 3:31pm On Jul 06, 2021
Electrochemistry:
That is how one reasons when he mingles with herds of cow all his life
My brother e better to mingle with herds of cow than to reason like Ipob members. If you check well, cow dey reason pass Ipob leader not to talk about all him followers.
HealthRe: Austrian Man Bitten By Albino Snake "In Genital Area" As He Sat On Toilet by MiztaPepperoni(m): 3:16pm On Jul 06, 2021
The story no complete.

Make him confess go beg that Edo babe wey him nack no come pay well. Maybe him even form acapon for the babe but she her grandmama for village give am direction to the man house.

Una know say Edo get free visa and flight ticket to anywhere in the World
PoliticsRe: News : UK Parliament Prepares To Discuss Abduction Of Nnamdi Kanu From Kenya by MiztaPepperoni(m): 3:06pm On Jul 06, 2021
This ipobs no dey wan get sense.

Una think say British government get time for una abino leader. Oya make them come kidnap Buhari naaa

Shey the abino talk say Buhari die for UK and the British government know say na Jubril dey there. Now wey Jubril catch the abino why them dey negotiate with Jubril instead of them to just use force come carry their so called citizen.

Make una try get small sense abeg so that peace go dey
PoliticsRe: Kanu's Case Is Very Weak, He Was Out Of The Country When Offences Were Committed by MiztaPepperoni(m): 1:43pm On Jul 06, 2021
This op na real definition of LAYMAN.

So na for London them first charge am for treason and other offenses wey him jump bail.

By the time FG lawyers roast MNK like roast goat, even if lawyer go throway him law certificate run comot from naija.
RomanceRe: My Uncle's Husband Has Been Touching My Butt by MiztaPepperoni(m): 9:48pm On Jul 05, 2021
Ahhhh wethin dey wrong if your uncle husband dey touch your butt.

All you suppose do na to open niash make your uncle husband put him prick inside your niash.

Thunder fire you, your gay uncle and him husband lol
PoliticsRe: BREAKING: Asari Dokubo Reacts To Nnamdi Kanu's Arrest, Claim Responsibility (vid by MiztaPepperoni(m): 10:36am On Jul 04, 2021
Omoslim26:
This fat ijaw man no go find one place go sit down.
This same fat man fight physically for the amnesty of Niger Delta without running anywhere and still dey the naija soil till tomorrow. Him fight for a good course for him people and dey rip the benefit of him struggle till tomorrow.

Him get job to dey protect oil pipe lines for Niger Delta, and since the amnesty them get some peace for their region unlike before.

Now make una try tender MNK school qualifications or the job him dey do make we see.

As our presido use Nepa certificate take dey rule us, Abeg which certificate MNK take dey command Ipobs
PoliticsRe: We Have Video Evidence Of Nnamdi Kanu's Arrest, Torture By Kenyan Forces - IPOB by MiztaPepperoni(m): 10:29am On Jul 04, 2021
We dey wait make them release the video on the 26th.

Una go just dey make noise when una master dey for chicken cage for dss.

Why una no go Kenya go kill the forces wey torture una master wey no get sense.

Una just dey talk plenty when una master dey the same place them call zoo.

Make una go sacrifice una life for dss headquarters to free una master make Saiiiiiiii Baba send una small message
PoliticsRe: Why UK Can’t Help Nnamdi Kanu— Ambassador Olumoko by MiztaPepperoni(m): 10:13am On Jul 04, 2021
Monogamy:
Nigeria government has presented nailing facts to nail Kanu in the eyes of UK government.

UK government can no longer help as UGM activities scattered everything
Na wethin many ipobs never understand for this matter. Them no know say FG hold this guy for balls without breathing space. Even him know say him don mess up because the aligation for him head too much.

Imagine say na full naija citizen dey try bring unrest for UK or America, them go come carry from naija to face the law of their land. So tell me why the FG go cross hand for one small abino wey run go another country come dey command people to destroy and kill security agents for naija because him think say British government go protect am.

This na the end of MNK even if the Biafra struggle continues, this man no go dey the picture again after him chop watery beans once a day till 2023 and beyond.
PoliticsRe: Why UK Can’t Help Nnamdi Kanu— Ambassador Olumoko by MiztaPepperoni(m): 9:54am On Jul 04, 2021
I don talk am before but some people no wan understand.

Make we dey look dey go
PoliticsRe: Police Carried Yoruba Nation Protester Like A Baby by MiztaPepperoni(m): 9:10am On Jul 04, 2021
sweetshisha:
Celebrating brutality against an unarmed civilian is foolishness and nothing is funny about it
Wethin dey foolish na so get pity for lazy youths wey no wan hear word wan come bring unrest for naija.

We suppose dey commend PMB now wey him dey treat Nigerians the way him suppose don dey treat them since.
PoliticsRe: Who Really Caught Nnamdi Kanu???....answers!! by MiztaPepperoni(m): 9:04am On Jul 04, 2021
Wethin concern una with were them catch this Yeye fugitive?

The major thing be say them don catch am carry back to the place him call zoo as the animal wey him be wey suppose dey cage.

If una wan know were them catch am kuku go dss head quarters go ask
PoliticsRe: Am I The Only One With This Opinion On Nnamdi Kanu's Arrest? by MiztaPepperoni(m): 7:56am On Jul 04, 2021
So his plan was to come back to naija to chop beating for dss cage and to chop watery beans till 2023.

Una no just get sense at all.....
PoliticsRe: John Aikpokpo-Martins: Constitution Requires Buhari To Crush Kanu, Igboho by MiztaPepperoni(m): 5:39pm On Jul 03, 2021
UstazAhmed:
We all know that Buhari is doing the right thing towards Igboho and MNK. You can't please everyone, so be it. Ride on Buhari. Nigeria must be one
My brother no mind them. Them say Buhari dey lifeless come dey misbehave. Now the man come decide to put action them come dey complain.

Saiiiiiiii Baba
PoliticsRe: John Aikpokpo-Martins: Constitution Requires Buhari To Crush Kanu, Igboho by MiztaPepperoni(m): 5:37pm On Jul 03, 2021
Those agitators wey no go school how them wan take know constitution.

Them just dey take advantage of the lazy youths wey no get sense just to feed their belle
PoliticsRe: Why The Deportation Of Nnamdi Kanu Cannot Hold Much Weight. by MiztaPepperoni(op): 9:57am On Jul 03, 2021
Muna4real:
I de look you laugh. So as you don big reach for this naija, you never know say anything we naija government talk na lie? Imagine the lie, they talk say him carry two nigerian passport! Who for this earth de travel with two passports? Try de decode lies.
Guy lie dey pass lie. You self reason am, if na him British passport him use travel you think say them go catch am like that. Them know say him fit done run naija passport illegal and him British passport with government na why them hook am. Check am now, why the British government no even dey pull weight for the matter? Him know say them don nail am very well na why the FG no fit shout dey talk too much. Just wait till 26th make him appear for court then you go hear stories upon stories.

Me and you know say this guy go dey prison till another president enter because the man wey him say don die and na Jubril dey hold naija so no go ever release am
PoliticsRe: Why The Deportation Of Nnamdi Kanu Cannot Hold Much Weight. by MiztaPepperoni(op): 8:12am On Jul 03, 2021
Muna4real:
Wetin I hear be say them carry im nigerian passport, not British passport. Who Nigeria be to sieze british passport of a british citizen?
See you ooo

The first time them arrest am come give am bail, them no seize him British passport wey people dey ask how him take escape from naija? As them catch am now them say them see him naija passport. Common sense go show say FG hold am for balls because e dey obvious say him be dey travel illegally maybe with fake documents and na why British government no fit protect am.

The truth be say na one of him own people sell that info out and as e be, British government no fit protect am.
PoliticsRe: Why The Deportation Of Nnamdi Kanu Cannot Hold Much Weight. by MiztaPepperoni(op): 2:34pm On Jul 02, 2021
Jashub:
The Nigerian government is a useless authority that can't do jack to Nnamdi Kanu, and nothing will happen to him. The worst is that they'll give him the El-ZaZaky treatment.
Okay, them say PMB dey the side of the North since but na now una dey remember say him don hold one of him people for long now. Even when the carry this same northern man for treatment, him wan form ginger and them deport am immediately.

Abeg my people make una dey reason well sometimes. Before una say president no dey Aso Rock and now him dey give una heat to heat everybody dey complain.

Make I ask, na the Jubril wey NK talk say dey rule us capture Nk and the same UK him die, their government dey play careful to talk about the matter?

Why una no agree get sense abeg
PoliticsWhy The Deportation Of Nnamdi Kanu Cannot Hold Much Weight. by MiztaPepperoni(op): 9:36am On Jul 02, 2021
We don hear say this MNK was arrested in different countries before them carry am to naija. Some of those countries don deny say na their country them carry am from.

The major issue here wey people never reason be say when them first arrest this man come give am bail, FG hold him British passport. So if una ask una self, which passport him use run from naija and which passport him dey use travel all these years?

This trap catch this man well well because FG don know all these informations and e go shock una on the 26th when FG go reveal things about this guy.

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)