MiztaPepperoni's Posts
Nairaland Forum › MiztaPepperoni's Profile › MiztaPepperoni's Posts
THEAMAKA:If you like call me black monkey sha I know say you too na black. At least I better pass the black monkeys wey be slave to one apino monkey wey them don put for cage for zoo. |
gidgiddy:FG warn them but them no hear na why them get that kind treatment. You want make FG cross hand dey clap for them as them continue dey disrespect the government? Even for Jesus Christ time him dey obey government |
gidgiddy:No body dey against running of mouth. But when you run mouth too much, dey defame your president dey call am dead man, they threaten to kill soldiers and police, dey cause war for the South East and endangering many people's lives, you want make FG keep quite say na democracy. Abeg if you no know the meaning of democracy no dey talk. |
gidgiddy:Na so e suppose be when them dey deal with terrorists especially stubborn ones wey like to run mouth too much. I thank God them treat am like animal wey run from zoo |
This man still dey talk from abroad abi. Buhari abi na Jubril go soon catch you carry you come back naija in the chicken style. |
NIJJAking:Make sure you carry all your family members lead the road to court room for Abuja on the 26th of July. When dss nack una akpako I hope say all of una go fit tell devil for the gate of hell Wethin carry una reach hell fire. |
Make una stop this crying an unnecessary river online. Una master dey for cage for zoo make una go visit am naaaa. See how Jubril of Sudan dey come give una sleepless night without talking much Saiiiiiiii Baba |
Na wa ooo Them never still comprehend the shock wey Saiiiiiiii Baba give them. Why una just dey post different news. Make una go see am for dss cage naaa |
donbachi:See your life? Which insult I rain on am. I only suggest wethin him go do to find the answer. I no remember say olodo na raining insult for person. |
If you get access to internet to fit post this kind question for nairaland, then you suppose if ask google. Olodo.... |
noleflendum:My brother I pity am pass you. I just dey imagine when them go codedly carry am like goat go Aso Rock make him meet Jubril one on one |
So Jubril of Sudan finally come capture Maputo Seseku from Kenya. Saiiiiiiii Baba
|
Ladumaa:Him go also relocate una to Biafra republic from the dss zoo cage wey them tie am |
Ladumaa:Hahahahahahahahahaha
|
nairalandankrah:Oya relocate go Ghana for employment naaa. Lazy youth Saiiiiiiii Baba |
Tranquillity360:No be for Buhari regime. So make una wait for the next president to end naija. Saiiiiiiii Baba |
E still dey shock these ipigs say their leader no get sense pass the Jubril of Sudan wey dey lead the zoo. As naija na zoo them forget say zoo na the place them suppose dey keep animals like ipig leader and him fellow ipig followers
|
nairalandankrah:Eyah my region soak with oil. E pain you say una useless leader don come back cage for zoo like a chicken after all the mouth him dey make
|
nairalandankrah:So as you no get sense you want make all Nigerians no come get sense like you. |
From senator to drama actor now to cook. Chaiiiiiiiiii to retire from politics no easy |
Geeman2006:Yes he is. That's why they brought him back to the zoo he ran away from to be caged again |
Chaiiiiii All these ipigs never still recover from the shock of how Jubril of Sudan take capture their leader like chicken come bring am back to the zoo wey him suppose belong for dss cage
|
Them lure am and whisk am away like chicken wey them use grains of rice take lure enter cage
|
Make una still try get small shame or sense. Them arrest una leader and una dey say una no wan talk how them arrest am because them go place sanctions for naija. I be think say una no even want the naija so una dey fear if them sanction naija. Ipob leader and Ipob followers no just get sense at all. |
Even if na for Jupiter them arrest am, the most important thing be say them don arrest am come carry am come the place him dey call zoo. I hope say them go treat am how them dey treat stubborn animals wey dey zoo
|
Shey na the same impersonator wey him dey call Jubril from Sudan come give order for him arrest. I fit imagine how him go dey humble if him see Jubril face to face
|
How you feel the first time wey your girlfriend carry you go introduce to her family? Them come serve you this kind food, you go finish am abi you go dey form when hunger dey?
|
Imagine say your girlfriend or fiancee (no be wife ooo) catch you with another girl come lockup no talk to you. Then she come your house come prepare this soup with better swallow to follow. You go chop?
|
This op and goat, who get sense pass? Answer: NA GOAT GET SENSE PASS AM
|
All this wicked people self, see as e just come write am like say na beans and garri you go buy for market. |
esnbrutality:No vex, I no be dumb Nigerian wey go dey reason say president die another person come impersate am. With only common sense, if you get ooo, Shey na thesame London him die him still dey go for treatment and the UK government dey follow hide am abi? The same UK wey the so called leader of biafra dey and him never attack the UK government for the truth. Shey na the same impersonator dey travel different meetings with other countries leaders and them never recognise say no be Buhari come allow am dey appear for their international meetings. Abeg make una try get small sense because maybe with added sense una go actualize biafra without the illiterate wey dey control una for him own benefit. Make una still get small shame to fit come online dey rant say president die and na impersonator make una leader run on exile and una wey be followers no even fit do anything to the impersonator. Na even bigger shame say many of una top politicians still dey wine and dine with impersonator as president. Any sense dey there at all? Impersonator wey Ipob dey only fit challenge online, that one na reasonable Ipob? |