MiztaPepperoni's Posts
Nairaland Forum › MiztaPepperoni's Profile › MiztaPepperoni's Posts
Na now I know say many Igbos no just get sense as them still carry this Death issue for head. This their biafra leader just dey use their head because him know say almost all him followers no get sense. Since them say Buhari die for London, shebi na thesame London Kanu dey hide since and him be citizen. How come na only editted pictures him and him gullible followers dey use disturb us? Why them never go protest for the London hospital wey him die make them clarify say na true since him dey sure. |
If you dey service your wife well she no go reason your neighbor ooooo Abeg guys make una hustle and dey service una wife wella oooo Make your pikin no come dey resemble your neighbor
|
Some people dey take drugs to increase their penis and see me dey find drug to reduce my own. My penis dey destroy all my relationships oooo. Once use am for any babe that go be the end of the relationship. Even if I carry ashawo after one round she go run and if I call am again to nack e no go agree come again. Abeg make una help a brother. |
I no see wethin wrong with wethin the boy do. Na the comments come make me understand say Africans especially Nigerians too dey backward in reasoning. Them to dey take everything as issue. |
People wey no fit unite with themselves na that one be people wey don wise? People wey dey obey unnecessary instruction from one man wey dey chill abroad na that one be people wey don wise?
|
Cutehector:Bros e be like say you no get correct friend wey una don run things well before. |
kalu61:Him get him serious babe for him house oooo And him no know say I know the babe because I no talk |
E get this babe I dey kolo for too much but the babe just dey form hard to get and church girl for me since oooo. I swear I really like the babe sha and I be get very good intentions to date her for real and build a long lasting relationship with her but she decide to follow one chance. Imagine say one of my main guy wey get serious relationship one side just tell me say him catch one babe him wan just chop clean mouth. Him beg me to use my house chop the babe and I be agree as na my real hommy from way back but as him show me the babe pictures for whatsapp the thing weak me die. I see say na this same babe wey I dey kolo too much for wey dey give me hard time even dey form holy holy and Virgin Mary my guy wan just chop clean mouth, and for my house for that matter. I swear as I dey so I no even know wethin to tell my guy or even the babe because them don arrange to get down tomorrow evening, una fit imagine. Abeg if na you this kind thing happen to, wethin you go do? |
From my opinion sha, nothing again for Nigeria because both the federal government and the citizens dey too confused. Anything wey happen even if the government dey wrong, the citizens no even dey talk well or reason well. Spit |
doubleE70:Na wa for you ooo Your temperature too dey hot You no know wethin be joke again abi E get any comedian wey you know wey get atom of sense |
agbolahan1991:To dash N1million naaaa Them no teach you how to read for the school you go |
I dey feel very happy today so I wan dash N1million cash to any Nairaland babe wey dey from 30years and above wey still be virgin. Abeg note say before I give you the cash, we go book appointment for one hotel make I confirm say you be virgin oooo. My cash no go just go like that.
|
Imagine say them never pay your salary or business get as e be and you just get only 15k for account. Then your mama call you from village say e get their village group meeting wey them wan do occasion and then suppose contribute 10k each. She come dey beg you to send her the 10k make them no shame her say she get son like you and she no fit pay 10k. Then on another level your long time girlfriend wey una don already dey prepare to marry call you say she dey very ill and she need go hospital and them never pay her salary so make you borrow her 10k and she go give you back immediately them pay her salary. Wethin you go do for this kind situation? |
Abeg my people, e dey rice to marry a girl wey you meat for Nairaland? |
Kriss216:No be small thing ooo I suppose go report the matter for police station make them arrest the babay for assaulting me |
Na so I waka enter one phone shop go look around because I no even hold shishi to buy even touchlight phone. As I dey look around na so I see this fine babe oooo and she just look so yummy like moulded hot chocolate. As a bad guy wey I think say I be I say make I try my luck oooo so I use swag waka go meet the babe. Me: Hey beautiful babay, I swear you look so chocho chocho. The babay: (she look me laugh) which one be chocho chocho again Mr man? Me: It mean say you look so beautiful and fresh like fresh fish from spring water. The babay: (Started laughing again) Me: (I form lamba give her) Babay I dey produce nice female lipsticks and this one you put for mouth e look very nice. Abeg I fit taste am to check the flavor them use do the lipstick so that I go know if I fit produce am. The babay: (she just look me from head to toe) Oya oga come and taste it. Omo as I bring my lips close to her face na so I see instant lightening like say rain wan fall. Everywhere come dey like night club with shining light like stars. E take me some time to recover myself come realize say na slap just occur so. Abeg my people, which offence I commit to warrant that kind slap na? |
Okay we don hear. |
babyfaceafrica:Honestly I tire ooooo |
Hintona:That na naija bloggers for you oooo This guy fit dey talk on another matter and these bloggers just add everything together just to make their story trend. |
truespeak:This your post so I no understand the English you dey talk ooooo |
This na the fourth time this man dey die Very soon him go do announcement again as usual
|
Chaiiiiiiiiii this one loud oooo The wife follow? |
truespeak:After all the grammar you speak you no still answer the question. |
Theboy21:You don craze oooo
|
Make I see how many people fit answer this question. Shey many of una dey like form English speaking and I too know. Oya answer.
|
Mizta OP, just as you say na only 5% from village people go make her no get the job, na so 95% of your village people wan use you carry your ex girlfriend give her job for the same place you dey work.
|
This na naija for you. Why talk at all if you no if mention names. All of una na bastardized. |
Imagine say your babe of many years breakup with you come follow one rich man because of money. After many months she come back to you come dey beg say she be just wan chop the man make money make una start life together. Meanwhile all these months she dey with the man her kpekus go don work wella then she come drop this money say make una use am start something together. Abeg you go forgive her?
|