Moshood521's Posts
Nairaland Forum › Moshood521's Profile › Moshood521's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
My man bk in d dayz.... Buh y d bears na... |
sekem:Wen hm tlk dat 1 nw.... Chaiik. |
wae d pix of dis bizzare fones dem..... |
Tnk God 4 dem
|
I beg watin dem wan b if dem na b gold digger? |
I researve my comment..... Mk i collect dis space 1st shld in case |
Hm fir dea train d hair na...... Mayb hm go stil sing abt am sef..... |
If it is etisalat dea do notify if u gat a missed call by textin u d callers number |
I smile..... How u wan mk we deal wif doz oda fones witout gud ba3 |
mk she carry d dolphin cum 9ja mk man pikin butcher am chop.... i neva even taste dolphin sef |
mohemos:Chk out xperia XZ d camera badt die |
Hmmmm......her words are great thou.... I hope its not 4 personal interest... |
U shld wrk on d expression while shotin a comedy skit....it kul thou.....mre blessing bro |
Op i gbadun u...
|
;Dnow is d tym 10gb na go reach u 1mnth again.......etisalat i salute oooo......mk dere data cheap b4 i cum dere lane.. |
Injoo, techno, gionee ahead of sony......i cn say dis ranking is due to d % of pple using it nt quality... |
UC lole se..... ![]() |
Op omo ehn all of dem na hm i experience oooo...... |
Chineke! |
Fah yeh say dem go gv dem......all dis corrupt officials go cary am go sell ni cum dea gv doz pple watin na worth am.. |
we knw watin dis guy wan do nw......... Watin ona dea lng fin 4......bae if u nid d wrk jst follow d recording phase nd hld 2 of ur guy mk den folow u |
Dem use acid water boil am dat y.... |
Na b run dem dea run here na..... ![]() |
Wo tlk say e na funi 4 dere.... ![]() |
[quote author=MadCow1 post=48217179]www.nairaland.com/attachments/4066510_aiyi_png0fe3817bef07b19c92352e32bbd36a83 Lies... You can never be blended against your will.. [/quote] Wo tell u dat 1 i gt lot of pple lyk dat.....dem dea call am say dem thief dem ni......if doz pple dan lyk ir way of life na hm dem dea do dat kinda tin |
[quote author=MadCow1 post=48217179]www.nairaland.com/attachments/4066510_aiyi_png0fe3817bef07b19c92352e32bbd36a83 Lies... You can never be blended against your will.. [/quote] Wo tell u dat 1 i gt lot of pple lyk dat.....dem dea call am say dem thief dem ni......if doz pple dan lyk ur way of life na hm dem dea do dat kinda tin |
Dere data plan stil cost na... Dat 4G go jst dea waist d little mk we gt ni |
CharleyCharley:i swear.... |
Ehn ehn! Wo dat 1cum hlp nw.... |
C as everytin rough....hmmm[color=#550000][/color] |
D boobs 2 dea obvious.......u go dan knw say na fake dat y him open am dwn anyhw |

[/quote