MrNipplesLover's Posts
Nairaland Forum › MrNipplesLover's Profile › MrNipplesLover's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 279 pages)
That girl head no correct (sorry to say). Make she leave u naah... Who tell am say women no plenty? Make she go her way and let u focus on your plans and goal. Na to make am in this life sure pass ooh. If to say I don pass 30 when I finished school ni, me self no go serve nada. Who serving epp? I'm a business man... Business wey no even concern my higher institution course. She's not serious. |
Excluding nairaland feminists. ![]() |
Na these people dey use their hands cause their own death, sometimes. Rubbish. ![]() |
Fake. The truth go open very soon. Very very soon. We shall see. |
Wetin una dey watch for this BBN exactly? ![]() |
Smiles.... ![]() |
oyeelams:Lagos is the major cash-out spot for the government. |
E go shock una if at the of this season, PSG no see plastic cup collect, let alone trophy... E go shock una... ![]() |
Pretence. Deceit. Death is written all over his face. Ogun kill u there! |
Blue for life. [img]https://media1./images/1faaf5c2335c3953ccd7e2b2346f42f5/tenor.gif?itemid=15132229[/img] |
INCREDIBLE007:Éwa - beauty... ![]() |
They should be killed immediately! ![]() |
Where is the damn audio?! ![]() |
Audio threat... ![]() Stupid president who once gave order to kill anyone with illegal possession of AK47... Nothing happened. Another mumu order is given here again. Ogun kill u there! |
Ile óba t'ojona... Éwa l'obusi. If U know, U know. |
Nigeria reaches its SCATTER level at 90% under Buhari's regime. Dead country. |
Ogun kill you there! ![]() |
Marburg Virus Disease... That's MVD. Sounds like a rapper dropping some abbreviation lyrics... ![]() |
All those wordings on the placards, no Boko Haram terrorist can write them. Na the soldiers wrote those things... Nigeria military is doomed meehnnn... That's a fvcking staged shiit. Repentance kill all of una there with the soldiers! Ogun kill all of una together! |
These stupid politicians.... And many of you won't even witness 2023, but una don dey drag issues on next president case. Una dey mad. |
Which mumu woman go claim feminist self... Nigerian girls wey no know what feminism is all about they claim to belong. Hunger dey waya you, you no get work except your pussy. You bring pussy to us, we fvck u and give u money to chop... Small change don enter ur hand now u want dey measure shoulders with men say you be feminist... ![]() Dey claim feminist until ulcer kill u there. Feminists my heavy balls' sack... ![]() |
kaboninc:You have a good point. But only a (failed) father that's not ready to take responsibility of his children and the mother would be wary of this. |
Chuky7:My lil sister is married. My lil bro is planning his as well, go take place early next year. I no get any plans to marry cos na only coded runs girls i dey stack... My lil sis know say na olosho I dey carry. If I'm to start pro creating, I go just find one fine babe put prick in her toto make she dey born my babies and I go dey take care of her (baby mama shiit), and nobody go question my decision... It's my life... Not anyone's. So, bro, live ur life the way it pleases you. What dey say no dey concern me... Be like say u feel more concerned. I hail u, gee. |
Inside life. Lowkey is the only key... Live lowkey, enjoy largely. |
Ogun kill all Nigerian politicians together! Who gives a Fvck about you bastards? Thunder faya una! |
Na mumu single guy dey feel lonely... You can be single and still have plenty pussies on your stable. Abi no be guys without partners Una dey call singles? No need for a partner, you can get plenty partners and still be single and happy. |
You guys never ready to learn. Anytime I read posts similar to this from guys, I just SMH. Una no serious. ![]() |
Thank you, father... ❤❤❤❤ |
When I saw CAUGHT ON CCTV, I thought a footage of the scene would be added. ![]() You're not serious.
|
Dead country!
|
CharisEleos:Smiles... ![]() |
We all would one day answer to the call of Glory. Me self go die at the right time, but I have 42 more years to live on earth. We shall meet in heaven. RIP, sir. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 279 pages)


what's happening in Lagos
