Na2day2's Posts
Nairaland Forum › Na2day2's Profile › Na2day2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 302 303 304 305 306 307 308 309 310 (of 323 pages)
@ post sista, why u dey look for naija? u no dey hear say wetin dey for sokoto fit dey your shokoto? i dey for usa with u oooo, i bi proper naija boi, no even fit speak like akarta, my naija accent still dey intact, i no wan loose am. send me email jare decyberworld@yahoo.com me sef dey find wife ![]() |
Creamish:u wan try this fine bobo ![]() |
yup, me! ![]() Creamish: |
boy, u just dey harsh. why u go call the guy fool? that was so uncalled for ![]() evelasting: |
hmmmmmmmm, are u referring to moi? ![]() luizworld: |
so why are the guys afraid to put up their pics after posting this thread? ![]() |
sho re ooooo! (abi na how yoruba dey talk am?) Gamine: |
ovularia, why u dey waka up and down? abi u no know say u bi persin wife? yesterday na shoprite, today na palms, tomorrow go bi silver bird, haba! na only u get leg? ![]() Gamine: |
i didn't see any phone number on yahoo, and u r on ejiro's friend's list on facebook, not mine, i just checked mine and i didnt see u on it ![]() Gamine: |
oya, drop me ur phone # on yahoo msger or facebook and make i call u Gamine: |
thats why it is an urgent matter, so lets begin early ![]() Gamine: |
sweet deal. here is my email address decyberworld@yahoo.com when u mail me, we can chat and exchange phone numbers. by the way, what are you doing on sunday after church? we can go see this movie "The Mummy: Tomb of the Dragon Emperor", i checked regal theater and it shows at 2:30pm, 5:10pm, 7:50pm and 10:30pm. let me know if you are interested after the movie we can go grab some dinner or something. looking forward to meeting u. |
wow, u too? samueldada: |
bros, no worry, everything dey under control ![]() RichyBlacK: |
now u got a lovely smile ![]() nana: |
nikole:hey nikole, i live in richardson off 75. do u mind having lunch or something? ![]() NB: i got a pic on my profile |
good luck finding that bro, i don look tire. "born again", "nigerian chick", "yankee", are words/phrases that don't mix well ![]() |
dude, this pic no set, try change am ![]() |
nope, we are not going extinct! gamine and my humble self will be saving our proud and noble tribe ![]() RichyBlacK: |
Gamine:well, we can send them a note, stating our intentions and go ahead if they give their blessings ![]() |
Ibime:ibin. i didnt know that there is any kind of kalabari roots in gunyana. how did that happen? slave trade too? ![]() |
leave the yeye alone jare. so sweet heart, when are we going to see ur parents? ![]() Gamine: |
Ibime:bros na english bi ur problem ? if u no understand wetin i write go jump inside river ![]() |
oyekunley:which kin 1970s moves me dis oooo ![]() @ poster i bi virgin ooooo, give me ur address make we meet up for some real date girl ![]() |
[quote author=na2day? link=topic=127210.msg2669202#msg2669202 date=1218999319]@needlelady i am a male virgin, now give me your location and phone number asap! [/quote]no, now why will i wanna do something or be something like that ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 302 303 304 305 306 307 308 309 310 (of 323 pages)


