Naija247's Posts
Nairaland Forum › Naija247's Profile › Naija247's Posts
Keneking:Which election are you referring to? |
gabrielahamz:Me sef scratch head dey wonder wetin I read |
comshots:Some people with their negative mentality, you think if you can't do anything others can't abi? |
Aisha wear the cape, but the model enter the thing... ![]() |
If dem like make dem dash somebody the planes. As long as they remain part of the presidential fleet they would continue to gulp millions in maintenance and the like. |
updatechange:Abeg define pretty. |
Some people have never heard of some of the agencies listed, yet they'll say they are not "juicy" enough, whatever that means. Some have even lumped the 3 geopolitical zones of the north into 1, while they conveniently list the zones of the south. I believe its high time we learn to be objective in our criticism. |
They make it sound like selling things like refineries is like selling bags of rice. How long do they think it will take from the bidding process to the payment? Yet they want to fund 2016 budget, even if the budget runs to May 2017, it leaves them with less than 8 months to look for buyers. From past experiences these sort of things take time. |
Una people dey pass vote of no confidence for una head, una dey pass vote of confidence for other people head. Useless bunch of oles, only few of them have what it takes to be governors. |
Check www.youbethief.com |
Na when oga (Buhari) tell im driver (minister) where dem dey go na im you go blame the driver for not getting there on time. Oga Buhari just siddon for owners leave im drivers dey drive aimlessly na when dem see yam eater for road na im oga go shout "fark!! fark!!! we af to go apter that yam eater" |
OlujobaSamuel:My brother dem no get any plan for ground. Na after dem don sell finish na im dem go form committee way go identify "priority" projects. |
Wetin una go sell fund 2017 budget? |
E bi like say oga Buhari get different definition for wetin "complain" be from the one way we sabi ![]() |
kaboninc:Dem carry your money dey fly about and you don't see anything wrong. Na buhari people vote abi na him family. Maybe you believe the trash about his family paying for the trip themselves. |
No station for Yola dey sell more than #142 |
Na where she dey? Me I no see any female there. |
tblacker:Make I add my own. In the first pic FOTUS right shoulder isn't visible unlike in the second. Also look at her hair, its a little curled on the left side in the second pic. |
You dey look for the yeye "ex-official ghost worker" the time way him be VP which sensible tin him talk. The guy dey pray say people go forget am and the tins way him manage chop, before oga Magu go comot dust for him file. |
Wetin be the criteria for eligibility sef? Plenty people including civil servants for some places way no poor last year don poor now. So how dem wan do am? |
Which kain sanction? So because him be presido make we no make small fun of am. Na so persin call him dog buhari over sabi police arrest am. |
Na today person pick money look for the owner, dem go begin to say na because of Buhari and him change message. |
All the useless refineries and presidential jets MUST go, but sell FG's share in NLNG to me would be a wrong move. The NLNG is one of the best, if not the best run FG/private company in Nigeria. |
Buhari donate relief material as an individual abi na FG make donation? Is it not the responsibility of government to cater for the needs of the IDPs? If I am right then FG should not be seen as donating as donations are not obligatory. |
EFCC sef, dem too talk, just go after the banks must you announce it. Una go see as some banks go start to cover their tracks. |
OP na wa for you, show me Abacha Loot in the 2016 budget, or any policy or any project based on any recovered loot. Saying the non return of stolen funds as against poor/lack of meaningful economic policies pushed Nigeria into recession is at best funny. |
Love Machine:When has it become a crime for public office holders to acquire properties while in office? As long as the properties acquired are from legitimate sources it's not an issue. Abi u think say all public office holders na just salary dem dey wait for? |
Wuch kain misyarn be this? For my side (Yola) pms dey sell between #140-142. Na for river them dey fetch their own sell ne? |
jowhyte:I don't understand your difficulty in verifying this. Simply search for Julius Berger the person, or to make it easier for you search for "life of Julius Berger", "Remembering Julius Berger" good luck. |
masterpower:You no read the part way dem say she convert to Islam? Abi u no know say people dey change name after converting? |
I am amazed at how some Nigerians believe every stupid story in this internet age. This is something that can easily be verified, instead some would rather believe hearsay. Remember the story of Nigeria vs India, with Nigeria losing the match 99-1. Some would even swear to watching the match that funny enough never took place. |

