Nasty45's Posts
Nairaland Forum › Nasty45's Profile › Nasty45's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 31 pages)
Malabite i knw dt feeling!kpele fubbyy: See experience wey I suppose follow dey share now, God go punish unical, anyway june go tell weda I go burn the school or not |
Peoples? I mean!smh Lilimax: Are Policemen in Enugu just waking up to their duties. This incident happened days ago and no arrest was made. I'm sure the pepertrators of this act would have gone out of Enugu. Please they should excercise caution in arresting innocent peoples. |
Is it just me or that english up there is too polished for our first lady to speak,abi sh go attend english lectures durin dt 7days?MADAM PRINCIPAL WELCOME BACK WE MISS UR GBAGAUN |
Y should I celebrate a day a man died for a woman?#Lame |
Itoroetti :shattap there @op hm 4 go india,na it sure pas |
For me tis meagan good,meagan good and meagan good...d babe wit a still shape...lemme av ha contact |
I forgot to add...i 4.kk ha real good dt's y sh keeps comin arnd |
EXCUSE OH,MUST MY PRAYER BE TIMED?I MEAN ONE CAN PRAY ANYTIME,,,moslem players wey de super eagles dem no de pray?abegi |
na Salat or Salad u wan spel?i dnt mis Salad wen i go to eateries...my moslem frnd says Salat is in d Haddith nat Quaran n as such it is nat a law...hw tru? |
mukina2: wow that was a very good effort by togo number 17 . .good long distance shot almost surprised barry ono.17 no get name? |
nasty45: Pls who are the super eagles?dnt seen to ring a bell....burka guys fugly sha,see swakkk*seems*i mean |
Pls who are the super eagles?dnt seen to ring a bell....burka guys fugly sha,see swakkk |
There are d kinda things i wan2 c on frontpage...very educative OP...am so savin ds page...nice job |
Come on,y'al forget to thank the 40 Laptops crew headed by Beaf,u guys succeeded in sendin dt dude AWOL,wetin be dt him name sef?RENO OMO IBO=pu555.5y |
nasty45: The funny tin be say al of una go write buh seun no go reply any..dt na autocratic leadership...bro do sth to mark ds celebration,free advert wont be bad at all...i must say alot of nairalanders can fit sabi mk pesn laf dy...SHOUT OUT TO THE GARRI CREW AND THOSE WIT DIFF MONIKERS1000000th LIKES |
The funny tin be say al of una go write buh seun no go reply any..dt na autocratic leadership...bro do sth to mark ds celebration,free advert wont be bad at all...i must say alot of nairalanders can fit sabi mk pesn laf dy...SHOUT OUT TO THE GARRI CREW AND THOSE WIT DIFF MONIKERS |
dangerzone: can u call him back and say to him never to start azpuculata again?his present no.aint goin tru again,e changed his line immediately e saw e cudnt win |
redsun: Useless crime ridden EFCC with their cherry picking persecution.If they are geniune,gej would be in jail by now,while a kingpin like obj would have longed be executed.in tuface's english"I TIRED OH" |
Abeg mk EFCC go sleep,,wetin dem don do since na only to de declare pesn wanted and acquainted,,,¤abegi pass me my first pad,plugs in FIFA'13,who's game?¤ |
mc~evans:una no go kil pesn wit lafta....i don dy hr |
azpekuliar: Deserves an interview.oh buah yur signature wan tear my belle wit lafta...¤çæphä guy¤ |
ferhyntorlah: There's a rule in English Language that places, countries should be regarded as female. That was what I was taught in school.wasnt taught dt...neva knew such rule exist |
Jst got a cal frm benitez,TORRES aint comin in at half time...CHELSEA faithful,enjoy ur game witout him..second half to follow |
Why d vp no go talk so wen dem don giv am enuf cassava bread eat,bread worth #3billion.mtchew |
Table Leg :two of una go kil pesn.OGA N BOY 'no sir' indeed,it got me LMFAO |
Abeg make dt one eyed man(using glasses) use DEM BABA oh |
kpozite: it was on front page tooaii tnx,dint knw |
Twas in d news yesternight... **FG sacks Comptroller General of Immigration**. That serves her right for recruiting without publicizing d Vacancies even when d Interior Min. Ordered for a cancellation of d exercise, she insisted there was no going back. |
I'l shout "PACK AM" |
Abeg mk ds ppl no steal d moni finish oh befor e reach my turn,,cos me na fast learner...what we do we learn frm our parents...carry on boss we are learnin... |
Mynd_44: Browsing in churchm at home, in the toilet, last night, I hit a lil girl cos I was browsing while drivingnow dt's a bad one |

