₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,629 members, 8,441,536 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 04:52 PM

Toggle theme

NegroNtns's Posts

Nairaland ForumNegroNtns's ProfileNegroNtns's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 242 pages)

Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 2:17am On Jun 06, 2008
All these Ts, una don confuse me.

Toyin,
ladyT,
Toh,
sweetT

Wetin dat T for de name stand for , me I want know and I beg no corrupt my ear o,


Jenny, i dey ya side, somebody come here come insult you let me know, i still get empty bottles here for behind ma chair.
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 2:13am On Jun 06, 2008
Viva, you must come through me to get ya hands on that Bugatti o
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 2:11am On Jun 06, 2008
Tell T, tell sweet T i say hello and if you happen to jam TOH along the alley tell her to come here come visit, he don tey wey i last see am
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 2:08am On Jun 06, 2008
sometime self I think say i get mouth but when these women open the gateway dey scare me, dem make me want run comot go find somewhere siddon.  Una no good, Jenny, Toyin and their pussies, ooops, you didnt hear that, I meant posse.  

All hell break loose when all of dem combine and gangup upon an unsuspecting intruding female
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 2:03am On Jun 06, 2008
You know say you be my darling now. wey u been all dis time wey palava don dey roll for Nland?
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 2:02am On Jun 06, 2008
LadyT u dey address me ?  Chei, Abasi!
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 2:01am On Jun 06, 2008
Alhaji N'Diaye, baba kon bayi ni ladugbo mi nbi. Omo e like me Baba o de fe kemi sunmo afi ti mo ba fe.
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 1:53am On Jun 06, 2008
Toyin, u sef know me.  Where man wey dey for Timbuktu dey carry himself go Massachusetts go do ?  Go visit woman wey dey advertise toto for first come first served?  

I dey here for fun, if i wan physical sex i catch plane go to Nigeria go spend weekend.  N'diaye done tell me say make I no look him daughter again unless i want marry am. when i ready for marriage i go marry Nigerian, no be Malian.
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 1:45am On Jun 06, 2008
i think say una done see where she first post say she want sex.  Im surprised una no see that post before.  e day dere for Romance>Sexuality section
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 1:35am On Jun 06, 2008
Toyin no go anywhere o,  

Ore, tell ya friend to write me.  You and ya friend both, make you na contact me.  Massachusetts no far from where I dey.  If you prefer I pay yall come here come visit, just make sure ya passport no expire.
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 1:25am On Jun 06, 2008
oreofemi (f)
 --------------------------------------------------------------------------------
who won have sex, fiest come, first serve


ORE, no be you post the above?   The people wey dey here dey harass you no know wetin u want.  Na me sabi wetin you want, I be ya medicine man.  I say make you leaf dem alone come talk to me.  You hear me?
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 1:15am On Jun 06, 2008
Ore, look here, shhhhhhh, calm down, calm down, calm dooowwwnn.  
take a deep breath in,
breathe am out,

now, look at me.   talk to me , make you no pay attention for all those other distracting talks.  Just concentrate here and chat with me,  

what was your major for the undergraduate study?
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 1:08am On Jun 06, 2008
Toyin, na you and I see eye to eye well well.  TOH no know wetin she want if she know she for don come here come say something to me.
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 12:53am On Jun 06, 2008
Toyin, you young, no mind dat guy o.  I no know why u dey listen to am self.
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 12:24am On Jun 06, 2008
Rosco is intimidated,  rosco be de kind people wey him parents dey go find girls to bethrothe for.  Him no sabi how the game of competition be, boy, this is hunting, if you no get your own ammo make you step aside let big boys do their thing.  you hear me?
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 12:15am On Jun 06, 2008
Ore, i dey call airline as we speak, i go book flight come there for Providence.  Tell me wetin de airport call so i go go internet go book plane.
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 12:12am On Jun 06, 2008
who be dat wey insult Toyin and Jenny, nna stop am if na joke,  

Ore, who be dat pikin wey dey background for ya picture.  Na ya pikin be dat?
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 12:09am On Jun 06, 2008
Ore, why u dey concentrate on wetin people say.  Look here, look at me, now listen, go to my profile you go see a link to my email.  send me a note.  I am not playing.
Dating And Meet-up ZoneRe: My Picture by NegroNtns(m): 12:05am On Jun 06, 2008
How do I contact you?
Dating And Meet-up ZoneRe: I Want A Man To Be With by NegroNtns(m): 12:05am On Jun 06, 2008
U sabi choose man? U say u no trust me, who u go come trust if you no trust Negro? Of all people, u no trust Negro. ahh, mogbe! u r looking at the most trustworthy person here
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 12:00am On Jun 06, 2008
if you email me i go give you my number then you call. i no fit put mah number here, were women boku for nairaland.
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 11:59pm On Jun 05, 2008
Mali, Massachusetts, smae same, write me
Dating And Meet-up ZoneRe: I Want A Man To Be With by NegroNtns(m): 11:58pm On Jun 05, 2008
I say make you write me now, why u dey advertise all over. write me, you no go dey dissapointed.
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 11:56pm On Jun 05, 2008
Providence, where? Is that anywhere near Mali?
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 11:56pm On Jun 05, 2008
Ore, make you send email. go look my profile send me email
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 11:54pm On Jun 05, 2008
Toyin, no spoil ma show ooo
Nairaland GeneralRe: View Me by NegroNtns(m): 11:54pm On Jun 05, 2008
Ore, Negro here.   You are beautiful.  Wey u dey live?
RomanceRe: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by NegroNtns(m): 11:09pm On Jun 05, 2008
jenny i go send one of dem girls come learn for ya school how to be a lady
RomanceRe: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by NegroNtns(m): 11:08pm On Jun 05, 2008
eldee, my broder abeg make you look dis woman well oo, woman wey sing for you, wey dey by ya side, she miss u if she no see u here she begin ask efrybody wey eldee, no let her go. if for good if instead of palava women wey full my hand i get one like jenny.
RomanceRe: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by NegroNtns(m): 10:50pm On Jun 05, 2008
I know say Jenny go dey here, i been follow ya scent come here. lol

Wey u dey yesterday, i no see you for two days.
RomanceRe: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by NegroNtns(m): 10:47pm On Jun 05, 2008
I no want comment for here before but i no fit let it pass anymore,

These women get belle because they carry us for 9months inside de belle. If the man for allow the belle to heal if for good but soon as she begin glow and look fine and seductive again he go pin her down and get her pregnant.

Nna, make you leave these women alone abeg, belle or no belle, i love them.


In fact, to all the women wey get belle here is a flower for you,

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 242 pages)